Author

Topic: [ANN] UniJoin.io - CoinJoin Crypto Mixer: Your anonymity na our priority (Read 258 times)

sr. member
Activity: 504
Merit: 389
The great city of God 🔥
Weti dey happen for here na? Me I no dey understand the whole thing again. Even signature Campaign thread sef now na to translate? When do thing was in one thread, the thing was nicer than like this. Di first time when I see am I even think say Unijoin campaign e don come to do local board for us to participate so when I enta inside I come dey see sae na for translation purpose. By di way, Op u try 4 di work.
For your mind like this I no get wetin I go use my time do abi? 😊 I dey surprise say u dey yan like this because I don see your comments for de ANN thread, so I take am say you too suppose don see wia UniJoin ask forum members to help translate the ANN and post for their local boards? Abi you no see am? Icopress also posted about the translation on de signature thread. Also, look de ANN and you go see links to translations in other languages by members. So I no translate am because of high service or because I want spam de board.
E be like say you been don work for Neolife before O?😀 @sokani, because if you don't work for them before you go Sabi promote market or sabi do advert well well. There second name na orientation (OT). unijoin company people don full here ona well-done. When I see am I think say them don launch New campegn.

Make ona no reason am say people dey laugh ona, na just cruise people dey catch. Anything wey dey give person money sopos make peeson promote am all of us wey dey here dey soar to grow higher. Anything we dey do here na money even if people say some people like am or not you dey use am they make your money dey go. No wahala just ride on we dey your back.
newbie
Activity: 50
Merit: 0
Weti dey happen for here na? Me I no dey understand the whole thing again. Even signature Campaign thread sef now na to translate? When do thing was in one thread, the thing was nicer than like this. Di first time when I see am I even think say Unijoin campaign e don come to do local board for us to participate so when I enta inside I come dey see sae na for translation purpose. By di way, Op u try 4 di work.
Chill na bro, maybe the guy dey just try to let we Nigerians know set we fit use the unijoin service as them no be only signature campaign but them actually dey offer beta mixing service wey go provide you privacy when you mix your coins and send am to anoda wallet or exchange. I know say most people no even get concern about those signature campaign dem wey dem day even promote so this guy just dey try to stand out by promoting the service him dey work for.

Please what do they mean by mixing services, are they custodial wallet provides or decentralized exchange?
hero member
Activity: 700
Merit: 541
Bitcoin Casino Est. 2013
My people, most especially dem the newbies for we local board I bring one confam article wey Unijoin just new release. Nah about Decentralized and Centralized Exchanges, so for those newbies wey just new join the community and you don Dey see wey some users mention “CEXs, DEXs and the rest” and you still Dey wonder wetin dem mean. This nah opportunity for you to learn them so that you go fit navigate around the forum spread the knowledge wey you go get from this article when you see thread wey deserve am.

This nah the link of the article: Differences between CEXs and DEXs

hero member
Activity: 700
Merit: 541
Bitcoin Casino Est. 2013
For those unaware about it, Unijoin just published a new article :

Safeguarding Chinese Bitcoin Users' Privacy: A Deep Dive into UniJoin.io's Bitcoin Mixer

Quote from: Unijoin
The financial privacy of the Chinese crypto community has been continually evolving, with the government implementing various regulatory measures to control the use of cryptocurrencies and monitor transactions in the crypto space.

The situation became even more complex with China’s plan to introduce a central bank digital currency (CBDC). While the digital Yuan is intended to enhance payment efficiency and reduce transaction costs, some Chinese citizens perceive it as a means for the government to exert greater control over payment systems and surveillance of users’ activities.

This article provides insight into China’s cryptocurrency landscape and suggests a solution to maintain a crypto user’s privacy and anonymity despite the stringent crypto regulations.

For those wey nor Dey aware say Unijoin don drop another article nai make me bring am come our local board so.

I go try Dey post some updates here once once make our people for this board still Dey get the koko about Watin Dey sup for Unijoin, and newbies wey nor know anything about mixers fit still use this opportunity take learn one or two from am.
copper member
Activity: 172
Merit: 286
Your Bitcoin Mixer
OP updated (added icons and link to french and german translations).  Smiley


           

           
copper member
Activity: 172
Merit: 286
Your Bitcoin Mixer
We have published a new interesting article! This is part 4 and the continuation of one big thought! Thx!

https://unijoin.medium.com/bitcoin-a-history-of-revolutionary-minds-2c767e87685a
full member
Activity: 1414
Merit: 236
Catalog Websites
I guess this is a welcome development and I believe it will bring happiness and progress to the users who will try the system for the first time.  Based on the trust you gave concerning the author UniJoin.io the crypto mixer, I will definitely be part of this new initiative.
copper member
Activity: 172
Merit: 286
Your Bitcoin Mixer
Thank you very much for translating our theme. This means a lot to us!

Small comment: We just added a link to your thread on the main page!  Wink
hero member
Activity: 882
Merit: 800
My brother hustle oo no mind them wetin dem dey yan o because we believe say lot of opportunity dey here but na how we go explore them wey be the problems now because  know say plenty people dey here but their mind no dey for everitin so any one your mind touch and reach make you do am, as long say no be bad thing wey you dey do carry go at least we go also understand this part locally instead and I know say plenty we 9ja go also look into am as well.
Kudos for you I like de way you dey hustle.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
Weti dey happen for here na? Me I no dey understand the whole thing again. Even signature Campaign thread sef now na to translate? When do thing was in one thread, the thing was nicer than like this. Di first time when I see am I even think say Unijoin campaign e don come to do local board for us to participate so when I enta inside I come dey see sae na for translation purpose. By di way, Op u try 4 di work.
For your mind like this I no get wetin I go use my time do abi? 😊 I dey surprise say u dey yan like this because I don see your comments for de ANN thread, so I take am say you too suppose don see wia UniJoin ask forum members to help translate the ANN and post for their local boards? Abi you no see am? Icopress also posted about the translation on de signature thread. Also, look de ANN and you go see links to translations in other languages by members. So I no translate am because of high service or because I want spam de board.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Weti dey happen for here na? Me I no dey understand the whole thing again. Even signature Campaign thread sef now na to translate? When do thing was in one thread, the thing was nicer than like this. Di first time when I see am I even think say Unijoin campaign e don come to do local board for us to participate so when I enta inside I come dey see sae na for translation purpose. By di way, Op u try 4 di work.
Chill na bro, maybe the guy dey just try to let we Nigerians know set we fit use the unijoin service as them no be only signature campaign but them actually dey offer beta mixing service wey go provide you privacy when you mix your coins and send am to anoda wallet or exchange. I know say most people no even get concern about those signature campaign dem wey dem day even promote so this guy just dey try to stand out by promoting the service him dey work for.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Weti dey happen for here na? Me I no dey understand the whole thing again. Even signature Campaign thread sef now na to translate? When do thing was in one thread, the thing was nicer than like this. Di first time when I see am I even think say Unijoin campaign e don come to do local board for us to participate so when I enta inside I come dey see sae na for translation purpose. By di way, Op u try 4 di work.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
Author: UniJoin
Original topic: [ANN] UniJoin.io - CoinJoin Crypto Mixer | Your Anonymity Is Our Priority!



Quote from:  Your Anonymity Na Our Priority [UniJoin Clearnet] & [Tor Mirror] Public key of UniJoin.io [Check] & [Contact]


UniJoin.io na crypto mixer wey dey restore anonymity to crypto funds. UniJoin dey use CoinJoin to enable multiple Bitcoin transactions to combine into one wit multiple inputs and outputs. Dis way e dey provide a level of anonymity and security wey make am hard to determine de input wey correspond to de output.

How e dey work?

  • Make you create new wallet address
  • Go to https://unijoin.io/en/coinjoin/btc
  • Enter de new wallet address wey you create
  • Choose your Wallet Distribution and Time Delay
  • Join de UniPool wit your traceable coins by depositing am from your old address
  • Receive untraceable coins to your new wallet

       Frequently Asked Questions



Jump to:
© 2020, Bitcointalksearch.org