Author

Topic: 2023: Di Rising of Bitcoin Price (Read 185 times)

sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
November 28, 2023, 05:36:02 AM
#15
One gud tin about this Bitcoin mata be say e nah very volatile coin wey get the potential to either go way or come down so low but most investors choose to only the downside of am and come allow FUD make them rush comot bodi else if say them stand fit with their Bitcoin the time price bin dey read $15k, or even take advantage of the dip come buy and hold them for don cash out big by now wey price dey $37,300.00.
 For now we dey see the price dey dance for this 35-37 range but I get the belief say we go see more ups and I no go rush tok say we fit see $40k but I believe say nothing dey impossible.

My brother no be lie wey you talk oo, because this bitcoin journey so, if you no get mind and patients you no go fit profit well, them say that patient Dog eat the fattest bone, when it comes o Bitcoin this statement na true. Those wey don dey hold since 2018 go fit testify say this matter na real one. If person make up em mind to hold bitcoin make em just no say to dey sell coins anyhow e nor too good oo, make we for no go sell our coin when the market won skyrocket so, because them no dey fit give 100% prediction for the price movement. Anyway, just as mate talk as the price go up I still like am but the mempool congestion wey come increase transaction na disadvantage for one side and na also advantage for another angle because, when you reason the duration before your transaction go confirm for the block chain and the fee wey you go pay for you to even do transaction go dey fear you some times.




Click image for source

As e don be make we no rush sell our coins oo, because halving na next year, after halving comes bull run but before the halving, based on wattin don dey happen before, we go go dey see some kind of increase for the price of bitcoin den, after the halving na there we go fit experience the all time high, though prediction fit no play according but history fit repeat itself.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
November 27, 2023, 05:48:41 PM
#14
One gud tin about this Bitcoin mata be say e nah very volatile coin wey get the potential to either go way or come down so low but most investors choose to only the downside of am and come allow FUD make them rush comot bodi else if say them stand fit with their Bitcoin the time price bin dey read $15k, or even take advantage of the dip come buy and hold them for don cash out big by now wey price dey $37,300.00.
 For now we dey see the price dey dance for this 35-37 range but I get the belief say we go see more ups and I no go rush tok say we fit see $40k but I believe say nothing dey impossible.
Yes na true e no good to rush am and sell your coins now. The rising of the price dey sweet for belle but the rising of the transaction fee nai come spoiled everything in this period like dis. If to say di price e dey normal like before as the price dey rise men people for enjoy am well well. Di volatile movement nai dey help people well well too because when do price come down, people wey no fit buy plenty when do price high go dey buy more to hodle at that time.

And now dat price is wavering from $36k to $37k is still a good time to aquire more and store dem in the wallet dey wait for the real bull market. I am also predicting dat at si end of this year im go fit reached $40k or more sef. So if you buy now you go still get small things.
hero member
Activity: 1008
Merit: 629
November 27, 2023, 05:25:33 AM
#13
 One gud tin about this Bitcoin mata be say e nah very volatile coin wey get the potential to either go way or come down so low but most investors choose to only the downside of am and come allow FUD make them rush comot bodi else if say them stand fit with their Bitcoin the time price bin dey read $15k, or even take advantage of the dip come buy and hold them for don cash out big by now wey price dey $37,300.00.
 For now we dey see the price dey dance for this 35-37 range but I get the belief say we go see more ups and I no go rush tok say we fit see $40k but I believe say nothing dey impossible.
member
Activity: 364
Merit: 44
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
November 27, 2023, 03:53:55 AM
#12
There are different tories about di price of bitcoin in year. Some pesins dey sae im go reach 28$ before im go come down to 16-10$ again. Me I join di forum on di month of April nd at dat time I no check weti bi di bitcoin price so I no come know di price as of then.
  
Dis year bitcoin go favour investors in the first 3 months and di second 3 months. Though everyone get di way dem see di market. Me na so I see am.

Your very correct many saying at Bitcoin have deprived some investors and encourage some two who surmond courage to invest despite prediction of rising and falling in the time past and this present situation, there is one thing I see is that risk taken is very important in some aspects because it will some time move one to another level though is a two sided  my experience of inability to take risk deprived me to missed alot I would have achieved by now
sr. member
Activity: 392
Merit: 262
Lohamor Family
January 20, 2023, 04:46:45 PM
#11
The rise of bitcoin price this new year sweet me for belle and me as a newbie for the game,I think say we son enter the bull market, I come begin happy say at least I go gain from last year lost. Due to expert for the forum wey come talk say this na just normal rise and the normal wey btc for dey,if say e no face all those last year wahala wey FTX carry put for the crypto market. For am to rise,this show say bitcoin price to dey more favourable for investors pass last year but me I just dey watch the price to that I go fit learn the movement of the price well
hero member
Activity: 1176
Merit: 785
January 20, 2023, 01:50:03 PM
#10
And in di month of January 2023, bitcoin come dey go up again small small. Now im dey $21+. We have some experts in di LB. Let dem tok how di tin go bi dis year.
Still on this matter, me ah go say we just dey start the new year, and Bitcoin by it's sudden rise in price don show us say this 2023 eh go dey on the bulling side, because base on say all throughout last year eh been dey on the bearing side, and con follow body say the next halving no con far again (I.e 2024), wey the reward for mining bitcoin will be meant to divide into half, and as such there will be less miners for the limited supply of Bitcoin, hence, causing an increase in price.
So this year, I believe say eh go sure for Bitcoin
full member
Activity: 798
Merit: 134
January 20, 2023, 06:21:20 AM
#9
Smiles 🥰
Bro we have seen Bitcoin $1800 to $3000 when I started this movement earlier 2017 but have not fully picked interest to dive into it because poor knowledge us give to me, during ending of 2017 a family relative who is no longer interested in this forum introduce me here and thought me lot of things here and by 2018 I picked interest towards the forum to create an account. Then I noticed a sudden market dip from no where which I have no knowledge came in and everywhere turned red to extend I lost interest to continue anything about bitcoin. After some while market started getting back it feet's from where it was.
Then I never knew that Bitcoin could turn out this way and be very high at it price, though if I knew then I would have invested with my entire savings in as much it would yield a meaningful results.
But something very important, it was from this forum I began to understand how bitcoin works, in fact here was an eye opener to me. I began to learn more things.

Talking about your topic, normally I don't think your topic belong here rather moving it to speculation board, but somehow permitted because it's in local board, and I must say any one is permitted to create a topic in this our local board about price speculation of any other currencies including bitcoin.
You can't stop people not to talk about bitcoin price.
full member
Activity: 980
Merit: 237
January 19, 2023, 04:28:16 PM
#8
I always feel scared when I read a report concerning Bitcoin. With your post,  the trend of rising Bitcoin seem to be steady and approaching a bull season. I don't hope for such sincerely as it would make new comers scamper into the open arms of other crypto coins.
I for one, would try to observe the trend before making any significant investment.
.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
January 19, 2023, 04:21:12 PM
#7
Haha l laugh fall for ground as I read the end part, is there anything to reproduce here? This is only your opinion and BTW do you know that you claiming a price chart from  walletinvestor.com as your copyright work na act of plagiarism? Agbe go kill me one day.  Grin

BTW What we currently have is a bull trap; do not pay too much attention to it because, sooner or later, bitcoin will still hit the 15k button when this bull trap reaches 22k. Do not panic; by year's end, we probably won't see anything above $27k to $30k. Now is the time to stack the bag.
Hmmmm... It's always good to see people's different opinion concerning issues like this. All this years, I have not been paying attention to the bitcoin price movement but am following this one bumber to bumber. I just hope this is not a bull trap and it can pick up some momentum before the 2024 halving kicks in.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
January 19, 2023, 03:17:06 PM
#6
All reserve. Copyright: Agbe. Nobody should reproduce dis thread in any board except the author, does so will bi tag as plagiarist.

Chairman easy pressure na, dem been dun thief your thread before, which one be all this rules. Besides if another person one start a speculation thread dem fit still go ahead. I Hope you know that. If you visit the speculation board, there are numerous speculation thread ongoing even as the might one wey be 'wall street observer' still dey active and that's the beauty of the forum.

Haha l laugh fall for ground as I read the end part, is there anything to reproduce here? This is only your opinion and BTW do you know that you claiming a price chart from  walletinvestor.com as your copyright work na act of plagiarism? Agbe go kill me one day.  Grin

BTW What we currently have is a bull trap; do not pay too much attention to it because, sooner or later, bitcoin will still hit the 15k button when this bull trap reaches 22k. Do not panic; by year's end, we probably won't see anything above $27k to $30k. Now is the time to stack the bag.
hero member
Activity: 1204
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
January 19, 2023, 01:11:08 PM
#5

Chairman easy pressure na, dem been dun thief your thread before, which one be all this rules. Besides if another person one start a speculation thread dem fit still go ahead. I Hope you know that. If you visit the speculation board, there are numerous speculation thread ongoing even as the might one wey be 'wall street observer' still dey active and that's the beauty of the forum.

As for your topic, na only novice no go dey aware say Bitcoin future dey very bright, as in we dey expect the halving just next year wey be 2024 therefore, historically Bitcoin dey recover towards this event then pick up momentum immediately the event finish up til the next year. Check back last halving. Although COVID-19 been wan spoil show by crashing Bitcoin to below $4k but Bitcoin begin recover towards and after the halving the. We achieved higher highs in the next year wey be 2021 so we should be expecting the new all time high in 2025 which is about two years from now.
Forum na funny place OP put warning for the ending make readers know say na danger zone. Everybody get why them dey act the way they do. I no fit judge but I sha know say him no go post this kind warning for outside this board. Back to discussion, I never dey do bitcoin Covid time and e dey pain me anytime I look how bitcoin fall reach. Those way buy that time go don cash out better broccoli. I still get luck say I eventually buy bitcoin, e don help my life.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
January 19, 2023, 11:59:25 AM
#4
Well, thats the whole thing about crypto. na only speculation person fit use dey get follow up and the thing about speculation be say every body get their own views to talk wey fit no be even true. According to popular trending speculations on bitcoin going up, base on previous research and experience in bitcoin, it is expected to go up again and possibly hitting the all time record again in 2024 and this is said because of the previous experience with the four years interval of the rising of bitcoin known as the halving and i feel maybe nai make we dey experience this small rise of bitcoin as senior don already give us a little heads up @brainboss.
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
January 19, 2023, 09:40:04 AM
#3
All reserve. Copyright: Agbe. Nobody should reproduce dis thread in any board except the author, does so will bi tag as plagiarist.

Chairman easy pressure na, dem been dun thief your thread before, which one be all this rules. Besides if another person one start a speculation thread dem fit still go ahead. I Hope you know that. If you visit the speculation board, there are numerous speculation thread ongoing even as the mighty one wey be 'wall street observer' still dey active and that's the beauty of the forum.

As for your topic, na only novice no go dey aware say Bitcoin future dey very bright, as in we dey expect the halving just next year wey be 2024 therefore, historically Bitcoin dey recover towards this event then pick up momentum immediately the event finish up til the next year. Check back last halving. Although COVID-19 been wan spoil show by crashing Bitcoin to below $4k but Bitcoin begin recover towards and after the halving the. We achieved higher highs in the next year wey be 2021 so we should be expecting the new all time high in 2025 which is about two years from now.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
January 19, 2023, 01:02:29 AM
#2
There are different tories about di price of bitcoin in year. Some pesins dey sae im go reach 28$ before im go come down to 16-10$ again. Me I join di forum on di month of April nd at dat time I no check weti bi di bitcoin price so I no come know di price as of then.
  
Dis year bitcoin go favour investors in the first 3 months and di second 3 months. Though everyone get di way dem see di market. Me na so I see am.
legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
January 17, 2023, 04:53:10 PM
#1
Bitcoin bin dey down 4 almost a year, I meant bitcoin at di rate of $42+ and dat was in di month of February 2022 bcuz dat was di period I became active in di forum. Bt in di month of June 2022 bitcoin drastically come down 2 di rate of 19 nd below. In di month of September 2022 bitcoin drastically come down 2 di lowest rate of 15$, and im bin dey dat level since but sometimes im go go up and come down. And in di month of January 2023, bitcoin come dey go up again small small. Now im dey $21+. We have some experts in di LB. Let dem tok how di tin go bi dis year.


All reserve. Copyright: Agbe. Nobody should reproduce dis thread in any board except the author, does so will bi tag as plagiarist.
Jump to: