Author

Topic: Church girls and church boys (Read 51 times)

newbie
Activity: 46
Merit: 0
May 17, 2024, 01:39:26 PM
#1
This actually across my mind and I say make I share am with my piple here. E dey funny wey church girls go dey complain say their boys no dey observe to marry dem even after all the baff up and make up. Really for me I go say all those packaging no necessary matter if only wettin dey do na stay around their parents for Inside church and still expect guy come tost dem.
Jump to: