The only pain I had after my encounter with him was that he told me all these in high confidence and pleaded that I don't tell the father about his business. He stated that his parents are unrepentant dictators which pushed him into doing what was his passion secretly. He stressed that they wouldn't waste time in closing down his business if aware of it.
The number one problem with our parents na say dem dey use old days eye look us, dey want what's best for us genuinely but dem dey do am in a wrong way. Time dun pass wey parents supposed dey force their children to do what they want for them because dey believe that it'll give them a good future, now dem suppose dey allow us walk our own path but they should be there to guide us not force us to fulfill their own dreams. Wetin you narrate here na wetin many people dey surfer so. E dey like me I like entertainment from the beginning but I no get the opportunity to do am because course wey I go study na wetin my papa dey work and na wetin my papa dey do him say him son go do or anything wey relate to am. I regretted studying within I graduated with and na same story for many Nigerians.
- should I let the father know about his business?
- should I keep pushing this boy in the line of tech as requested by his father?
- would this boy ever find happiness again if telling his father validated his fears and his business closed?
- what its the best solution to this issue that will reconcile the boy's passion and his fathers decision?
Yes, let the father know, but allow the guy to follow him dream, no follow among those wey dey kill young boys dreams by discouraging him. He'll change the world when he's doing something he has interest in and love then when he's doing it for only money which is why his father is trying to force him to go into tech because we know say money dey that side.
No, allow the boy to choose his own path, everybody no go make am for teach, he might just become a better business man and make billions from there, money can be made from different interest and not just the interest that's trending now or seem to be outdated.
Speak with the father, enlightened him, show am example of people wey dun follow their dreams and make am. Show am people wey dey the business area wey the guy wan go. Make the father see reasons say no be every tech guy dey make money and no be every business man dey sell for mile something market (make am see say you fit do business and become successful).