Author

Topic: Be careful this festive period with your village activities (Read 89 times)

legendary
Activity: 1246
Merit: 1071
You can lock this topic now @OP. The festivities are over, we have started the real business for the year.

Lock the thread and help us reduce spamming.
full member
Activity: 1176
Merit: 165
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
Quote
Well OP this village people matter enter my head self ohhh almost everybody for my village no come back Xmas last year almost all the house just dry.
But still if village people wan follow person no where is to fall for them ohh,na to just Dey use God and pray hold body ohhh
Those people no get joy ohhh I com they ask self wetin Dey Dey see for person body self me wey no get money self just for some Xmas clothes wey preson buy, they com thinks say person get money, then go com do meeting for person head.

No be everything way we go just carry hand over to prayers oooh, some times nah we way be person they carry our hand our self for trouble, eh they make sense say person way wan go home or anywhere at all way him wan go make him mind him business and first protect your self with your own hand mind where you go and how you waka the kind of people way you link up with, no be only village bad people they and me I no even believe on that thing way dem they say evil person use charm do this and do that all those things and just Watin the person way wan believe am they believe eh no they pass so.
full member
Activity: 224
Merit: 151
Nothing bad for everything wey you don talk for this your post. There are principalities and powers everywhere. But one question I dey always ask why people dey always go village go do Xmas if you have wicked in the village that you feel are after your life or people you feels that have evil intensions to kill you? If you have relatives there that you want to see during the end of the year, why not send for them to come and spend Xmas in your place in the city or better still make everybody dey their place and you just send them rice and drinks through waybill? My brother nothing is better than being alive, this our ideaology  of going to the village every end of the year has to change as many people has met their untimely death because of this village people.
full member
Activity: 140
Merit: 63
Make we dey careful especially those wey go home for Xmas
If you notice, you go know say village people get spiritual influence and no doubt about am. Many evil men for village dey home dey look for wetting you carry come maybe bags of rice, money, car or any expensive thing. Or even dey inquisitive about wetting you dey do for City. Just know how you go cary respond to them. Maybe say I never get work but still dey find work by God Grace. Because na wetting you carry your mouth talk wey witches and wizards dey carry go meeting. And this thing don cause many untimely death among our youth. Most people go enter village with happiness say dem don make am for City say make them come show am for village and na there e end be that.

Warning and tips on how to scale through evil people in the village this festive period
1. No tell anybody about your movement maybe when you wan go back to the City No matter how e dey tempting to talk.
2. Don't eat outside your house. No matter how nice your uncle's might be to you. Because dip down in there heart dem dey reason another thing. Although not all uncle, butbfor security reasons because evil people no dey show for face.
3. Don't flunt money around instead buy them rice or drink but make money no reach there hand.
4. Don't tell anybody say na bitcoin work you dey do. Otherwise you fit nk come back again.
5. Don't keep late night all in the name of Xmas because as you don comot for village for long things don change no be the way e dey before wey e dey now.
6. Not all gathering you will involve yourself or not everything you go chook mouth because them dey find fault wey you go do wey dem go use against you. Because them believe say Your level don pass there own and dem go find way to drag you down to there standard.

So let's be guided thanks.
Jump to: