Author

Topic: Cinematography con3 like 9ja (Read 28 times)

full member
Activity: 798
Merit: 134
April 02, 2023, 01:28:07 PM
#2
this topic is a low effort topic which i want you to lock this thread.
And again try make your words to be understandable even me self dey find am difficult to read them all, even though we dey use 9ja pidgin abeg make e pure for me and any other person to read am through.
My people say advise no be insult.
member
Activity: 84
Merit: 18
April 02, 2023, 12:08:02 PM
#1
Naija is funny con3, drama and movies weh our Lidas dey take hus play. 3 months ago wos drama upon drama. Imagine 4rm issues of no money to pos wahala, from pos wahala to new money notes,  4rm new money to fake elections, afta elections everiti zoom off without any noise again

Nah who dey somewhere dey remote dis con3 like dis? Everywhere just dey silence now. Like this all the wahala don finish, I fear naija Lidas o.
Jump to: