Author

Topic: A thought for a welcomed development (Read 24 times)

full member
Activity: 322
Merit: 146
July 18, 2023, 11:05:43 PM
#1
I get som kind reasoning 4rm dis fact wia intrestin
meaninful topics & replies fit fech pesin Merit (s).

So I tink e go be welcom devlopment if da kind intrestin & meaninful topics & replies 2 fit fit giv "Hearts♥️" or "Likes 👍".

Dis go b a time say pesin wish 2 giv pesin Merit 4 a particular Topic or Reply bt bcos him no gt Merit or no get at  all at all 2 giv out, so na jst 2 appreciate da interesting write up.

Dis devlopment go dey point 2 encourage d writer 2 continue it up.
& we all knw knw say we dey always like 2 put fire 4 tins we dey do way dem dey take clap 4 us jst as dem dey say apreciation na aplications 4  more 2 com.

Evn dou dis devlopment no go count 2 giv credit 2 d acount bt at least e go boost d persin way write am & 2 let a kne say him dey on point.

Encourage na courage of mora booster oh and we know say Merits na wetin we all dey pursue cuz e be like ticket. So wen man don post post post and account no dey shake like say peple self dey dia wit u, e fit cuz man weakness or seeing urself like say na only u jst dey jingle up and down alone.

This na just new development thought way com my head so to fit encourage ourselves oh while we still dey push til we gt d best.

I say my bring dis up here cuz men way Sabi dey hia maybe dem fit decorate am wella go extra mile for approval.
Jump to: