Author

Topic: BITCOIN BULL RUN 😱 (Read 610 times)

jr. member
Activity: 53
Merit: 6
February 13, 2024, 03:49:44 AM
#4
Thanks to everyone for sharing your point of views on this matter.
jr. member
Activity: 53
Merit: 6
February 12, 2024, 05:24:47 PM
#3
Thanks allot for your Contribution on this matter , na true you talk the current upward momentum fit no get the strength to push am through the mid term all time high of $50k, but let's keep our fingers crossed , because on checking the weekly chart I dey see say the price done break the double top neck line dey go up, that means the double top bearish reversal pattern way form late last year done become invalid, sha if at all let me just hold to see the outcome,
Thanks once again..
full member
Activity: 196
Merit: 123
February 12, 2024, 01:51:32 PM
#2
Brother, no be lie you talk, because as I see this ur post now, wetin I do na to go look at the price chart of Bitcoin, true true e Don form the V chart pattern, but na on a daily timeframe, unlike the previous bull  run wey the V chart pattern was fom in the weekly timeframe, so to me, the momentum no go dy dat strong, but if na on the weekly timeframe, dis ur info for dy legit, besides the price now dy at a very strong resistance level wey to me e really dy unlikely to break at this first try,  na my own technical analysis be this
jr. member
Activity: 53
Merit: 6
February 12, 2024, 12:23:37 PM
#1
The BTC bull run way we dey wait for, done already start o, infact we dey inside the rise race already.
Na today my eye really open to this underlying secret , when I just dey check my watchlist I come see watin dey happen for BTC chart  for the past three most now.
BTC done form a very strong bullish pattern way them dey call the V- pattern , now this V- pattern , na bottom price pattern way they form when any asset done stop to they reduce value or better still na pattern way dey for when the buyers for the market done choke the sellers, so as I see this pattern so, nine I remember waiten senior men them they talk since for this forum, "buy the lows of the markets" and the bull run way we dey here since,
This things way we dey here no be for far time, na now we go take action so, My people, let's take advantage of this moments. I done already BTC like this oo ☺️, but that's not a direct advice for you to buy too oo, do your own analysis and research.
Jump to: