Author

Topic: Bitcoin future data no longer bullish. (Read 39 times)

full member
Activity: 1190
Merit: 124
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
January 15, 2024, 03:30:43 PM
#3
Quote from: KupaCrypto
Person fit no ever sabi wetin exactly cause di correction wey carry di price go $41,690, and e fit even relate to BlackRocks CEO Larry Fink wey call di spot ETF mere stepping stone to tokenization of real-world assets, wey no dey beneficial for BTC price for short term.
Why u dey worry yourself na, if u Sabi Wetin wan happen in dis new year wey we dey so, u go dey suffering dey put small money for BTC investment so dat u no go dey among d people wey go cry say dem don miss it again.

 U no why people like us no dey move with all those talk CEO Larry fink dey talk about BTC because, I no say once d season for d price to do wonders in d market  come, those people guessing about BTC will b shock like d way dey was shocked wen d price hit back to $69 last 2 years. well, u cannot use short-term profits compare long term profits because d profits short term hodler will make in a six months will not near wat long term hodler will make a year and, we have see dat many people are going into long term investors just to increase their profits in d society.
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
January 15, 2024, 02:43:40 PM
#2
To sabi whether Bitcoin investors don turn bearish, pesin suppose analyze the BTC futures premium, wey dem still dey call basis rate.

Professional traders dey prefer monthly contracts sake of say dem no dey pay funding rate. For markets wey dey neutral, these instruments dey trade at premium of 5% to 10% to take cover for their extended settlement period.

Data show say di BTC futures premium don stabilize for 9%, wey dey under di neutral threshold — as e no dey bullish like before wey e last reach Jan. 12.

Even though e no reach di bearish level wey go need annualized premium wey dey below 5%, e don clear say Bitcoin investors no dey expect say di price go increase for short term.

Person fit no ever sabi wetin exactly cause di correction wey carry di price go $41,690, and e fit even relate to BlackRocks CEO Larry Fink wey call di spot ETF mere stepping stone to tokenization of real-world assets, wey no dey beneficial for BTC price for short term.
Don't worry yourself too much, all you have to know is that the market in volatile as it rose so it drops, the market has always not maintained a trend and this has been happening even before the BlackRock and ETF saga.
The issue be that people they always try attribute things to the rise or fall of Bitcoin.
For me the current drop is actually an opportunity for people to accumulate more Bitcoin. Although this is not a business advice I believe the price of Bitcoin would soar this year.
member
Activity: 308
Merit: 26
January 15, 2024, 02:29:51 PM
#1

Jump to: