I just check my telegram now, the update never work for my own side but I dey believe say e go later come up if na for everybody, dat first time wey dem do am wey be say dem share dogs, I no meet up with the task, e even get one wey dem do for notcoin, dem give people wey run d task small units of notcoin why dem never still much nabone tin wey I no know, dem come dey dash pipo token of others wey don much abi all of dem dey linked and we no know.
Is there any possibility that there are some criterion that were used to pick those users who benefited from the #DOGSdrop? Well. When I checked their community, I found out there they listed a few of the, if you like, criteria that they used in sharing the $DOGS drop to the 100 thousand lucky users whom were chosen by the company. Although they called it a random pick, but yet some of the criteria they used to narrow down those selected were your playtime in the drop game, the total number of tasks crushed, one's daily check-in streak, Fren count and those who not only connected their TON Wallet but also carried out some on-chain activities.
Na from these aforementioned criteria them talk say them get their beneficiaries and if you look at the project in itself, we get over 30 million users wey don enter the project. Now make we say na only 50% they active, out of that, which will make the numbers 15 million. Na inside this 15 million them wan take just 100 thousand. You self fit agree with me say e go they difficult make you see two people wey don benefit from the thing. Airdrops with their own wahala self.