Author

Topic: Abeg make we no relent (Read 39 times)

hero member
Activity: 574
Merit: 627
September 23, 2023, 01:57:37 PM
#2
U don observe well and you don also yan well, for the part way u talk say no be very body way they understand this our pidgin English I no gree that one, say some people no they like reply with pidgin no mean say them no dy fit read am well or understand am, nah just say dem no get strength to carry they write for pidgin or dem no just want write for pidgin or eh fit still be say them no too sabi write for pidgin, but say dem no they understand am, me  no wan believe that one.

For the merit source matter, people way don apply don apply, some people own don they they add years were dem drop the application, some nah new one, as eh be so make we just they observe, and me I believe say if eh get who suppose apply way we get for this board s/him for don do am tay tay, dem say the admin they do him own things 4 way, way people no they fit predict am sometimes, and no be to carry local board merit application full everywhere, that one no go change anything or even increase any chance to carry approve anyone, who him go approve eh go approve, and diz board self if we get like 2-3 better merit source way they receive plenty merit reach 500-1,000 every month, eh fit serve the board.

For the one way u call saviour way they help our people they bless their post with merit, as him talk am, nah help him they help, and yes him fit still stop anytime way him like, no eh only this our local board self him they extend him hand only, and even if him stop today eh no mean say we no go appreciate the help way some of us don benefit from am.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
September 23, 2023, 11:52:54 AM
#1
Today when I see  this thread I been won make comment for the thread but I say NO because watin I go talk no be every Nigerians nai go see am, nai make I create this special thread.
I for like use this our own Nigerian Pidgin English language but NO because no be everybody fit understand watin I go talk because some people no they understand pidgin language.

So what I am about to suggest is for more Nigerians to go and apply for our Nigerian board merit source so that when @Theymos decides to accept the applications we might have about 3 or 4, maybe even 5.
We should not just put all our hope on @hugeblack because one day he might get tired of us, and relent to help us with more merits.
My suggestion is based on this. Now we have only three (3) applications and most of us already know their names. When @Theymos accepts the application, and there is only three (3) of them, he might accept only one (1) person but if there are more like up to five (5) reputable members, he might approve two (2) or even three (3), so please let more Nigerians that has good reputation go and apply for the Nigerian board merit source.

Abeg make e no be like say me dey force you ooo., I just they try let us know say watin be our own nah our own, @hugeblack fit stop to dey give us merits anytime despite say nah promise em make.
Jump to: