Author

Topic: As a Nigeria stop selling yourself short (Read 129 times)

sr. member
Activity: 602
Merit: 306
January 24, 2023, 01:18:01 PM
#14
The reason why we no fit keep am for mind is that the thing wey our government don do us for this country so far dey pain us and e dey for some people mind always, that's why even if we go outside the country we dey rate our country so bad, even light we don't use to have light 24/7 see scarcity of everything.
hero member
Activity: 1190
Merit: 901
Livecasino.io
January 24, 2023, 12:45:15 AM
#13
Na for this forum I see say Naija nor dey carry last. You nor fit call 10 top users for this forum wey one Naijaman nor go dey. Of all the 54 African nations wey dey na only Naija wey dey active pass for this forum.  Nor be say we dey actually sell we self short sha, the tin be say we grow up for country wey dem nor teach us about national pride. The only thin wey dem teach us na national criticism. The only time we see national pride na when another country wan try insult us. Dem need to get programs wey so resensitize us about national pride and to stop talking down on ourselves.
sr. member
Activity: 728
Merit: 271
January 23, 2023, 05:13:58 AM
#12
Well it's a thing expected from every citizen of a country as part of civil obligation to in all situations market your home country in good light but this also come into play if the government of your country is playing their own constitutional roles as it ought to in providing the citizens with necessary needs of life ( such as social amenities, infrastructures, security and social justice), all these and more is what builds up patriotic spirit towards the country from the citizens.
Else you don't expect the citizens to be proud of a country whose leadership is not giving them reasons to be proud, rather it's a thing of one suffering to another on daily basis. No citizen in his right sound mind would want to speak bad of his/her country so when a citizen's does so, check well, there's a reason propelling such act.
hero member
Activity: 1162
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
January 22, 2023, 01:58:42 PM
#11
This same thing apply to us for forum here... I deu see our brothers if small thing happen, fiam dem don create topic how Nigerian government dey kill them and kidnap them as if theymos will change Nigeria for them.

Two things wey Nigerians no value na privacy and how to hoard or sensor information. See even for America one person fit fire people gun for crowd but dem go hide the information.
The other day I shame when one person for the forum talk say anytime him here Nigeria for forum here na so so Kidnap and kill him dey here.
Make stop to dey pain ourselves black. Every country have their own problems.
hero member
Activity: 1260
Merit: 765
Top Crypto Casino
January 22, 2023, 01:56:56 PM
#10
It is very sad how we Nigerians denigrate our country when a person from another country tries to praise am for roads and infrastructure. We d try as much not to go with that person's rating of wetin em rate our country. Rather we go choose to paint our country bad for that peso eyes immediately.

We all na Nigeria, Nigeria is us. Make we try to the project our country as the best no matter where we d so than to d vomit something bad about our country when we dey outside. Em get why you

You talk well, oyah see this Forum now as example. When it comes to quality contributions you dey see say Nigerians are among the top users and that's why we're heavily been merited and easily get accepted into campaign. Visit Bitcoin discussion board and you see our brothers over there doing the best they can, in giving Nigerian the best image to the extent e dey pepper some people. Niggas are hustling day in day out just to put bread on the table at the same time trying to get some knowledge about this new heaven (Bitcoin) saving many life.

I see no reason why you go dey bad belle wetin mehn dey try put in place. Always spread good things about the country. I know say na bad news dey sell pass but be different, it does pay off. Everybody get their own struggle no be our own bad pass so make we dey go easy on the country. One day we go celebrate good governance as others dey celebrate and then we go come realize the beauti I'd this country called Nigeria.
The mata tires me, the only thing some Nigerians see about this great country is the bad side of the coin, I too love this country to the point that, any time am discussing with some people they believe I have linked to the government simply because of the way I take my time to analyze every government steps and policy with a positive mindset on how the policy could be beneficial to the citizens.
Even though others may be criticizing the policy I will try to make them understand the importance of such government policy. This country is a great country and I am proud to be a Nigerian anytime any where supporting the government in the best possible way to make the country become the better country I dream of,  make we dey try to promote our own because another person no ggoesdo ammm for us.
hero member
Activity: 602
Merit: 442
A Proud Father of Twin Girls 👧 👧
January 22, 2023, 10:50:23 AM
#9
No where for this world dey perfect and one thing wey dey unique with dubia be say Dem dey always project am as one of the best empire but if you Google some places for dubia you go understand say e get places and people wey dey that side wey be like say no hope for them but yet nobody dey really talk about them.
Nigerians dey find change but forget say charity begins at home and no I later come to understand say no be federal government actually be the problem because most times Dem dey release funds for development but those our greedy leaders we dey send, they embezzle the money because of the fear of the unknown if their tenure finish so them they try to accommolate more and every penny wey come their way.
hero member
Activity: 1176
Merit: 785
January 20, 2023, 02:21:22 PM
#8
The truth be say no country dey perfect, and nobody wey go fit talk truth about him own country pass him wey be bonafide citizen, because one thing wey we need to understand be say, no country wey hardship no dey, wey bad roads no dey, wey poverty no dey, but our ability to survive is what matters, and Naija get lots of people wey still dey survive through all these hardship, wey still dey hustle day and night. So abeg, make that no be the reason why we go use our mouth spoil the name of our country all by ourselves. But thou we no say government no dey try, but wetin govt no fit do you, abobi please don't give up. Just try, hustle and I promise you you go make am.
hero member
Activity: 1204
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
January 20, 2023, 02:09:52 PM
#7
Well we Nigerians are known for one thing and that is the spirit and ability to cope and use it as our best advantage even in the worstest of situations.
I beg to differ, you may see this as a positive character that we have, imo it tells the world that we are sufferable people like the children of Israel who were liberated and still were chastising Moses on the road to Canaan and wanted to go back to Pharaoh. They were used to the suffering, they were born in it and understood whips and grain as punishment and reward. I can say the same is for us, if there is 24hr power supply for two days straight in some parts right now, I guarantee there will be a level of unrest among its residents because they do not understand or experienced having electricity for over 10 hours in a day.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
January 20, 2023, 12:53:34 PM
#6
Well we Nigerians are known for one thing and that is the spirit and ability to cope and use it as our best advantage even in the worstest of situations. All though, our country dey pass through many challenges but selling ourselves out isn't the best way to go about it in anyway. make we calm down look some bad country wey even worse pas us but still yet its citizens are trying their best to promote their image because we self go follow heal our problems wey dey for the country. Nigerians, i would say are the most talented and gifted people world wide when its comes to all types of field in life.
hero member
Activity: 868
Merit: 952
January 20, 2023, 09:01:35 AM
#5
One reality we cannot ignore be say, either you talk short or you talk high of naija e no go improve the state of things neither help with infrastructural development. The truth be say nothing de spectacular for lagos or abuja. If a common man fall sick for lagos and abuja; does the common man have the funds or access to good health? nothin wey concine common man concine beautiful roads; until naija get grassroots development right; the rest na shenaighans; light no even de and different fuel stattion de sell fuel for different prices (heaven no fall, and this can only happen for naija).

Make pipu express diasef abeg

Na people like you Dey shame me, tell me country wey get everything. Yes naija Dey bad in terms of many things most importantly good governance but this one no mean say we go Dey bad mouth everything about we country. The worst one be say once outside ask anything we Dey very quick to spoil Nigeria name and this don affect how other country people Dey take look us. You see this Lagos wey u say nothing dem am, visit some African and South American cities you go know say haven to some people be this. For health matter I still think say dem get some good health facilities but na lack of maintenance na be the main issue. You come talk again say nothing concern common man with good road, make I ask you question which way common man go follow go sell or buy him produce or even go hospital wey u Dey talk about.  See we all know say things no soft like the way we want am but damaging naija image no fit ever solve the issue.
sr. member
Activity: 742
Merit: 349
January 20, 2023, 08:33:35 AM
#4
Your matter dey very correct, in fact you dey very straight forward about waiting go make our society become good and even become one of the successful country in the world and I'm very happy for most of our brothers wey they this forums and other places wey dey hustle to make things easier for their lives because since I enter the forums to know more about bitcoin and any other things na so I come enter this forum and as I enter I believe that we niger we really love ourselves and my prayer be say may God keep us together make  we achieve better things and make our country proud one day.
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
January 19, 2023, 09:21:24 AM
#3
It is very sad how we Nigerians denigrate our country when a person from another country tries to praise am for roads and infrastructure. We d try as much not to go with that person's rating of wetin em rate our country. Rather we go choose to paint our country bad for that peso eyes immediately.

We all na Nigeria, Nigeria is us. Make we try to the project our country as the best no matter where we d so than to d vomit something bad about our country when we dey outside. Em get why you

You talk well, oyah see this Forum now as example. When it comes to quality contributions you dey see say Nigerians are among the top users and that's why we're heavily been merited and easily get accepted into campaign. Visit Bitcoin discussion board and you see our brothers over there doing the best they can, in giving Nigerian the best image to the extent e dey pepper some people. Niggas are hustling day in day out just to put bread on the table at the same time trying to get some knowledge about this new heaven (Bitcoin) saving many life.

I see no reason why you go dey bad belle wetin mehn dey try put in place. Always spread good things about the country. I know say na bad news dey sell pass but be different, it does pay off. Everybody get their own struggle no be our own bad pass so make we dey go easy on the country. One day we go celebrate good governance as others dey celebrate and then we go come realize the beauti I'd this country called Nigeria.
member
Activity: 1540
Merit: 68
January 19, 2023, 04:56:30 AM
#2
It is very sad how we Nigerians denigrate our country when a person from another country tries to praise am for roads and infrastructure. We d try as much not to go with that person's rating of wetin em rate our country. Rather we go choose to paint our country bad for that peso eyes immediately.
 
We all na Nigeria, Nigeria is us. Make we try to the project our country as the best no matter where we d so than to d vomit something bad about our country when we dey outside. Em get why you

One reality we cannot ignore be say, either you talk short or you talk high of naija e no go improve the state of things neither help with infrastructural development. The truth be say nothing de spectacular for lagos or abuja. If a common man fall sick for lagos and abuja; does the common man have the funds or access to good health? nothin wey concine common man concine beautiful roads; until naija get grassroots development right; the rest na shenaighans; light no even de and different fuel stattion de sell fuel for different prices (heaven no fall, and this can only happen for naija).

Make pipu express diasef abeg
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
January 19, 2023, 02:14:14 AM
#1

Jump to: