I con dey reason this thing for long now say waiting dey really bring about husband and wife wahala for family.
1. Money
2. Alcohol
3. Impotency
Money: you see this money na one of the thing way dey cause problems inside marriage because if money no dey na so so wahala for the marriage, wife go dey insult the man for house and all of us know say money dey play major role for marriage.
Alcohol: This na another big wahala way dey capable of breaking marriage, for example oga way don close from work instead of aga to go home oga go follow friends go bearpallor go drink to stupor now the guy man don high as in dey go house na to abuse madam and every other person way dey house this go make marriage secater.
Impotency: This one na the oga of them all this one feet make madam go make love with gate man because the husband man hood no they stand or in no feet perform work well.
This can cause marriage wahala.
Conclusion: you see all this facts way be say I outlined here like this na the things way me I feel say dey really cause wahala for marriage. So waiting una feel say they really cause problems for marriage?
Here, a lot of people get it wrong. You said yes to a man buh you fail to allow him be your sole confidant. If you guys have an issue and he's not enough person to talk to resolve first, then you guys aren't just supposed to be. Know today that no one will want you to remain in whatever relationship you have with someone. You can't predict people, both families or not, you never know who has good intentions towards you. Avoid break outs and disagreements, communication is very much essential in every relationship. We can't exhaust the reasons for the conflicts but they can be managed from escalating into severe circumstances.