Nigerians dey among the countries wey dey actively use Binance exchange to trade and with this development now, na bad business for Binance as them go lose many of their customers because people go begin go back to P2P trade for telegrams and WhatsApp to take run their package. This move e no make sense and e no go help revive the dollar in anyway.
No wonder Cardoso said a $1.5B FX inflow was recorded in days and this effect is now getting obvious. The pressing issue wouldn't have been necessary if our government were up and doing. They would know the FX inflow and outflow through Binance and also tax them and Nigerians adequately. This would have been a win-win for everybody.
Nigerians dey among the countries wey dey actively use Binance exchange to trade and with this development now, na bad business for Binance as them go lose many of their customers because people go begin go back to P2P trade for telegrams and WhatsApp to take run their package. This move e no make sense and e no go help revive the dollar in anyway.
All of us know say naija govt na clout chaser, Lai Muhd and Buhari government naim start to ban crypto, come ban Twitter join but all still no work for them. If to say Dem no ban crypto, we for no dey talk of P2P and banks and government for dey generate cool revenue but as Dem no get sense, make Dem continue. Binance is just unfortunate because they are the largest Cex although the exchange get hin own for body sha. Why the thing no too touch me na because I no dey really use binance and the exchange wey I dey use dey serve me well. Maybe you should check out Bitget coz their P2P is just like that of Binance. Mexc ná another good exchange but Dem no get usdt/naira pair on their platform.
As for the alternative to Binance, the transaction continues even as Binance stopped the NGN services. I am using Bybit and Kucoin now.