Author

Topic: What to do when you dey depressed (Read 318 times)

member
Activity: 406
Merit: 84
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 27, 2024, 07:10:47 PM
#37
If I dey depressed, I go find wetin dey make me happy do,  although e no really dey easy to conquer depression just like that o. So wetin I go do be say, I go listen to music, music wey dey lyrics dey rhyme together with our how I dey feel at the moment, like that dey really help me, but I go use earphones to make sure say e loud well well, sometimes I go talk to person wey I love so much, that way too dey work and also I fit dey stroll at times just to ease the pressure wey dey the air at times, plenty things wey I go do just to make myself happy dey but I must say depression no be wetin person go experience o, e dey very very bad, person fit destroy something or do bad thing if care is not taken so e good mk we surround ourselves with people wey go impact us positively.
We should be promising and also keen on accumulating settled points for ourselves. Depression might as well lead to committing suicide. It's no longer news but holding unto the precious moment of giving myself the best should be my top priority. Surround oneself with positive people that are always ready to make or persuade one to achieve good results in the market. Most of the traders and investors are depressed based on the current scene of the market. It's been really hurting not to be included in the huge pumps of most of the projects.
full member
Activity: 1190
Merit: 126
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
April 27, 2024, 07:30:55 AM
#36
Just embrace something that is giving you joy at the moment, which is the best way to eliminate depression from your life because it can keep, if you don't know what to do at the moment to eliminate depression, it can cause some sickness that will make you to be spending money on treatment every day.

Whenever am experiencing depresse at home or my working place, I have some of my favorite music I use to play to ensure the depresse give way for happiness to come up for people around me to see that am happy.

Try to find out the things that is making you depressed, and avoid them totally, and there are some people family responsibility is what is giving them depression which you can avoid it by not responding to family members.
hero member
Activity: 896
Merit: 645
April 27, 2024, 06:30:22 AM
#35
Na support dey give Person depression (lack of it) if una give me small merit now, wetin be depression wey I go [
depressed? Una dey do well for this forum. Thank You for the value lessons I dey learn from una. My God go bless as many persons wey go first merit me.
Na waa o, where una Dey from enter here cef! Abi you think say na play them Dey play here or you Dey try write forum skit script! I first start to Dey make sense small before u jst chnage am to watin I no expect again.
Make u jst hope say eye way Dey see am no take u too seriously shah as e be like I no serious.
Even cef, you never do plenty to Dey in distress like that naw, you go try Dey more involved in the commenting nd creating quality threads to gain recognition and appreciation from the people for this forum.

Depression na something way Dey very common among Nigerian youths now. Base on say, oppression way people Dey use eye see no be small. Even as people Dey complain say, economy hard, U go still see some people way go Dey live lavish life. This don lead many youths astray, to go put hand for bad thing when them suppose Dey do there thing jejely and consistently to archive there goal.
I go still like talk say, our people for here Dey try with how them Dey handle depression kwa, instead of depression to push them into taking there own life, e Dey push them towards finding means to get that thing way Dey make them depressed. The bad side be say, some of the means no pure.

Most of us we don Dey depressed at some point in our life and I go like add say, one of the means to escape depression na to read books, yes BOOKS.
You Dey hear how them say an idle man is the devil’s workshop… Na so depression carry be.
When you just Dey and you no Dey do anything, na so you go get plenty time to Dey think watin go kill you, emotionally, psychologically, socially and financially cef. That na because, you get all the time and nothing you Dey do. When you no get things to keep your mind busy like this, read books. There are lots of knowledge in books and some times, you go fine your solution from there: you no go get time to Dey depressed rather, e go build in you a sense of hope.
newbie
Activity: 0
Merit: 0
April 27, 2024, 04:53:27 AM
#34
Na support dey give Person depression (lack of it) if una give me small merit now, wetin be depression wey I go depressed? Una dey do well for this forum. Thank You for the value lessons I dey learn from una. My God go bless as many persons wey go first merit me.
newbie
Activity: 13
Merit: 0
April 26, 2024, 09:17:31 AM
#33
yes you just made it clear, When depressed you only need to relax don't over stress yourself never think too much because over thinking no fit solve problem, try to control your emotions fines something that will keep you company remember things that you like most don't think of drinking any alcohol.
newbie
Activity: 0
Merit: 0
April 26, 2024, 08:27:29 AM
#32
This topic is an important one, feeling of depression is very bad and has ended up people doing things that they find themselves regretting later on, when you are overwhelmed with the feeling of depression it will be good not to take any sudden decisions or actions, i know so many people usually ends up doing things that they don't usually do on a normal circumstances which can affect them negatively, individually we all have what keeps us happy the most and this are the things you should find yourself doing when you have been overtaken by the feeling of depression, every one has to figure out what makes him or her happy the most and stick to it when depressed, it helps in keeping you active again.as for me, I love music it calms me down when am depressed.
full member
Activity: 1176
Merit: 165
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
April 26, 2024, 05:52:49 AM
#31
If I dey depressed, I go find wetin dey make me happy do,  although e no really dey easy to conquer depression just like that o. So wetin I go do be say, I go listen to music, music wey dey lyrics dey rhyme together with our how I dey feel at the moment, like that dey really help me, but I go use earphones to make sure say e loud well well, sometimes I go talk to person wey I love so much, that way too dey work and also I fit dey stroll at times just to ease the pressure wey dey the air at times, plenty things wey I go do just to make myself happy dey but I must say depression no be wetin person go experience o, e dey very very bad, person fit destroy something or do bad thing if care is not taken so e good mk we surround ourselves with people wey go impact us positively.
jr. member
Activity: 48
Merit: 1
April 03, 2024, 10:20:14 AM
#30
Depression is very bad. and it destroy so many lives in the country because. so many people lack job and money. why some get depressed because of their present situation

The only way I used to fight depression is only when I stop thinking about my problems and get along with friends play football, watch interesting movie and do whatever I like that will make you happy
newbie
Activity: 56
Merit: 0
April 03, 2024, 04:52:05 AM
#29
Depression start when someone feel that he or she has lost hope ,this is wheñ depression sets in,as a wise man when u noticed u are depressed
Make sure u always go close to people
That will help u alot ,never u stay alone ,make sure u are in the mist of 2 or 3 people ,so u will be discussing things together,eat good food ,dress very will ,I think why doing this ,your mined will will be at rest .
newbie
Activity: 10
Merit: 0
April 01, 2024, 02:57:00 AM
#28
Long time illness can be another cause of depression,
One can be sick without knowing the cause of the illness (1) if the person doesn't have the finance the run the adquate test (2) by not having the basic medical advice he or she needs by that time.
These can lead to depression, I have I friend who was suffering from an illness which he thought was strange because he didn't have money to run the basic medical test he needs by that time, that really made him depressed. Later when he consulted a doctor he discovered that he is suffering from stomach ulcer which can be cured. When he started talking the medication for stomach ulcer he began to get his healing, that really made him to overcome depression as of that time.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
March 31, 2024, 05:50:23 PM
#27
Well from the beginning I thought you where outlining the possible anti depression but along the line it seems you were giving advice and analysis on the various ways you think one can over come depression.

But first of all we need to identify what is the cause of the depression and I there is any ways to destroy it from the root e.g a job can push someone into addictions or even lifestyle,  so if this things ant taken care of, even though you apply all the mentioned means of getting out of depression, the person will still be depressed a d even worst if he continues in the job or lifestyle that birthed the depression in the first place.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
March 31, 2024, 03:02:22 PM
#26
To allow yourself to wallow in a mirage na another form of self deceit. You know the reality way Dey right before you but, you choose to live in illusion, illusion created by alcohol or taking of substances way go suppress your senses from cognitive ability of watin Dey happen for your life.

The thing be say, you go still wake up to the matter last last. Maybe you go Dey take the substance for a good number of time, no forget say, na money them dey use afford most of these and that money Dey finish. When e finish, that reality still Dey for front Dey wait for you. It might even be worst in that time.

Wahala no Dey just disappear, you’ve got to work yourself through some solutions to have it go away. Na so e Dey be.
newbie
Activity: 95
Merit: 0
March 31, 2024, 11:27:35 AM
#25
I’d like to firstly state that highness does not help or ease depression in any way, It only pauses your depression after it automatically resumes when the highness clears.
Speaking from firsthand experience as someone that’s still working towards achieving totally freedom from depression, it’s been a long journey but definitely worth it all.

I believe the first step is actually realizing you have a depression problem then speak to someone that cares all about what you’re going through, try to associate with cheerful friends find things to keep your mind busy cause an idle mind is the devil’s workshop.
full member
Activity: 140
Merit: 63
March 31, 2024, 12:59:59 AM
#24
For me what I know I can do when I am depressed is by (1)listening to music 🎶 I love music and whenever I am Depresed, I listened to music because it gives me joy. (2) Playing difficult puzzle games that requires intelligence to win, it make me become smarter and calculative. (3) I go out with friends to drink and cracks joke and remember the past when we where you her how we behave, it makes me feel like adulthood is  scam where everyone is a big boy who does care for each other's but do what pleases them without considering how they started lolz.(4) Sometimes just go out and relax on a casino hall and watch the attitude of gambling addict and you are ok.
full member
Activity: 770
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
March 30, 2024, 09:31:57 AM
#23
E get one of my brother wey just start to dey drink recently so I ask am say why all of a sudden he won turn himself to a drunkard, he say na because say him dey depressed.
The truth that many people do not know is that alcohol does not cure depression but only postpone it. To cure depression through alcohol, you need to be constantly drunk else anytime your eyes clear, the pains and everything that got you depress will return with full force.

In our world today and especially our country where a lot of people are becoming depressed due to present economic realities, it is very important one take care of his mental health above anything else. To achieve this, planning is very important because through proper planning, the limited funds can be allocated to important things first and not frivolities.

What to do when you are depressed or worried about something
1: seek Help: There is a popular saying that goes like this"a closed mouth is a closed destiny" Talk to someone you trust, it could be a family member, friend or even a therapist to help guide you. Talking to someone go help relieve some worries you were having and solution can come from there .
This aspect is being neglected by many people as people are so conservative these days under the inglorious saying "minding their business". I called it inglorious because nothing decides the society than lack of socialisation,  communication and synergy.  A lot of people will never talk to anyone about their ordeals, they prefer dying in silence.

I'm delighted you mentioned getting aid from others, whether it's a family member, friend, or a therapist. Reaching out for help is always a good idea.
You've made some wonderful recommendations, and I'd want to add a couple more, if that's acceptable. In addition to what you said, I believe it is critical for individuals to care for their state of health when they are sad. This might include eating nutritious foods, getting adequate sleep, and exercising frequently. Even taking a walk outside might improve our attitude. It is also critical to limit our exposure to hazardous individuals and situations. Sometimes, the most effective thing we can do for our mental health is separate ourselves from relationships or environments that are causing us stress or making us feel bad about ourselves.
The separation part got my attention because when one is depressed and it could as well be a result of a stressful relationship either at work or within the environment or among friends or even from the family members, one should be able to seek out some quiet peaceful place to meditate and just be themselves. It could be advisable to take a break and just travel to a new or different environment entirely.
Travelling sure helps a lot with depression and meeting or making new friends too.
member
Activity: 168
Merit: 75
March 30, 2024, 08:32:40 AM
#22
E get one of my brother wey just start to dey drink recently so I ask am say why all of a sudden he won turn himself to a drunkard, he say na because say him dey depressed.
The truth that many people do not know is that alcohol does not cure depression but only postpone it. To cure depression through alcohol, you need to be constantly drunk else anytime your eyes clear, the pains and everything that got you depress will return with full force.

In our world today and especially our country where a lot of people are becoming depressed due to present economic realities, it is very important one take care of his mental health above anything else. To achieve this, planning is very important because through proper planning, the limited funds can be allocated to important things first and not frivolities.

What to do when you are depressed or worried about something
1: seek Help: There is a popular saying that goes like this"a closed mouth is a closed destiny" Talk to someone you trust, it could be a family member, friend or even a therapist to help guide you. Talking to someone go help relieve some worries you were having and solution can come from there .
This aspect is being neglected by many people as people are so conservative these days under the inglorious saying "minding their business". I called it inglorious because nothing decides the society than lack of socialisation,  communication and synergy.  A lot of people will never talk to anyone about their ordeals, they prefer dying in silence.

I'm delighted you mentioned getting aid from others, whether it's a family member, friend, or a therapist. Reaching out for help is always a good idea.
You've made some wonderful recommendations, and I'd want to add a couple more, if that's acceptable. In addition to what you said, I believe it is critical for individuals to care for their state of health when they are sad. This might include eating nutritious foods, getting adequate sleep, and exercising frequently. Even taking a walk outside might improve our attitude. It is also critical to limit our exposure to hazardous individuals and situations. Sometimes, the most effective thing we can do for our mental health is separate ourselves from relationships or environments that are causing us stress or making us feel bad about ourselves.
full member
Activity: 392
Merit: 185
Play Bitcoin PVP Prediction Game
March 29, 2024, 06:05:11 PM
#21
As a depressed individual you should learn how to share your feelings with your close trusted friends and family, when you are depressed what you need at this time is always being around people so that you won't be thinking or having negative thoughts, why most depressed persons commit suicide is because they divided to keep whatever that's bothering them secrete this may prompt them to decide to active stupidly by taking their life by themselves, most times self motivation does not help anyone in this situation that's why family should be involved because their advice will be needed to soften the situation and solve the problem. Permanently.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
March 29, 2024, 05:05:30 PM
#20
What I know about being depressed be say na everybody e dey touch and na everywhere and different person have different ways to take follow am. As for me na recreational stuffs like football na dey really relief me of any depression, na either I play the football or I engaged my self in a playstation duo with some of my G's but I hardly do all those things now and what I do most is playing the football or something running to clear it off is also a welcomed technique but all these are my way sha don't know for anyone else.
member
Activity: 70
Merit: 10
March 29, 2024, 01:11:45 PM
#19
E get one of my brother wey just start to dey drink recently so I ask am say why all of a sudden he won turn himself to a drunkard, he say na because say him dey depressed.
What to do when you are depressed or worried about something

1: seek Help: There is a popular saying that goes like this"a closed mouth is a closed destiny" Talk to someone you trust, it could be a family member, friend or even a therapist to help guide you. Talking to someone go help relieve some worries you were having and solution can come from there .

2: Get yourself busy with what you love doing. If it is exercise, watching a movie, Listening to music, reading books, or even cooking. This will take your mind off that worries and you won't endanger yourself in the process.

3: Eat better food: if you no eat because you are worried, e go add more to the depression you are already experiencing which will mess with you mental health and affect your overall well being.

4: Reflect on your little achievement and small wins in life; this will bring a little joy to you at that moment

5: Avoid Alcohol and Drug, this one go worsen your case because if you come get addicted to them, it will hard for you to get out of it and that's like double wahala for you.

6: Even in your worries, try get better sleep, e go help your mood and also your mental health.

7: Learn how to meditate: meditation is simply having a deep thought. You can meditate on the word of God or any thing you believe in.

I know it's not easy to do any of these when one is facing difficulty but you will still have to help yourself to get out of that situation and hopefully this helps. What do you do when you are depressed?
There are a lot of things a today for me for instance reach out for support, engage in activities which will take your time to forget about worries and establish self routine.
member
Activity: 212
Merit: 12
January 22, 2024, 12:13:50 PM
#18
If you're feeling depressed, it's important to take steps to care for your mental health. Here are a few things you can do:
- Talk to someone you trust about how you're feeling. This could be a friend, family member, or mental health professional.
- Try to get some exercise. Physical activity can help improve your mood and relieve stress.
- Get plenty of sleep. A lack of sleep can worsen depression, so make sure you're getting at least 7-8 hours a night.
- Eat a healthy diet. Eating nutritious foods can help improve your mood and energy levels.
- Try to getoutside and spend time in nature. Spending time outdoors has been shown to reduce feelings of depression.
- Engage in activities you enjoy. Doing things you love can help take your mind off your negative thoughts and boost your mood.
- Take breaks from social media. Research has shown that social media use can worsen depression, so it's important to set boundaries and take time away from screens.
- Take care of your basic needs, like hygiene and grooming. Self-care is an important part of managing depression.
If your depression is severe or you're thinking of harming yourself, please seek help from a mental health professional immediately.
jr. member
Activity: 82
Merit: 8
January 22, 2024, 02:25:56 AM
#17
The fifth point you made is very reasonable, a lot of people take alcohol and drugs thinking it is the way out of depression
But all it does in essence is making you an addict, temporary pleasures doesn't give permanent solutions
Staying motivated is a important,  always try to be a better version of yourself, hit the gym and keep yourself busy... understand that depression is just a state of mind
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
January 20, 2024, 04:08:44 PM
#16
Life don teach me say e dey better to face your problems head on no matter how them tough reach. If you say the pressure too much so you won dey shayo to forget your troubles, nor forget say alcohol na only temporary solution wey dey cause long term damage. When the going don too tough, na that be the time wey you need to fall on family and friends for support and guidance. Talk to your people nor tell your problems to a bottle. I go end am with this; bartender nor be your friend even though them dey listen to all your wahala their work na to make you pour out your sorrow and buy more drinks.
full member
Activity: 462
Merit: 145
January 20, 2024, 02:19:09 PM
#15
What do you do when you are depressed?
Depression happens to almost everyone, every body get their own method of tackling their own depression which dey work for them, but one wey I notice say dey work well well na say make the person go buy pet. Getting a pet can be a good way to make sure that depression stays away because there is always a pet to show you unconditional love when you need it, and make you smile sometimes. It sounds crazy, but getting a pet can really help someone with serious issues of depression.
sr. member
Activity: 224
Merit: 195
January 20, 2024, 02:13:21 AM
#14
So you mean person go just choose to jump from frying pan to fire, at a point in every man's life we are bound to be depressed, we don't expect everything to be sweet and rosy all the time. Life is all about the up and down, so if he met the down side of life don't he also have in mind that his going to taste the sweet part.  instead he chooses to become a drunkard, e go clear from him eye, drinking is another thing that will also keep him depressed, I hope he recollect himself.
jr. member
Activity: 135
Merit: 6
January 19, 2024, 09:16:47 PM
#13
E get one of my brother wey just start to dey drink recently so I ask am say why all of a sudden he won turn himself to a drunkard, he say na because say him dey depressed.
What to do when you are depressed or worried about something

1: seek Help: There is a popular saying that goes like this"a closed mouth is a closed destiny" Talk to someone you trust, it could be a family member, friend or even a therapist to help guide you. Talking to someone go help relieve some worries you were having and solution can come from there .

2: Get yourself busy with what you love doing. If it is exercise, watching a movie, Listening to music, reading books, or even cooking. This will take your mind off that worries and you won't endanger yourself in the process.

3: Eat better food: if you no eat because you are worried, e go add more to the depression you are already experiencing which will mess with you mental health and affect your overall well being.

4: Reflect on your little achievement and small wins in life; this will bring a little joy to you at that moment

5: Avoid Alcohol and Drug, this one go worsen your case because if you come get addicted to them, it will hard for you to get out of it and that's like double wahala for you.

6: Even in your worries, try get better sleep, e go help your mood and also your mental health.

7: Learn how to meditate: meditation is simply having a deep thought. You can meditate on the word of God or any thing you believe in.

I know it's not easy to do any of these when one is facing difficulty but you will still have to help yourself to get out of that situation and hopefully this helps. What do you do when you are depressed?

Well just as you take talk am say e no dey easy to do all these too many things wey you just talk and true true e dey very hard for pesin wey dey depressed to do all these things wey you talk,  e go fit help sha but na just for the main time because you no go do those things forever, u go definitely leave that thing wey u dey do to help you free I. e na em be to say that you no meditate forever, you no go read bible forever, you no go sleep forever etc you get. For me i feel or I think to overcome am na something wey go gats deal with your mind or heart, because your mind need to be free before depression go comot.  if your mind never dey free, after you do all these things wey you talk come go si down your mind go still dey remember those things wey dey worry you. So i think the best therapy is you and your mind because you will have to make a decision and then follow your heart/mind.
full member
Activity: 154
Merit: 108
Eloncoin.org - Mars, here we come!
January 19, 2024, 06:17:23 PM
#12
        Behind the despair
Overwhelming or depression is natural because no man is immune to diversity, the following could be the underlaying causes.

1. The death of a relative, friend or pet

2. Family conflict

3. Academic failure

4. Break up of a romance

5. Sickness and many more but few to mention

Some person don't easily ride out from their storms why some are better equiped to ride out the storms than others. following could help when depressed.

1. identify the cause and ask for help

2. Patient: the feeling of depression are like storm clouds which with time will pass away, patient is a virtue.

3. Boost yourself confidence: don't think less of yourself and limit your ability.

4. Spend quality time with those that love you : that way you will feel better than isolation.

5.think of one blessing in your life you can reflect on appreciatively.

6.write about it if you can: writing about such feeling can help increase thinking ability and organize the mental clutter that accumulate from the feeling of depression. I believe is going to help any one in depression.
jr. member
Activity: 70
Merit: 4
January 19, 2024, 09:15:53 AM
#11
For me i block out everyone then try to resolve it internally give myself enough motivation to push on...Remind myself of what I've accomplished so far and what I can achieve with time while reminding myself that anything depressing me someone somewhere have passed through it victoriously. I remind myself that "THIS TOO SHALL PASS".Nothing last for ever
newbie
Activity: 28
Merit: 1
January 19, 2024, 09:06:13 AM
#10
WHAT TO DO WHEN YOU ARE DEPRESSED.
Depression don make so many people get issue with their mental health. Many people feel say to escape depression is by letting theirselfs to get drunk with drinking or taking of drug's.
My people taking of drugs can't help you instead it boost your depression's,and it worsting your situation.
THINGS YOU CAN DO TO ADVIDED DEPRESSION.
• good food.
•mengleing with friends to stop much thinking.
• doing things that's give you Joy in doing
And so on, depression can't help rather it makes us look tertard and worst.
full member
Activity: 322
Merit: 170
January 17, 2024, 07:04:20 PM
#9
E get one of my brother wey just start to dey drink recently so I ask am say why all of a sudden he won turn himself to a drunkard, he say na because say him dey depressed.
What to do when you are depressed or worried about something

1: seek Help: There is a popular saying that goes like this"a closed mouth is a closed destiny" Talk to someone you trust, it could be a family member, friend or even a therapist to help guide you. Talking to someone go help relieve some worries you were having and solution can come from there .

2: Get yourself busy with what you love doing. If it is exercise, watching a movie, Listening to music, reading books, or even cooking. This will take your mind off that worries and you won't endanger yourself in the process.

3: Eat better food: if you no eat because you are worried, e go add more to the depression you are already experiencing which will mess with you mental health and affect your overall well being.

4: Reflect on your little achievement and small wins in life; this will bring a little joy to you at that moment

5: Avoid Alcohol and Drug, this one go worsen your case because if you come get addicted to them, it will hard for you to get out of it and that's like double wahala for you.

6: Even in your worries, try get better sleep, e go help your mood and also your mental health.

7: Learn how to meditate: meditation is simply having a deep thought. You can meditate on the word of God or any thing you believe in.

Wow every thing wey you don list for here dey correct. But some people wey dey enter this depression things some nah because of love and some nah because dey loose their loved ones, some nah because dey don lost in their business. So many things dey wey dey cause this depression and people dey die as a result of this depression but solutions dey as you done list some they get one important aspect wey dey. As for those people wey day always day around the victim of the depression mose experience the parent and siblings suppose dey give am company make he victim no day sit only him without anoybodie around him he go fit day thing on other negative factors wey fit lead am to death or even crime. So they need appropriate care for the main time.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
January 17, 2024, 06:07:09 PM
#8
Anything that you can do to make you happy, do it . And one of the thing that make someone happy at time is love making with your partner. Sometimes when people advise you sef it look as if you are angry. And all the things they might have told you are just like waste not time. Op all the points you listed out are good but the best nwy to overcome depression is to ask the almighty God which is prayer and fasting. And everything will just vanish.

And depression does not just come at once but it comes gradually and in most time in because nof your thinking is abstract with your normal thinking.
full member
Activity: 560
Merit: 161
January 17, 2024, 05:53:55 PM
#7
Alcohol is not the solution of depression,  even if you take alcohol and get high. After the alcohol clears from your eyes you will still come back to your normal state of life. I think the proper way to fight depression is to meet a Councillor,  meet close people that you can talk about your problem with, do not try to be lonely,  make sure you stay around people and also found something that will make you busy and with time I think one will get heal and be out from depression.
full member
Activity: 364
Merit: 154
January 17, 2024, 05:21:20 PM
#6
One thing about depression he get stages ohh, and this depression of a thing nor nice at all I know say as human we duh experience am wells due to certain cases. This same depression duh take alot if lives even most celeb death is due to depression some cannot even handle fame,
So people that always get depressed I will advice you to go and meet someone with good experience must not be a therapist it's can be someone that's older than you with good experiences
member
Activity: 105
Merit: 9
Eloncoin.org - Mars, here we come!
January 17, 2024, 04:16:42 PM
#5
Depression na mental disorder wey alcohol no fit solve.Depression don make many people indulge for the act of drinking alcohol, cause harm to their body(Self harm)just to satisfy depression.Medically, depression neva get cure,e only get ways to navigate am.One way to navigate depression na the word of God, Jesus say make we cast our burden give am,say him care for us.So that one sef na word of encouragement for the believers.How we fit cast our burden (depression, anxiety, worries,fears) give Jesus??Na only through prayer and studying the word of God.Another way na to meet people wey we fit share our problems with because them say a problem shared is a problem solved,seek advice from elders,catch cruise etc.
Before I conclude make I just list the symptoms of depression.
1.Depression dey cause lack of focus and concentration.
2.Depression dey make person lose weight.
3.Depression dey cause sleepless night.
4.Depression dey make person isolate emself from others.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
January 17, 2024, 11:17:16 AM
#4
Problem no dey finish oo, and from there na so person fit just get depression wey fit even end em life. E never Tay wey dem post for this forum say one bank marketer drink otapiapia die for the bank toilet just because she dey very depressed at that moment. To many persons she wey dey work for bank, na very good job. But we nor know the kind of pressure wey she been dey face. But nothing reach for this world wey go make you carry your own hand kill yourself.
For me oo, most times when I dey feel depressed, I go just carry my headphone, plug for my phone then start to dey play Gospel music. E dey really help me calm, or I go just start to play keyboard. This na the two things wey dey help me escape from depression. To stay for that mood Tay, nor dey good oo, because terrible ideas go just dey enter your head.
sr. member
Activity: 630
Merit: 420
January 17, 2024, 10:50:13 AM
#3
E get one of my brother wey just start to dey drink recently so I ask am say why all of a sudden he won turn himself to a drunkard, he say na because say him dey depressed.
When you are depressed and you think drinking alcohol and smoking is the only thing which you can do which will give you solution to you problem, but to be honest, alcohol and smoking can only make you forget your problems for just a short period of time, when you are high, you go forget your problem for that particular time, but if your eye don clear finish, you will go back to face your problems. If you are having a problem, dem make u just find permanent solution, but alcohol no be solution to depression, you just adding to your problems.

1: seek Help: There is a popular saying that goes like this"a closed mouth is a closed destiny" Talk to someone you trust, it could be a family member, friend or even a therapist to help guide you. Talking to someone go help relieve some worries you were having and solution can come from there .
If you get problem, d best thing na to meet people wey u know say solution fit commot from, everything no fit dey go well for person always, problem fit come at any moment, instead of thinking or getting yourself addicted to things which you are not suppose to be addicted to, then just meet with people close to you, seek for help from them, I no see anything wey bad for that one.

5: Avoid Alcohol and Drug, this one go worsen your case because if you come get addicted to them, it will hard for you to get out of it and that's like double wahala for you.
If you get problem, no even go close to drugs or alcohol, because you are not finding solutions to your problems, u just dey kill yourself. If something dey do u and you later find solution to Wetin dey do you, drugs wey u don do during that problem, e fit don cause harm to ur body again. Drugs no be solution to problem ooo.
sr. member
Activity: 350
Merit: 335
January 17, 2024, 09:13:32 AM
#2
E get one of my brother wey just start to dey drink recently so I ask am say why all of a sudden he won turn himself to a drunkard, he say na because say him dey depressed.
The truth that many people do not know is that alcohol does not cure depression but only postpone it. To cure depression through alcohol, you need to be constantly drunk else anytime your eyes clear, the pains and everything that got you depress will return with full force.

In our world today and especially our country where a lot of people are becoming depressed due to present economic realities, it is very important one take care of his mental health above anything else. To achieve this, planning is very important because through proper planning, the limited funds can be allocated to important things first and not frivolities.

What to do when you are depressed or worried about something
1: seek Help: There is a popular saying that goes like this"a closed mouth is a closed destiny" Talk to someone you trust, it could be a family member, friend or even a therapist to help guide you. Talking to someone go help relieve some worries you were having and solution can come from there .
This aspect is being neglected by many people as people are so conservative these days under the inglorious saying "minding their business". I called it inglorious because nothing decides the society than lack of socialisation,  communication and synergy.  A lot of people will never talk to anyone about their ordeals, they prefer dying in silence.

member
Activity: 155
Merit: 79
January 17, 2024, 08:01:30 AM
#1

Jump to: