There was a time they announced say plenty piple dey use am but I never really hear anyone dey use that app dey do any transaction at anywhere. Abi na hide dem dey hide dey use am? I believed since di CBDC e no dey work again, let dem just use the last option to use adopt bitcoin and use it. If dem, I mean di government adopt bitcoin. Di youth go happy die and di country economy go grow well and strong. Di e-naira no to make people financial stable. Na di copycat for the real economy online so there is no different of the both.
Them no go agree adopt the use of bitcoin by dropping all those their restrictions bcos if them do nah the youth e go benefit pass and this our Naija old men gerontocracy government no lik anything wey be for youthful benefits and freedom. All they know to do an to the make policies to cage us from seeing the light but we no go fall to their plans cos with or without them we still the use BTC achieve front.