Author

Topic: Abeg how una dey take get hardware wallet for Naija? (Read 88 times)

sr. member
Activity: 658
Merit: 441
Thank you OP for the question you asked as me too dey reason to get one for myself anytime soon, and I been don see one for jumia but your question come make me rethink, say na crypto wallet and buying it from an untrusted seller no dey advisable. And thank you Mr Charles for the reply and I really find the link you shared very helpful.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
The problem wey I dey face now be say, how I wan get this wallet shipped down to ogun state.
You can order it directly from the company, or you can order from an official resellers on sites like Amazon.

Them say make I go check jiji or jumia,  me no trust any person o,  how I wan know say dem never tamper with the hardware wallet? Especially the guys for ikeja? Anyway
I will not encourage you to order it from anyone in Nigeria directly because no known official reseller in the country, but if you want to know the authenticity of a new hardware wallet, follow this:

The nano x wey I dey see na 190k or close to.
I have noticed that hardware wallet sellers in Nigeria are not many and they do not have the latest ones. Like Ledger Nano, I have not seen a seller of ledger Nano S Plus and no where to preorder Ledger Nano Stax. Another thing is that their price is too high, I do not think tax and clearance fee can be up to that. Better to buy it directly from the company, but you may have to pay tax and clearance duty fee.

I have not ordered hardware wallet before, but because there are people selling it in Nigeria, shipping it should not be a problem.
sr. member
Activity: 728
Merit: 388
Vave.com - Crypto Casino
My Naija people, I need una help

Na hardware wallet I wan buy, at first I get interest for Ellipal Titan, but person tell me say as the security look badass them don jailbreak am, me believe say this na the most secured.

Now I don give up for the wallet, I no get choice than to go for Ledger Nano x or s.

The problem wey I dey face now be say, how I wan get this wallet shipped down to ogun state.

Them say make I go check jiji or jumia,  me no trust any person o,  how I wan know say dem never tamper with the hardware wallet? Especially the guys for ikeja? Anyway



This one call him own 70,000$ for nano S,  I know say na brand new but it no mean say it's safe to buy.



The nano x wey I dey see na 190k or close to.

How I wan buy hardware wallet bayi? Help your fellow man abeg,  abi anyone don order for hardware and dem deliver to him house before?
Jump to: