Author

Topic: As you go about preaching the sermon of bitcoins (Read 83 times)

hero member
Activity: 658
Merit: 562
OP, no be lie wey you talk o. Newbies need to know the truth of wetin them won invest  into so that them no go feel say person deceive them. I no know why na only the sweet side of bitcoin na e some people dey tell their friends and families about forgetting say na money matter. E make sense say anybody wey you dey talk to make you let am know say he dey save him money and he no go make profit,if the saving no last for long. This go make am prepare him mind either invest or not. E get one of my friend wey I tell e get interest but him say he no go fit wait too long. I come advise am to think about am.
hero member
Activity: 1008
Merit: 702
My country people Dem, I hail from this side of our country o, this afternoon, as I dey think, I come imagine some scene wey fit play out for preachers of the great crypto currency named bitcoins. As we dey advice people , dey talk about the good aspect of bitcoins, I advice you say make you still talk the bitter side of it.
If you paint Bitcoin fine and person wey dey in need of money come rush do am and after ihn put money everything go down , na ur neck e go dey cry , so just better talk the full truth make person no hold you rasom.

I just say make yarn una this matter as Bitcoin halving dey next year so that the hope wey we wan build for beginner investors no go lead to wahala

Your talk get point well OP, but people tend to see result faster than waiting patiently for the reward to grow and enjoy it bountifully. Even if you take your time to explain the concept of bitcoin bit by bit to some people, their main focus will still be on the outcome of that investment and how soon it will happen and the possibility of it happening soon. The long time reward is enticing but not everybody has the patient for it to grow till then.

I strongly feel that for one to be successful in teaching someone about bitcoin on the positive and negative aspect of it, the person you’re teaching must learn the virtue of being patient before they can invest into it. Bitcoin is no shit coin that is controlled by their inventors, it is a dependable and reliable cryptocurrency for people to invest in unlike shit coins that can exist the market at anytime.
full member
Activity: 580
Merit: 108
The way and manner in which people explain and introduce Bitcoin to people will determine the level of understanding they will have. If you go and tell them that Bitcoin does give money quick, then they will definitely be thinking of making quick money out of the investment, and if the market goes the other way around, you will be the one to be responsible because you didn’t tell them the risk involved.

If you want to preach or introduce Bitcoin to someone, then you need to make it clearer by explaining how the Bitcoin market works so they will know the risk involved.
People tend to believe in what they see other than what they hear, profits served as good results as evidence to feed the eyes with. Bitcoin is a prominent project in the space and have made people financial stable and have also send so many people to trenches. We're use to it, we got the experience and everything at our disposal, the only thing left for us is to gather enough knowledge and knows basically how the market operates. People response either positive or negative to bitcoin depending on the way they got introduced to bitcoin. 
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
OP, you see wetin you talk na very correct one. Some people don already get the mindset say bitcoin na quick quick money dey come out from am but in the reality no be so. Them no understand how the process be and how the market dey go and where some people dey get am wrong when dem dey talk to people about bitcoin be say Dem no dey tell Dem raw as the bitcoin market be so that Dem go save themselves the stress of  accusations.

If you are teaching people about bitcoin, it should be in your best interest of telling them everything raw. Do not hide it or want to cover anything as it requires one investing their funds because if anything should happen and it resulting to them making loss, believe me they would come after you. Do not press or talk them into investing but rather how it works and the risk involved so they would know before time to save you some stress.
full member
Activity: 980
Merit: 237
My country people Dem, I hail from this side of our country o, this afternoon, as I dey think, I come imagine some scene wey fit play out for preachers of the great crypto currency named bitcoins. As we dey advice people , dey talk about the good aspect of bitcoins, I advice you say make you still talk the bitter side of it.
If you paint Bitcoin fine and person wey dey in need of money come rush do am and after ihn put money everything go down , na ur neck e go dey cry , so just better talk the full truth make person no hold you rasom.

I just say make yarn una this matter as Bitcoin halving dey next year so that the hope wey we wan build for beginner investors no go lead to wahala
Hahahaha 😂😂😂. As I finished reading the op, omen I laughed well well. Di person go grabbed u for neck then u go dey beg am na. Lol!! Well na good advice Sha. Because if you carelessly tell someone about Bitcoin without telling the person the risk involved and the person lost all at once, my brother weti you tok na true. Na you di per go blame so since prevention is better than cure, make we dey tell dem the both side of the coin. Tell dem the beauty and the beast.

E reach to laf o. Walahi! E good to dey absolutely clear o. Make e no be say, person good don turn bad.
Na person wey you truly trust, wey you know say no go get wahala you fit just tell one side story, but as money involve, for this kind economy wey hike don hit everywhere once,  even person wey you trust fit really vex for you if you no quick talk fit happen during the halving.

E go better make Dem wait after the halving before them invest, or make Dem use better DCA strategy from now, if na watin Dem get for mind. If na person wey just wan trade and collect gains, tell am true o, because e no dey always be like Dem make am sweet for ear o.

You fit even allow Dem join this forum so that them fit learn, as a show of good faith and honesty.
hero member
Activity: 1176
Merit: 785
I just say make yarn una this matter as Bitcoin halving dey next year so that the hope wey we wan build for beginner investors no go lead to wahala
Na true talk you just yan so my guy about the need to dey tell novice/beginners the merits and demerits of Bitcoin investment whenever we are opportune to due to it's volatile nature whereby when the market falls or rises, nobody disturbs your peace simply because they already understood how it works, because as eh stands now, a lot of person don already get this hype about Bitcoin being an  easy cash-out stuff, not knowing say it's not like that, which is why i dey advise people to invest an amount they  can always afford to lose, in case if it doesn't go as plan.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
My country people Dem, I hail from this side of our country o, this afternoon, as I dey think, I come imagine some scene wey fit play out for preachers of the great crypto currency named bitcoins. As we dey advice people , dey talk about the good aspect of bitcoins, I advice you say make you still talk the bitter side of it.
If you paint Bitcoin fine and person wey dey in need of money come rush do am and after ihn put money everything go down , na ur neck e go dey cry , so just better talk the full truth make person no hold you rasom.

I just say make yarn una this matter as Bitcoin halving dey next year so that the hope wey we wan build for beginner investors no go lead to wahala
Hahahaha 😂😂😂. As I finished reading the op, omen I laughed well well. Di person go grabbed u for neck then u go dey beg am na. Lol!! Well na good advice Sha. Because if you carelessly tell someone about Bitcoin without telling the person the risk involved and the person lost all at once, my brother weti you tok na true. Na you di per go blame so since prevention is better than cure, make we dey tell dem the both side of the coin. Tell dem the beauty and the beast.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
If you paint Bitcoin fine and person wey dey in need of money come rush do am and after ihn put money everything go down , na ur neck e go dey cry , so just better talk the full truth make person no hold you rasom.
What people get more accurately about bitcoin is the long term speculation, the short term speculation may not be accurate, or may not be that accurate.

Anyone that thought he invested in bitcoin and want to sell very soon should know that he is not an investor. That is just trading. If you are an investor, you should have at least 6 months in mind before selling any of your bitcoin holding. Six months is just a short term investment. Thinking to go longer may be better, holding for like 2 years. Holding some of your bitcoin for 10 years and life time is also a good idea as a store of value. The more the world adopts it, the more the valuation.

The problem so people have is that they do not have enough knowledge about bitcoin investment. So people may rush in and rush out and advice their family or friends to invest and not telling them how risky it is. Although what I noticed among people is that they know that bitcoin is risky and that they know they can either gain or lose. But what I still notice about this people is that they fail to know the proper time to invest in bitcoin. Some people just have the fomo when the price has already pumped. Some get lucky but some invested at almost high price while bitcoin started to fall, and that makes them to be losing. Although, it is an unrealized loss.

People should know one thing, if they invest during this time and bitcoin price decreased, it is an unrealized loss. They should not sell their bitcoin, they should just be patient and wait. One thing about bitcoin is that it has not disappointed people yet and reaching all-time-high. So people should expect that bitcoin will surpassed $30000 again. Even possible that six digits could be reached in the next bull run after halving.

Bitcoin in long term can be a store of value and a profitable asset. People may be disappointed with short term speculation and trading.
hero member
Activity: 1022
Merit: 744
The way and manner in which people explain and introduce Bitcoin to people will determine the level of understanding they will have. If you go and tell them that Bitcoin does give money quick, then they will definitely be thinking of making quick money out of the investment, and if the market goes the other way around, you will be the one to be responsible because you didn’t tell them the risk involved.

If you want to preach or introduce Bitcoin to someone, then you need to make it clearer by explaining how the Bitcoin market works so they will know the risk involved.
member
Activity: 388
Merit: 30
Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty

Jump to: