Author

Topic: Author of the famous book "Rich dad & Poor Dad" shares his view about Bitcoin? (Read 123 times)

full member
Activity: 980
Merit: 237
I read this news about Kiyosaki. Am an avid fan of his books and love his storyline. I also follow him on twitter. I am not at all amazed that he too has come to realize the future of money, trade and investment as Bitcoin.
His claim for it to get up to $100,000k before the end of year is only speculation but it could be close to the amount he mentioned, if not half the amount of $60,000.
Tip?
Buy BTC now, tomorrow may be too late.
hero member
Activity: 1176
Merit: 785
As for we people wey still dey reason Bitcoin as scam, time still dey for them to change their mind set. But if them no come gree change then it's up to them.
And I pray make eh no dey too late oh when Bitcoin don reach $100,000 per Btc before dem go finally know say it was never a scam oh, unlike wetin I dey feel now oh, say something like Bitcoin been dey all this 2016 and yet I went and invested my money in MMM (#60,000) and Twinkas (#100,000) wey if had it been Bitcoin na ah been invest am by now I for don dey on serious huge rubbers.


he dey always emphasize on how to use debt (loan from banks) to invest in real estate and other investments. Although I no know how possible e be to use some of these loan strategies for our country cos to collect loan for here na war.
Omo. Na wetin person dey face oh, when you find yourself in a contri wey nothing dey work. And if by God's grace u con even manage to get the loan from our banks, the interest na another killer factor wey go wan discourage you, unlike other contris wey go give  you long term investment loan with no or very small interest rate.
hero member
Activity: 1204
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
E don tay way Kiyosaki dey talk good of bitcoin. I don watch several of him videos way e dey talk about bitcoin, if you dey follow am up you go know say he no be the typical businessman we dey used to seeing online, I notice say he be person way dey use the system to him advantage, he no dey talk about savings for bank like the other OGs, he dey always emphasize on how to use debt (loan from banks) to invest in real estate and other investments. Although I no know how possible e be to use some of these loan strategies for our country cos to collect loan for here na war.
legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
You can not compare Robert Kiyosaki to others, everyone has their views on Bitcoin. Many people disdain Bitcoin because of what they have pass through in life. They have been scammed 4 time without number so dem dey afraid 2 do things online. U remember weti happened in MMM. So if piple dey afraid of bitcoin, no crucified dem but if u go try convince dem, den try ur best. 4 bokiri matter, dat won e dey some how. No bi everyone dey read books, and also reading books e dey different from achieving ur financial  breakthrough. So those piple wey sae bitcoin na scam, na bcos of weti dem do pass through. Robert Kiyosaki knows di financial system and im country, big piple dey invest on bitcoin and im dey see their progress well. But we naija big piple dey even afraid more dan di ordinary piple.
4 di price assumption #100,000 is just like a dream. I don't think Robert Kiyosaki give that prediction, probably it's from di bloggers articulated it.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Quote
Price speculation not be my thing at all be if I wan speculate on the price of bitcoin before this year's ending I go say maybe $40k - $45k but you know say anything fit just happen when go make the price of bitcoin skyrocket or crash.
Normally now, with d way price of Bitcoin take dey drop after e hit 3ok just last week, person no go fit talk for now wether Bitcoin price go reach 100k before the end of the year. As we know say this man fit just dey write e own story maybe to catch cruise for twitter. 100k too much na, no be say e no go fit reach o because thing fit change at anytime.but for me Bitcoin go reach 45-50k highest before the year go run out.

As for we people wey still dey reason Bitcoin as scam, time still dey for them to change their mind set. But if them no come gree change then it's up to them.

 One thing wey dey worry our people na lack of knowledge and this matter don affect us too much for this country. Once one person don talk say this thing no good, we no go bother do our own research, we don conclude for there say  d thing no good and we no go lie lie change our mind.
hero member
Activity: 700
Merit: 541
Bitcoin Casino Est. 2013
1. If Robert Kiyosaki, one of the best author in the world wey know all the tips about wealth creation & finance, and yet still dey buy and hold Bitcoin, and yet we still get some people for this our country wey don read him book and yet still dey see Bitcoin as scam? What have you to say about those kind of people? Or abi Sir Robert need to update him book and include Bitcoin as one of the investment asset?

You know say nah Naija we dey deal with here, so ee nor go easy for them to just embrace bitcoin even if nah one of the best writers talk am because many of us din see shege for all these investment stuff so I not go too blame those when still dey fear to put money for bitcoin.
We Naija dey believe watin we experience pass watin another man talk and since some of us don first taste the bitter taste of some promising investment that turned out to be a Ponzi scheme we kon dey still use that eye look bitcoin.

Quote
2. What specific price wey you as a person think say the price of Bitcoin fit reach before the end of the year?

(bcos me I no think say BTC fit reach that $100,000, by virtue of its current price now, but fit manage try reach like $50,000 at most)

Price speculation not be my thing at all be if I wan speculate on the price of bitcoin before this year's ending I go say maybe $40k - $45k but you know say anything fit just happen when go make the price of bitcoin skyrocket or crash.
hero member
Activity: 1316
Merit: 379
WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards
This one na good steps but from the post e be like say him don buy since and never wanted to reveal it before. Well as good author him be, him no fit openly come talk about bitcoin for people to invest but him go also used him initiatives because not to attract anything wey go affect him career. But l like wetin him do because as a wise man in go like take advantage of the latest happening in the digital money, so like this him no supposed including anything for him book due to the volatility level but if there is any needs then him fit include am.
hero member
Activity: 1176
Merit: 785
We all sabi this great financial book wey we dey always buy when we want to learn the good current tips about finance and how to create wealth titled "Rich Dad & Poor Dad" by Robert Kiyosaki. Few days ago he just speculate for Twitter say the price of Bitcoin fit reach $100,000 before the end of the year, and reason why he bought his first Bitcoin, which I go like make una answer some questions for this forum concerning this, and they go like this,

1. If Robert Kiyosaki, one of the best author in the world wey know all the tips about wealth creation & finance, and yet still dey buy and hold Bitcoin, and yet we still get some people for this our country wey don read him book and yet still dey see Bitcoin as scam? What have you to say about those kind of people? Or abi Sir Robert need to update him book and include Bitcoin as one of the investment asset?

2. What specific price wey you as a person think say the price of Bitcoin fit reach before the end of the year?

(bcos me I no think say BTC fit reach that $100,000, by virtue of its current price now, but fit manage try reach like $50,000 at most)



Quote
Rich Dad Poor Dad author Robert Kiyosaki has shared why he loves bitcoin and when he began investing in the cryptocurrency. Expecting to see $100K per bitcoin, he emphasized that the crypto does not need the Fed or government bailout because it’s “people’s money.”

In a recent Rich Dad Radio show, the famous author revealed that he bought 60 bitcoins at $6,000 per coin. He also previously said he bought some more BTC at $9,000.

Source link:
https://news.bitcoin.com/rich-dad-poor-dad-author-robert-kiyosaki-shares-why-he-loves-bitcoin-expects-btc-to-hit-100k/

Jump to: