Author

Topic: Cryptography explained in simple terms (Read 45 times)

full member
Activity: 140
Merit: 63
January 12, 2024, 04:26:49 AM
#3
but I been dey tink say you go fit expand your explanation well give some crypto applicable example so dat e go dey more relatable based on when we dey transact d crypto we go dey c am live say na dat tin wey u been dey tell us b dis but then I go say you do well wey you explain am reach like dis.
I agree with you for wetting you talk about detailed explanation Because na the well detaild explanation with proof they make people see reasons to weting you dey explain. Most readers dey bring out their mind to read interesting topic but without prove or evidence e just be like say the explanation just end along the Line.

But anyjow e be, me I still understand wetting you mean sha.
full member
Activity: 238
Merit: 152
Duelbits.com
January 12, 2024, 03:35:50 AM
#2
Thank you for dis your explanation as you been talk am for your topic say you wan explain cryptograph for simple terms and na wetin you just do be dat, normally some of us been never really understand did tin but as you explain am so e din make am simple wey be say anybody fint understand but I been dey tink say you go fit expand your explanation well give some crypto applicable example so dat e go dey more relatable based on when we dey transact d crypto we go dey c am live say na dat tin wey u been dey tell us b dis but then I go say you do well wey you explain am reach like dis.
jr. member
Activity: 53
Merit: 6
January 11, 2024, 05:49:03 PM
#1
Good evening my people, I know say before this time some people go done they wonder for some time now, watin be this cryptography way we dey hear all the time for this digital finance matters for cryptocurrency in particular, this process way them they call cryptography na the process whereby the blocks of codes way make up the blockchain and transactions way you and I dey Carry out for the blockchain, are protected through a  process of scattering the blocks of codes so that another person no go understand the code. e just they like when person put something inside box come lock am carry the key, if you no get the key you no go fit access the thing way they inside the box. so in general watin I they talk since na say Cryptography na the security pattern way they secure the blockchain and all the transactions way we dey do.
Jump to: