Let me drop this link so u can see what am talking about, there is hardship everywhere not only in Nigeria but we too carry am for head like say na our own bad pass
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485289.new#new see exactly what am talking about do you think this would give you the merit you hunt for make una no dey spoil this country oo the worst is that it was posted in politics and society when the local board is available.
At least it's good say this advice is coming from a low rank member to other fellow low rank members, because if to say na senior forum member now, I dey sure say some people for don start to dey say he is "feeling too proud" or call names such as "Mr. Over-Sabi". But I'm happy O.P was able to spot what's wrong and address it amicably. Hence, the best advice I can give is that if you are a newbie, and you are hunger for growth, the only way to succeed on this forum is to be someone who always provide value and solutions to problems. Hence, study other post on the forum which has got much merits to know the 3 "W" of earning merits; namely,;
1. Why was the post merited?
2. What did the O.P did that made people merit it?
3. Where can I post to get such merits as a beginner?
Ah swear some newbie no dey think am the way you do, I been Dey wonder say why some people no go calm down know how he or she go take win people heart before doing anything, because even in a work shop if you Dey learn work the way you sabi work na e you go Dey get customers, some newbie’s no Dey carry one mind come here oh , some na about how to perform for campaign him want, that’s why you will see many newbie’s will be looking for a way to have merit and be post anyhow without looking at some mistakes, forum na place where you go calm down for yourself understand am .
If person understand something e go Dey hard wey be say if him do anything people no go like am, no matter how stinginess some people be for giving merit here, if a newbie post better thing way make sense and e the person like am, he will forget the time wey he go give the person wey post am merit , we are here to build each other and we are here to learn from one another from something’s we understand so let concentrate and learn from each other and for the newbie, if you wan get merit you gast understand the forum.