The past President Muhammadu Buhari experienced the issue and currently Bola Ahmed Tinubu dey inside the matter now. I think na prank these people dey do because last last them go manoeuvre the situation and e no go hold water.
Why is it so in Nigeria?
I just say make I drive in this one in, wetin una think.
Omo the truth be say, some of this our leaders no get any certificate, some no even go school self. Na because say our justice system don turn to something else, if not the court for don nullify some of these elections based on certificate matters. The politicians already don know say, nothing come out from the system so dem dey do anything way them like without remorse. We need to sanitize our judicial system if not we'll continue to see situations like this recurring.