Author

Topic: Crypto Airdrop is not a get rich quick scheme (Read 12 times)

sr. member
Activity: 770
Merit: 445
People should know that airdrops are not a get rick quick scheme. You may get lucky or you might not.
Na Wetin plenty people no really understand be that, most people wey Dey join airdrop now, there intention na to just hit better money, but things no dey work like that, you fit do 10 airdrops, and all of them no go pay better money, some self no go even pay, so make we no think say airdrop na place wey be say we go make quick money, na why even people wey Dey go use money participate in airdrops, make dem Dey careful, make e no come be like say Dey go just Dey waste money, and better money no go Dey enter. Project wey go pay you no go stress you.

After the listing of Notcoin, people began to massively involve in the farming and mining of coins on mini apps on telegram.
People cash out for that notcoin na Wetin just make people come Dey rush all dis telegram mining bots, dem believe say as notcoin cash out come, other one’s go come too, na why plenty people come Dey mine be that, but since notcoin happen, the only coin wey no really disappoint people na Dogs, any other projects wey people Dey mine Dey disappoint them, na rubbish dem Dey give. We see the Wetin cats wey dem list today do, plenty people no fit even sell their coin because d price too low.

That's why there were massive number of people who were actively involved in Hamster Kombat. After the listing of Hamster, most people deleted their telegram apps from their phones and vowed never to do any airdrop again.
Most people expectation too high on that Hamster Kombat, and most people wey do am no really know about crypto, but people wey don Dey crypto space for some time now don know say na dust dem go give people, but people wey new expectation don too high.
?
Activity: -
Merit: -
People should know that airdrops are not a get rick quick scheme. You may get lucky or you might not.
Apparently most people started getting involved in airdrops because they believe it will get them rich quicker. I was once among them.😂 After the listing of Notcoin, people began to massively involve in the farming and mining of coins on mini apps on telegram.
That's why there were massive number of people who were actively involved in Hamster Kombat. After the listing of Hamster, most people deleted their telegram apps from their phones and vowed never to do any airdrop again.
Jump to: