Author

Topic: [Android Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message dem (Read 80 times)

sr. member
Activity: 490
Merit: 311
Play Bitcoin PVP Prediction Game
I say make I add this small update join this thread. For those of us wey go like try this PGP thing, una fit learn am then to practice e get one thread wey @ BitcoinGirl.Club create. For this thread you fit earn merit by encrypting any message send am give am. So make una use this one as opportunity to take learn this PGP key e dey important. See the link to the topic so you go need to first read this translation and then go the other thread go send your encrypted messages the. You fit collect small merit join.

Receive Merit - Post your PGP key, add an encrypted message, open for anyone.
Aside from the earning of merits this PGP thing dey important well well to protect our BTT account in case of hack and Op do recent translation about this for here, while another of our LB member Don first do the linux guide about this PGP thing [Pigin: Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message (Linux Only)

 E go make sense if we try learn PGP thing so that we go still get experience  knowledgeabout m
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
I say make I add this small update join this thread. For those of us wey go like try this PGP thing, una fit learn am then to practice e get one thread wey @ BitcoinGirl.Club create. For this thread you fit earn merit by encrypting any message send am give am. So make una use this one as opportunity to take learn this PGP key e dey important. See the link to the topic so you go need to first read this translation and then go the other thread go send your encrypted messages the. You fit collect small merit join.

Receive Merit - Post your PGP key, add an encrypted message, open for anyone.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Original post: [Android Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message
Author: Learn Bitcoin


like dis now, I don write two PGP tutorials and those ones na for people wey dey use Linux and Windows dem. I come dey think am if any app go dey for android users dem. most of my country people Dem dey use android devices. so I don come with another PGP thread, and e be like say na d last one. I no get Mac or iPhone to tay test PGP for the device.

Quote
Image source: primekey.com


➥ More PGP Tutorials:


➥ Install OpenKeyChain

openkeychain na Android app wey you fit see download for PlayStore. search for PlayStore or you fit try dis link:
https://play.google.com/store/apps/details?id=org.sufficientlysecure.keychain
after the app don install finish, open am make you follow the next step.

➥ Generate Key:

use these images dem tay follow the next step below.
 


make you tap create my Key
Jump to:
© 2020, Bitcointalksearch.org