Author

Topic: Country Hard . Things no easy at all and it makes me very sad and unhappy (Read 158 times)

sr. member
Activity: 854
Merit: 451
Nigeria is so hard. I no go lie. From the ongoing protests and the placards we our people carry you self go confirm say, this country tough.
Even without protest self, everybody know say things hard now, e Dey difficult for plenty people to even see food chop with the way things hard for this country now, and our government just lock up like say nothing Dey even happen for d country, Dey no Dey even do anything to improve things for d country, most filling stations for my side now na #1,000 naira na him dem Dey sell fuel, and if fuel price no drop, I no Dey sure say food items go drop ooo, because most of them Dey complain about high cost of transportation.

This country hates young people. Some 30 and 40 something years old cannot even point to one single achievement.Every damn thing has quadrupled. Most people cannot boost of 100k for their account.
Plenty people no Dey even try achieve anything for now, Dey just wan see food chop make dem Dey alive, na person wey Dey alive go talk about achieve, and money wey people Dey even get now, no Dey do them to even feed, not to talk of saving, I no just sabi dis country problem, and I don’t even know who is going to save us.
sr. member
Activity: 602
Merit: 291
Bitcoin in Niger State💯
Nigeria is so hard. I no go lie. From the ongoing protests and the placards we our people carry you self go confirm say, this country tough. This country hates young people. Some 30 and 40 something years old cannot even point to one single achievement. Every damn thing has quadrupled. Most people cannot boost of 100k for their account. Like me now, having to share a laptop with my sibling because one cannot afford to buy another one. Every week we dey spend money on data. And for some persons nor be say Dem nor dey see the money o but at the end of the day, you nor go even sabi sef where the money enter.

Bro. This matter heavy oo. I no come kukuma know how the government want make we survive this hardships. We are facing what they called multidimensional hardships and poverty mean to say we they suffer from different matters wey Don further improvish us as a country. Which one you go hear from. Na lack of enabling environment for small and medium sized businesses abi na the minimum wage wey don make civil servants wan run crazy abi na hike in school fees wey don triple for many places and almost quadruple for some places, making the number of school dropouts increase significantly abi na the entire means of livelihood wey don hard abi na fuel pump price? Which one you wan deal with for this country and how do you expect people to achieve plenty even in their middle ages?

Quote

For Bitcoin sef, person go dey contemplate where to hold or to sell. Na to sell to take survive. And when you wan sell self you go pray make the buy nor be government agent wey fit make banks close your account. Plenty people both papa, mama , pikin and all family members dey tap just because say Dem get hope say Dem fit see small thing from am at the end of the day take dey okay.

The whole thing dey make me feel very sad for a long time na today I just gather small courage to take talk am out.

As if you know the matters. Many times me sef Don contemplate on top whether to hold or to sell because no be say person no they even see the money o but the wahala be say the money no reach to solve your problem talk more of people wey near you like your family. Person wey no they Nigeria now go they wonder why me I talk say people wey near you like your family. Them go fit be like, why are you taking other responsibilities when you have yours to carry. But the reason why them they talk so be say, for yanki everyone is living averagely well and almost everything they subsidized for there wey be say in as long as you they work, you will have something on your table.

For yanki, there's nothing like delayed pension, delayed gratuity or even delayed salary and wages. Here, plenty civil servants they fight for their 18 months and beyond, wage allowances yet you go see governor of that state they lavida with money they spend yakata, they even throw large party give him associates and family. Yet them go tell us to they patient with the economic crisis in the land. Na for Nigeria na him you go see member of house of representatives they buy SUV worth over 50 million naira give him pikin wey just graduate for school come they even celebrate am for social media as if him they rub am for your face.

Na for Nigeria na him leadership of the senate get mouth they talk say him go wire him distinguished senators money for live television, na for Nigeria na him same man they carelessly talk say 'let protesters continue to protest, them go they house they eat' and you say make people enjoy this country.

I don save money put for my bitcoin wallet several times wey I wan invest wey one or two Don make me withdraw use am solve another problem. I can beat my chest that the amount at which Nigerians invest in Bitcoin would have reduced when the number of those adopting bitcoin is increasing. These kind of thoughts they make me feel sad sometimes wey I go just wake up see say my body weak and I no go come they motivated to do some things sef.
sr. member
Activity: 700
Merit: 270
Nigeria is so hard. I no go lie. From the ongoing protests and the placards we our people carry you self go confirm say, this country tough. This country hates young people. Some 30 and 40 something years old cannot even point to one single achievement. Every damn thing has quadrupled. Most people cannot boost of 100k for their account. Like me now, having to share a laptop with my sibling because one cannot afford to buy another one. Every week we dey spend money on data. And for some persons nor be say Dem nor dey see the money o but at the end of the day, you nor go even sabi sef where the money enter.

For Bitcoin sef, person go dey contemplate where to hold or to sell. Na to sell to take survive. And when you wan sell self you go pray make the buy nor be government agent wey fit make banks close your account. Plenty people both papa, mama , pikin and all family members dey tap just because say Dem get hope say Dem fit see small thing from am at the end of the day take dey okay.

The whole thing dey make me feel very sad for a long time na today I just gather small courage to take talk am out.

There's a lot going on in Nigeria right now, all what we can do is pray because it's beyond our control at this point... it's really disheartening that few days before the protest the government came up with stupid solutions to the hardship, the price of a bag of rice was reduced to fourty thousand naira, I was infuriated by this because this tells us that the inflation and hardship brought upon the country was intentional, you wouldn't believe that in my area where I reside they shared two cups of rice every house hold just to ease the protest, two cups of rice that's not even enough for one person, our government has failed us as citizens of the country, we pray for God's intervention..in the aspect of farming airdrops a lot of Nigerians are involved in it due to the level of hardship in the country and they have high expectations, it's quite sad that 90 percent of these things their tapping won't pay
Sir, we've been praying for far too long, and that is why things are getting out of hand. I think we should continue praying and on the other hand take actions, because actions brings in result. It was because of this seemingly actions that the Nigerian people have resolved to pursue by protesting that has made the FG begin to distribute Rice 🌾 across the states in bid to appeal to the conscience of Nigeria to pipe down a little on the protest. I believe more actions and demonstration by the nigerian people in a bid to demand for their rights will continue to make the government see the need to affect the lives of the positively.

However if we sit down and remain docile while praying for things to change, this set of leaders will continue to take us for granted, just imagine where they are sharing two cups of rice for people to eat. So for me let the procession and demand for good governance continue by the people.
member
Activity: 182
Merit: 33
Nigerians are ready to endure anything but not hunger. This hardship don reach everywhere and the street is no longer friendly. Even as people dey protest across the country because of hunger, some politicians still dey acquire luxurious cars worth millions of Naira. Very soon for this country Richman and their family go start to dey sleep with one eye open
The matter don serious oh, rich people go be a target soon. the hunger and anger is much, and the Tinubu government is not really want to listen to the people, bring back fuel subsidy and every thing will return to normal, removing subsidy was his biggest mistake without proper planning, how can he remove subsidy when there is no functionally refinery in the country. its a big shame to Nigeria as oil exporting country without any refinery, is enough reason to call for protest.

the way the hunger protest is going, it will resort to many changes in the country, if only the government of the day do the needful. and if tey fail to listen to the people, then rich people we have to be the target of the poor men on the street.
member
Activity: 161
Merit: 19
Nigerians are ready to endure anything but not hunger. This hardship don reach everywhere and the street is no longer friendly. Even as people dey protest across the country because of hunger,some politicians still dey acquire luxurious cars worth millions of Naira. Very soon for this country Richman and their family go start to dey sleep with one eye open
hero member
Activity: 1190
Merit: 901
Livecasino.io
I dey feel your pain as you dey write so, my own na say money no dey last again. You go withdraw $100 wey be N160,000 +/- and e no go do you pass few hours if you wan buy something. Foodstuffs dun dey cost wey be say the common man no fit afford am. Sometimes I dey wonder how people wey no dey even see minimum wages dey carry survive for this country. The common food wey poor man dey chop those days dun become big man food oh. Akara N10 no dey again, to see better N50 own na connection self.
As in eh, the money wey person fit talk say him get na the one wey dey him hand wey him never spend because as soon as you buy just one thing from the money, e don finish. I kid you not. If for example person hold 10k, once him buy a crate of egg of 5k, believe me the money don finish. The thing wey dey pain me about Nigerians be say we don already dey used to suffering and smiling.

See eh we the Nigerian youths of this generation no sabi wetin good life be. We never see am. From the day you comot for school na there life take hard, because most of us comot for school no job, even if the job dey, e nor dey pay reach the minimum wage, the salary sef nor fit buy a bag of rice. In summary, our money just dey useless.
full member
Activity: 196
Merit: 91
Nigeria is so hard. I no go lie. From the ongoing protests and the placards we our people carry you self go confirm say, this country tough. This country hates young people. Some 30 and 40 something years old cannot even point to one single achievement. Every damn thing has quadrupled. Most people cannot boost of 100k for their account. Like me now, having to share a laptop with my sibling because one cannot afford to buy another one. Every week we dey spend money on data. And for some persons nor be say Dem nor dey see the money o but at the end of the day, you nor go even sabi sef where the money enter.

For Bitcoin sef, person go dey contemplate where to hold or to sell. Na to sell to take survive. And when you wan sell self you go pray make the buy nor be government agent wey fit make banks close your account. Plenty people both papa, mama , pikin and all family members dey tap just because say Dem get hope say Dem fit see small thing from am at the end of the day take dey okay.

The whole thing dey make me feel very sad for a long time na today I just gather small courage to take talk am out.
The current economic situation in Nigeria, is very worrisome, di poverty rate is increasing exponentially, people are hungry and the prices of goods are increasing everyday. Except for the corrupt politicians that are rulling us that are continuously looting so much money, thy are the ones that will not feel the present hardship that majority of Nigerian citizens are facing. I don't see a way out of this predicament that we are going through in this country, our national dept keeps increasing, we keep importing without producing, which is further killing the value of our dying fiat. Unless we have proactive individuals with proven intergrity that has what it takes to turn this country around,we will keep experiencing harder conditions.

I felt very bad when I saw videos of anti protests, protesting that people should not protest against bad governance, it showed me the level of ignorance of some Nigerians, I'm sure that these ignorant anti protesters have been given bribe to stage their own protests. The economy has become so bad that people are willing to sale their conscience for a cup of rice and do whatever these corrupt politicians tells them to do.
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Nigeria is so hard. I no go lie. From the ongoing protests and the placards we our people carry you self go confirm say, this country tough. This country hates young people. Some 30 and 40 something years old cannot even point to one single achievement.

I dey feel your pain as you dey write so, my own na say money no dey last again. You go withdraw $100 wey be N160,000 +/- and e no go do you pass few hours if you wan buy something. Foodstuffs dun dey cost wey be say the common man no fit afford am. Sometimes I dey wonder how people wey no dey even see minimum wages dey carry survive for this country. The common food wey poor man dey chop those days dun become big man food oh. Akara N10 no dey again, to see better N50 own na connection self.

Quote
For Bitcoin sef, person go dey contemplate where to hold or to sell. Na to sell to take survive. And when you wan sell self you go pray make the buy nor be government agent wey fit make banks close your account. Plenty people both papa, mama , pikin and all family members dey tap just because say Dem get hope say Dem fit see small thing from am at the end of the day take dey okay.

The country is finish and the government wan make all of us to die first before them go do the right things because I no get why you see your citizens dey suffer still you no go do what is right to help them. Bitcoin na the only saviour wey we get here get as work no dey but my brother anything wey go make you sell you Bitcoin wey you fit avoid, abeg avoid am oh make you fit chop tomorrow when Bitcoin make us smile. Abeg the least help wey we for here fit dey help people, make we do abeg and make una put body for this protest whether na online or offline abeg.
hero member
Activity: 1008
Merit: 702
Well done as you voice out today o. The thing dey everybody mind na just the courage to speak out na him dey make some people no dey lament on top the matter. Naija hard no be small and with the way things dey go so, if government no address a lot of things, the future of naija still Dey shake o, wetin we go tell our children’s and how dem go feel to grow up come meet country in this type of condition whereby them dey see how other countries dey do well. Them fit no proud of their fatherland sef and go wish them no born them for here but rather for the other side of the world. Naija just get as e be, but with time I just hope say things go better as even the president don see how things be and how we dey suffer. I hear say him go address nation tomorrow by 7AM, I just hope say things wey him go talk go be wetin we wan hear and make him take actions on them immediately.
member
Activity: 181
Merit: 39
No be lie you tok. I just dey reason within myself say if the govt fit just reduce the price of fuel, virtually every other thing go come down because there no go be any excuse for why things dey cost. Even as them don agree to pay #70k as wage, e still no go reach anywhere if fuel dey high. If one calculate how much e dey spend for only transportation alone to work a month, you go see say better part of the salary don comot meanwhile food Neva enter o.

Our people dey protest to end bad governance and I know say if only that fuel fit dey in surplus, them go rest because nah when matter don pass be careful people dey vex react.
E dey pain me say we dey a place where things dey surplus but we still dey encounter lack.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
No be lie you talk. the country d hard to survive on for everyone. The rich and the poor d cry to it that our money no get value again. Every day by day things d increase for price, em go d like sae peso hustle no d enough to feed em self and em family. The people wey be salary earners wey d collect above 100k come d like sae the money they're being paid no d reach them anywhere via feeding, accomodations, transportation to their work, fueling of gen and paying other house bills. The funniest part come be sae, our government are not showing much concern towards the hardship. The believe sae this minimum wage increase settles it, that Nigeria's will be good with it. Forgetting sae not all Nigeria's are civil servants. Millions are not employed, have no business to feed from, other than their small hustle wey d put small food for their table. At the end of it all, peso only hustle to put food for their stomach and that of their for that day. Making it to be like, tomorrow will provide for itself via the hustle.

Actually, this is a terrible situation every Nigeria are into. Nobody knows their fate in this country.again. Whether we are moving backward instead of forward.
sr. member
Activity: 476
Merit: 385
Baba God Noni
Nigeria is so hard. I no go lie. From the ongoing protests and the placards we our people carry you self go confirm say, this country tough. This country hates young people. Some 30 and 40 something years old cannot even point to one single achievement. Every damn thing has quadrupled. Most people cannot boost of 100k for their account. Like me now, having to share a laptop with my sibling because one cannot afford to buy another one. Every week we dey spend money on data. And for some persons nor be say Dem nor dey see the money o but at the end of the day, you nor go even sabi sef where the money enter.

For Bitcoin sef, person go dey contemplate where to hold or to sell. Na to sell to take survive. And when you wan sell self you go pray make the buy nor be government agent wey fit make banks close your account. Plenty people both papa, mama , pikin and all family members dey tap just because say Dem get hope say Dem fit see small thing from am at the end of the day take dey okay.

The whole thing dey make me feel very sad for a long time na today I just gather small courage to take talk am out.

There's a lot going on in Nigeria right now, all what we can do is pray because it's beyond our control at this point... it's really disheartening that few days before the protest the government came up with stupid solutions to the hardship, the price of a bag of rice was reduced to fourty thousand naira, I was infuriated by this because this tells us that the inflation and hardship brought upon the country was intentional, you wouldn't believe that in my area where I reside they shared two cups of rice every house hold just to ease the protest, two cups of rice that's not even enough for one person, our government has failed us as citizens of the country, we pray for God's intervention..in the aspect of farming airdrops a lot of Nigerians are involved in it due to the level of hardship in the country and they have high expectations, it's quite sad that 90 percent of these things their tapping won't pay
Do you think that prayer will change these leaders heart or the hardship in the country, I doubt. It is just like you praying for the devil to repent when you know that it is impossible. Most of our leaders are into secret cult and some of them have even sold their soul to the devil that is why they are heartless and suffering the people because that is the work of the devil.

The problem is that a Nigerian man is scared of fighting for his right because he does not want to die, but hunger will kill you silently. Na only the youths fit make things work out for this country by not dancing to the tune of these old men. If we no be their body guard and no send their money for back stabbing. Things go change gradually, but some youths go still dey support government for this kind situation.
sr. member
Activity: 434
Merit: 265
WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards
The economy of the country makes things more worse, some people at the age of 30 to 40 are suffering because they know what to do to survive but the souce to make is work is hard because their is no money for them to chase their career.
From my perspectives, Nigeria is a very busy and free country that's why the politicians are not considering the citizens. From what I have understand as a Nigerian one of our problems is that we don't take actions until things get worse. Well we should all pray that things get better soon.
sr. member
Activity: 392
Merit: 277

The whole thing dey make me feel very sad for a long time na today I just gather small courage to take talk am out.
my chief, it's only someone that doesn't recide in Nigeria that wouldn't understand the plight we're all facing even though we're very hardworking. Is it just about what's on the playcards of protesters?  You wake up in the morning and look at the faces of your younger ones who are relying on you for a lot of things and you can't even help out because you're still struggling. You go to the market and see the level of suffering and how people have to leave below the standard that humans should be leaving. You go to the hospital and find a lot of helpless people leaving in Thier country as though they are refugees because they don't have the money to go to a functional private hospital and the public one that's available is in a worrisome state and still have a lot of users that makes it too congested and unhealthy. Even those that are even working can't do anything with thier little earning because of the high cost of living and yet;

The politicians keeps on living large and a single person is earning more than what a community all combined together can't even earn in a month. You have every right to be angry and anyone that is confident enough to go out to protest for a better Nigeria shouldn't feel any less doing so. Some of our fellow guys that are into fraudulent means wouldn't be doing those things if the government stood up to thier responsibility and ensured that adequate job is provided for the youth and that our schooling environment is well sorted out for such that after graduating from school, you're certain that with the knowledge you've acquired you can easily start up something for yourself. Instead of investing into the educational sector what they are doing is to give nonsense loan to students. It's well.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

Jump to: