As you engage in cryptocurrency, manage everyother part of your life, take care of your family, spend time with them, relate with others, have fun, do other business and have impact on other people's life in a positive way. Staying indoor half of the day or throughout the day is not too helpful, checking your phone on the High way is dangerous. Wisdom demands that every area of your life is balanced as you pursue your investment goal in cryptocurrency.
See as you dey do like say cryptocurency na full time jobs wey be say you no go get time for people again. Anybody wey dey take investing as full time job no get handwork to do because wetin dey there to just buy your coin from exchange or any where we sure for you then you move am to ur wallet wey you get full control come hodl an and u no need do anything until your investment mature you come move am to exchange to. So if na wetin wey dey investing be dat which one come be say you no go get time again for family abi na the forum wey you dey reason for your discussion dey call am Bitcoin investment? Anything investment no supposed dey affect your everyday life na.
Nothing wrong with constantly checking on the market to see how your investment is doing, on a larger part it helps you get updated constantly with how the market is doing and what step to take if the need be. In so far as you're not been obsessive about it but doing it with some moderation then it's fine.
Na the koko be dat, get ur coins for wallets and dey follow up for market and their social platforms wey be say you need dey up to date because if na altcoins you dey hold, things dey happen wey dey rekt man without knowing like if exchange dey delist the coins because of one one or two wahala or just low trading volume. You need know so you know how you go take, take cover or just lock up and continue holdings. Check up for crypto dey necessary but anything wey you dey do make you no make am addiction like some people wey go wake up and before dem do anything dem go check market and all through the day na so so visit dem go dey go for market apps, dat one no make sense.