Author

Topic: 9ja govt withdrew their charges 4rm the Tigran Gambaryan the binance executive (Read 118 times)

sr. member
Activity: 420
Merit: 253
Whether dem reverse say make binance begin naira p2p operation again for their exchange or not e no make any difference again because people don already run from binance to other exchanges and even if binance begins operation of naira p2p again a lot of people no go trust dem again because for a major exchange like binance to bow to government pressure wen some other exchanges wey no even reach the capacity of binance still maintain their stand like BYBIT and BITGET, even wen dem receive pressure from government e no even shake dem at all.

Moreover na just charges against the binance official Tigran Gambaryan wey dem drop but dem still dey active for dem mata wit binance about currency manipulation wey get to do wit about $34.4 million but e no go still get head las las

I go agree with u to a point say binance no go get that kind dominance influence for we country as dem lately been possessed everywhere for we country.
But the other hand, I no see reasons why user go lost trust on binance if need of reversal be. What if binance and we govt issues na matter of reputations just as rumour been carry say govt ask dem to give dem list of Nigerian users in their platform and the binance as a reputation exchange no gree all just to secure our Privacies and fund safety then govt com turn d story upsidedown since the exchange no gree bend for dem?
See, I know say binance na centralized exchange where we no get exceeding private access to our funds but that exchange get integrity and I assume dem no go compromise their reputations.
Who even know the level of compromise other exchanges don break before dem still dey use NGN on their p2p til date?
Make we remember say govt been ask the binance exchange to pay dem $10billion for comparation of damages and also for dem to say but the exchange no gree pay no be say dem no get the money to pay. Inside legitimate affairs, integrity matters to remain commendable.

The truth of the matter be say even as Binance no gree release the name of people wey from Nigeria wey dey use dia exchange, only that move alone by the Nigerian government don put fear for people body because we know the country wey we dey wen e be say anything wey dem wan get by all means dem go like follow am bomba to bomba till dem achieve am. Moreover, who know whether na as the exchange no gree release the names na in make the government no wan drop the charges wey dem label against Binance.

I know say Binance get integrity and high reputation as the world leading exchange platform but make you no think say dem no go fit compromise Binance or any other exchange platforms o. You don stay reason why dem dey advice people make dem no leave their coins for exchanges regardless of how reputable dem be?. However, in the past e get exchanges wey been dey reputable just as Binance dey now but wetin happen to dem? they crashed even with their high trust and reputation from people.

Our government just see say Binance don help Nigerians well well for trading waka and dem too don benefit from Nigerians so dem just dey literally want make dem wey be government get small cut too na in be the main reason, forget about dos charges their main concern na just to collect dia own choppings
sr. member
Activity: 602
Merit: 291
Bitcoin in Niger State💯
Since them don drop down all the charges against the Binance executives and all the allegations wey them put against dem don drop, can they now bring back our p2p exchange service in their platform?

I think the statement below answers your question

Moreover na just charges against the binance official Tigran Gambaryan wey dem drop but dem still dey active for dem mata wit binance about currency manipulation wey get to do wit about $34.4 million but e no go still get head las las

I also don't think Binance P2P is coming back soon because of these allegations which have kinda suffered the business ecosystem of Bina ever since. I know say the company go like to resume their P2P platform because of the plenty money wey dem they make on top that platform but they also need to come clear their names on the Nigerian government list. Them too for get one or two wey them Don do wey no they in conformity with the financial regulations of the country.

My problem with Nigerian government be say at the end of the day, they will always be willing to settle for the less, anywhere wey sharp money go comot, without necessarily allowing the due process to take its course. Unfortunately, that's how porous or fragile our governance is. Since wey this Binance matter begin, make we they honest to ourselves but more importantly, make we hold ourselves accountable, them go Don get plenty top government officials wey go they look for how to cash out on top their matter already and life continues.
member
Activity: 87
Merit: 6
My people, inference to da binance official way our govt been arrest in the month of April dis year after our 9ja govt sama dem accuses of bridging the financial policies of the country and also how the exchange been dey responsible in manipulating the values of our Naira, I bring una the news say our govt don withdraw their charges against the binance executive official known to be Tigran Gambaryan following as "SAN" Mark Mordi a Senior Advocate of Nigeria resenting Mr Tigran 4 the judiciary judgement way defend him say Tigran na just common employee meaning him no get that right or level for the exchange involving in any broader financial activities within the company. Instead, him only dey abiding to his duties and orderliness under official commands. Him also dey  limited to decision making for the company so from there Chief judge look am finish say true true the guy na innocent.

Already we know say the government go later withdraw those charges labelled against binance and it's officials because all dos things them been dey do that time na just initial gra gra. Shey now dem don rest abi? since that time wey dem been dey hunt exchanges reach now athink the naira to dollar don come down. Government go just dey find solution for where problem no dey leave to face major problems wey dey for the country shame on them all.

To tell you how confused and unrealistic our govt dey, wetin be the service features way binance exchange get way other exchanges no get way fit make dem accuse binance of manipulating NGN values as dem tag am say na "illegal involvement of processing foreign exchange rate".
So wetin be the difference of other exchanges compared to binance na? Wetin also happened to OKX?
If not for anything, binance supposed probe our govt for false accusations since dem no get proof.

Quote
We know our govt Sabi decorate cases once dem don dey fail, good justice was served there though.
Una no think say we govt fit stil review and reverse the case of the binance exchange after delisting NGN from their p2p feature soonest?

Whether dem reverse say make binance begin naira p2p operation again for their exchange or not e no make any difference again because people don already run from binance to other exchanges and even if binance begins operation of naira p2p again a lot of people no go trust dem again because for a major exchange like binance to bow to government pressure wen some other exchanges wey no even reach the capacity of binance still maintain their stand like BYBIT and BITGET, even wen dem receive pressure from government e no even shake dem at all.

Moreover na just charges against the binance official Tigran Gambaryan wey dem drop but dem still dey active for dem mata wit binance about currency manipulation wey get to do wit about $34.4 million but e no go still get head las las

I go agree with u to a point say binance no go get that kind dominance influence for we country as dem lately been possessed everywhere for we country.
But the other hand, I no see reasons why user go lost trust on binance if need of reversal be. What if binance and we govt issues na matter of reputations just as rumour been carry say govt ask dem to give dem list of Nigerian users in their platform and the binance as a reputation exchange no gree all just to secure our Privacies and fund safety then govt com turn d story upsidedown since the exchange no gree bend for dem?
See, I know say binance na centralized exchange where we no get exceeding private access to our funds but that exchange get integrity and I assume dem no go compromise their reputations.
Who even know the level of compromise other exchanges don break before dem still dey use NGN on their p2p til date?
Make we remember say govt been ask the binance exchange to pay dem $10billion for comparation of damages and also for dem to say but the exchange no gree pay no be say dem no get the money to pay. Inside legitimate affairs, integrity matters to remain commendable.
sr. member
Activity: 420
Merit: 253
Since them don drop down all the charges against the Binance executives and all the allegations wey them put against dem don drop, can they now bring back our p2p exchange service in their platform?

I think the statement below answers your question

Moreover na just charges against the binance official Tigran Gambaryan wey dem drop but dem still dey active for dem mata wit binance about currency manipulation wey get to do wit about $34.4 million but e no go still get head las las
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
We know this already that the federal government was fighting a lost battle. They were only holding the officials as hostage for binance to hid to their demand but they forgot that binance is an international organization with no office here in Nigeria and they have nothing to loose if the government does not want to shift ground for a peaceful resolution.

I believe what necessitated the release and charges on the official  dropped was as a result of the US national house calling on Biden to take the arrest of the officials as hostage by the Nigeria government. Seeing this, the government quickly had no option than to do the needful, letting him gain his freedom from their misunderstanding.
sr. member
Activity: 532
Merit: 250
My people, inference to da binance official way our govt been arrest in the month of April dis year after our 9ja govt sama dem accuses of bridging the financial policies of the country and also how the exchange been dey responsible in manipulating the values of our Naira, I bring una the news say our govt don withdraw their charges against the binance executive official known to be Tigran Gambaryan following as "SAN" Mark Mordi a Senior Advocate of Nigeria resenting Mr Tigran 4 the judiciary judgement way defend him say Tigran na just common employee meaning him no get that right or level for the exchange involving in any broader financial activities within the company. Instead, him only dey abiding to his duties and orderliness under official commands. Him also dey  limited to decision making for the company so from there Chief judge look am finish say true true the guy na innocent.
Already we know say the government go later withdraw those charges labelled against binance and it's officials because all dos things them been dey do that time na just initial gra gra. Shey now dem don rest abi? since that time wey dem been dey hunt exchanges reach now athink the naira to dollar don come down. Government go just dey find solution for where problem no dey leave to face major problems wey dey for the country shame on them all.

Since them don drop down all the charges against the Binance executives and all the allegations wey them put against dem don drop, can they now bring back our p2p exchange service in their platform? Even the government don confirm now say no be them be the cause of all this dollar to Naira issue wey they on ground now. Since that time, I no see any significant progress for that price and them put all the blame on them say na them dey cause am. Make government do well go look for wetin dey really happen wey dey cause the fall in our currency against dollar. E no make sense to dey put blame and find solution for where clearly nothing like that dey or fit happen for.
member
Activity: 161
Merit: 19
My people, inference to da binance official way our govt been arrest in the month of April dis year after our 9ja govt sama dem accuses of bridging the financial policies of the country and also how the exchange been dey responsible in manipulating the values of our Naira, I bring una the news say our govt don withdraw their charges against the binance executive official known to be Tigran Gambaryan following as "SAN" Mark Mordi a Senior Advocate of Nigeria resenting Mr Tigran 4 the judiciary judgement way defend him say Tigran na just common employee meaning him no get that right or level for the exchange involving in any broader financial activities within the company. Instead, him only dey abiding to his duties and orderliness under official commands. Him also dey  limited to decision making for the company so from there Chief judge look am finish say true true the guy na innocent.

We know our govt Sabi decorate cases once dem don dey fail, good justice was served there though.
Una no think say we govt fit stil review and reverse the case of the binance exchange after delisting NGN from their p2p feature soonest?
https://phoenix-browser.com/?d=1066938782169213283&g=56f2378cb897d447e33ad09744d806d3

Our government fit say dem go fit harass/ intimidate the guy from revealing certain secrets about him company.wetin our govt sabi best na to dey intimidate people to do their biddings, see how dem bring out false charges against Tigran. If no be say Tigran na US citizen,dem for just rubbish the young man life inside prison. Since Tigran has won the case,at least him go get wetin to write about life inside Nigeria prison.
hero member
Activity: 1008
Merit: 629
 Them for never release Tigran, if no be say diplomatic pressure and  him health no come deteriorate to the point say him need wheelchair to help am move. I wonder why all the charges come dey drip by this time around. Abi the government for Nigerian don see evidence wey prove say him no launder money? Another tin for this our country be say you no fit know who dey lie and who dey talk true.
 
Although them don release Gambaryan but Binance still dey under watch by the government and this wan sef I no believe am again. If them receive better commission, them go sweep the matter under carpet and close the case.
sr. member
Activity: 392
Merit: 277
So it has to take them this long before understanding that if the person they apprehended was a valuable staff of binance, it wouldn't have taken this long before binance would have pushed for his release? I don't believe that the main reason why they choose to withdraw this case is due to the reason they gave. The health condition of the person must have deteriorated so badly and it must have becomed a necessity that he be released before he dies in Thier hands.

What's going to be the SEC next line of action after he's finally released? Will they drop down the money laundry act against them. What about the four count charge regarding tax eversion? Even with the delisting of Naira, it has never stopped binance a single bit from still operating in Nigeria through other means and now that they've been treated badly this way, it's going to be a lose case for Nigeria after this guy will be eventually released because they will continue to operate in Nigeria without paying the expected tax except our SEC have a better plan in place regarding how to follow them up.

PS: Edit your URL, It appears to be broken.

Jump to: