Author

Topic: Dangote and Bill Gates wan close door meeting with the new president (Read 112 times)

sr. member
Activity: 728
Merit: 421
OP make I ask you too, how dangote take be the problem of Naija issues?  Dangote just dey like all other businessmen and women out there wey dey hustle their way to the top. As a business man wey him be the paddi man gats set him compass to dey incharged. Already him don invite billsgate to Naija to talk with our new president and we all know the outcome of such meeting as e dey go. No forget say billsgate announce a $7billion investment for Naija earlier before now and wetin you imagine go be the outcome of this meeting wey Dem go do so.

See, make I tell you something whether investment come from politicians or not o that wan no concern dangote wetin him dey after na him business and the law no stop am from selling shares to the public and the law as well does not stop Nigerians from investing in businesses or buying shares. Business is business and there is nothing anybody could do about it. So do away with that mentality of who park money go invest or not.

To be frank with you dangote has done much more than what some prominent Nigerians could do. His investment are all here in Nigeria. Foreign investors are coming into the country just because of his business prowess. He has created employment in various industries cut across  Nigeria. Still yet, with the currency devaluation and his drop in line of richest man in Africa he never bothered himself about it. Which Nigerian business man would have such gots for that.
member
Activity: 93
Merit: 13
I been here am for news say, the head lines been follow say this two people wan seat do meeting, but apart form that talk, you think say no be Dangote be the major problem of Nigeria food issues because from my own point of view dem no suppose da go meeting with man, if I go ask which kain discussion dem wan do with dat business manny that is serving his own interest.
But mak we caring chair seat think this matter well since dat time wey Obasanjo sell dis country giv Dangote na since then everything com tak change, price of consumable goods nor gree com down again
This matter just get as e be self

I understand the frustration for this post but Dangote dun really try for Nigeria and African as a whole oh, shey you know say dat man for fit carry him businesses and wealth commot Nigeria like most of the other business man dey do and our politicians wey dey steal from us to empower other countries. Dangote for fit dey like dem but him no gree leave Nigeria instead him dey invest him money here steadily. See as nobody gree reason build private refinery since but Dangote dun stand and run am. That man dey lose money steadily as him dey always drop for list for the richest man in the world due to the economy of Nigeria yet him no stop him investment here.

You know how many people Dangote dey give job so, the country bad na just the fuck up and Dangote get business to run so as economy dey worst him need balance am with increase of his product so him fit generate money pay him workers world wide. You no go expect billy gate to come Nigeria and him no go discuss with the richest man in Nigeria and Africa with the president. E no get anything wey dem wan discuss to spoil Nigeria. Na always for the betterment of the nation. If e get one man wey get Nigeria for heart na Dangote so no put blame on am, direct am to the government.

(OP) well that is from your  own point of view ohhh, because why I been rise this topic na because say them hold am dey carry curd oils enter other countries like the man they do byepass use sell curd oil for about 13 years
Just think am no be this country support get high level in gas but no the man wan use sense for the country
"Three Oil Thieves With Dangote Truck Arrested In Uyo | Sahara Reporters" https://saharareporters.com/2018/04/12/three-oil-thieves-dangote-truck-arrested-uyo
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
I been here am for news say, the head lines been follow say this two people wan seat do meeting, but apart form that talk, you think say no be Dangote be the major problem of Nigeria food issues because from my own point of view dem no suppose da go meeting with man, if I go ask which kain discussion dem wan do with dat business manny that is serving his own interest.
But mak we caring chair seat think this matter well since dat time wey Obasanjo sell dis country giv Dangote na since then everything com tak change, price of consumable goods nor gree com down again
This matter just get as e be self

I understand the frustration for this post but Dangote dun really try for Nigeria and African as a whole oh, shey you know say dat man for fit carry him businesses and wealth commot Nigeria like most of the other business man dey do and our politicians wey dey steal from us to empower other countries. Dangote for fit dey like dem but him no gree leave Nigeria instead him dey invest him money here steadily. See as nobody gree reason build private refinery since but Dangote dun stand and run am. That man dey lose money steadily as him dey always drop for list for the richest man in the world due to the economy of Nigeria yet him no stop him investment here.

You know how many people Dangote dey give job so, the country bad na just the fuck up and Dangote get business to run so as economy dey worst him need balance am with increase of his product so him fit generate money pay him workers world wide. You no go expect billy gate to come Nigeria and him no go discuss with the richest man in Nigeria and Africa with the president. E no get anything wey dem wan discuss to spoil Nigeria. Na always for the betterment of the nation. If e get one man wey get Nigeria for heart na Dangote so no put blame on am, direct am to the government.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
According to Adam Smith, he said, "Let the Invisible Hand Control the Economy". And now anyone who control the economy also control the state. I don't want to go into deep in economics. The Nigerian State from inception has not been controlled by the ruling class but the bourgeoisies. But who are the bourgeoisies in the state is unknown. Those who control the colonial economy are the same group of people now in Nigeria. Dangote is also inflicting pain to the citizens of Nigeria by inflating the prices of his product in the country.
hero member
Activity: 1204
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Concerning the matter of Dangote business being good/bad for the economy, I will quote Putin “ I have seen many American Presidents, they all come into office with many ideas but then the men in black suits come in and tell them how things actually work and they never get to achieve any of their ideas”, I use this quote in my argument because I believe we suffer the same fate here in Nigeria, believe it or not but I think the private sector has a lot of influence in politics and how government is run in a country. It’s not surprising to find business moguls sponsor and give their financial support to campaign rallies, do you think those monies spent are because the businessmen believe in the ideas of the politician? No! Deals have been made in the background and the unsuspecting public are played for fools. In Nigeria, it’s even worse because Dangote has successfully monopolize various industries in the private sector, how can any government say no to Dangote? He’s more powerful than any politician.
hero member
Activity: 1176
Merit: 785
I been here am for news say, the head lines been follow say this two people wan seat do meeting, but apart form that talk, you think say no be Dangote be the major problem of Nigeria food issues because from my own point of view dem no suppose da go meeting with man, if I go ask which kain discussion dem wan do with dat business manny that is serving his own interest.
But mak we caring chair seat think this matter well since dat time wey Obasanjo sell dis country giv Dangote na since then everything com tak change, price of consumable goods nor gree com down again
This matter just get as e be self

Base on my own view about this matter, I go talk say no be Dangote be the problem we get for this country oh, but na our politicians wey dey give am that sole monopoly of taking over the most vital sectors be the problem wey we need to address, because as a business man wey he be, he go always want go over profits then the well-being of Nigerian citizens, which is what our politicians would have done, but yet most of them dey use Dangote as a medium whenever they want launder huge sum of money make EFCC no fit catch them, of which he uses that money to invest and make more profits.

However, I been dey think say since they don launch Dangote refinery say the price of fuel go go down, but na that time eh be like say eh dey rise more.. Abeg wetin dey sub nah. For my side now per litre na #600
sr. member
Activity: 392
Merit: 262
Lohamor Family
Dangote na e get Nigeria because na Nigerians na e be Dangote office. Imagine just one man dey control Nigeria economy,no be juju be DAT. We dey hear say if new government take over,he go commot all the past government people from office but Dangote remains,no leave..no transfer. I feel say every president since 1999 till date dey favor Dangote,all this go make am dey manipulate the price of things because some essential commodities for we country na him dey control am. Imagine Tinubu do carry him refinery as the one wey Naija go dey use,this no be another opportunity for Dangote to take full control of Nigeria economy. I hope say all these government dey see am from my own point of view.
hero member
Activity: 812
Merit: 560
Are we truly dependent of these prominent men for the success of the country when the government can take up the responsibility to carter for the economic needs and development of the people by encouraging home made product and rendering them affordable for the masses to buy, if we can have courageous men like Dangote and Bill Gates and the government is ready to help them developed their potentials and help them have a better opportunity to to receive the required help need to become future leaders and icon people can talk about for their development and hardworks, things would have been more better than before, because there will be a massive discovery of talents.
legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
I don't know how dis one come be, for di refineries wey Dangote dey do, no be im personal money nai im dey use dey do na all the state governments plus di FG nai give am money to build those refineries so all di state governments have share in di Refineries. So fuel price go dey high wen dem finish di projects. According to person wey tell me di egberi (tori), if all di state government collect their money from Dangote hand, im no go get money again. Dangote na big problems we get 4 dis country. My own bi say im things wey im dey sell e too cost. Make im reduce well well for us. Weti happened.
sr. member
Activity: 854
Merit: 451
I been here am for news say, the head lines been follow say this two people wan seat do meeting, but apart form that talk, you think say no be Dangote be the major problem of Nigeria food issues because from my own point of view dem no suppose da go meeting with man, if I go ask which kain discussion dem wan do with dat business manny that is serving his own interest.
But mak we caring chair seat think this matter well since dat time wey Obasanjo sell dis country giv Dangote na since then everything com tak change, price of consumable goods nor gree com down again
This matter just get as e be self
Dangote dey among the major problems wey we get for dis country, na why the man no get political party be that now, any  party wey win na him d man dey support and all na for him own selfish interest, anybody wey win president for dis country him dey always go do meeting with dem. Dangote  do meeting with buhari make dem lock border, dem lock border dangote start to dey produce almost everything wey we dey use for dis country come put money anyhow, see d way prices of things go up for dis country, see d amount wey dangote dey sell cement now. I just pray make him plan no work with tinubu, because dangote dey among people wey dey cause problem for Nigeria, him dey among people wey no allow foodstuffs come down for dis country.
newbie
Activity: 22
Merit: 1
I don't know if you are from Northern part of the country.
I am from southern part.

Dangote as the richest man in Africa, has a very big influence in Nigeria politics.
When naira got devalued recently as we were all knew about it, Dangote dropped to second in Africa richest.

If Elephant Cement is still selling in the Nigeria, it would not sell #6,000 per bag but Dangote is selling one bag 6k.
Elephant cement was selling at a higher price than Dangote cement, although said to be of better quality too.

Dangote Refinery at the North is exporting fuel to other countries right now but Nigeria fuel price is very high.
Did you mean that Dangote refinery is exporting fuel to the North? It sounds like Dangerous refinery is located, or part of his refinery is located in the North. Dangote refinery is located in Lekki Lagos which is southwestern part of the country. Although, what I think you are referring to is not the location, but referring to exporting.

For me in Nigeria Dangote is my biggest problem. Cement is too cost and now he is taking over the fuel industry and fuel price is on the peak. Dangote is the problem.
Dangote is the problem? But not proven. All I see is that Dangote has helped Nigeria, also Nigeria helped him to accumulate wealth. The problem of Nigeria is because they depend to much on imports. Buhari time also just get as e be.
My brother its been a while have join this platform but cause sey people wey dey here  there eyes they shook and no wun make person progress. Dem dun block all my accounts finishm abeg if u fit help me make i stand for this group. Cause this Nigeria matter na wahala and its has come to a great concern that the government no actually focus on tech or doesn't invest in tech to build the nation so we can also have more to supply to the  foreign country. Its been a while a whistle blower raise the alarm of fuel illegal exploitation in the country but the issuerl was buried, things are getting too high than expected and unemployment are strangling youth for neck. Abeg we that believe in tech and digital world kindly help us.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I don't know if you are from Northern part of the country.
I am from southern part.

Dangote as the richest man in Africa, has a very big influence in Nigeria politics.
When naira got devalued recently as we were all knew about it, Dangote dropped to second in Africa richest.

If Elephant Cement is still selling in the Nigeria, it would not sell #6,000 per bag but Dangote is selling one bag 6k.
Elephant cement was selling at a higher price than Dangote cement, although said to be of better quality too.

Dangote Refinery at the North is exporting fuel to other countries right now but Nigeria fuel price is very high.
Did you mean that Dangote refinery is exporting fuel to the North? It sounds like Dangerous refinery is located, or part of his refinery is located in the North. Dangote refinery is located in Lekki Lagos which is southwestern part of the country. Although, what I think you are referring to is not the location, but referring to exporting.

For me in Nigeria Dangote is my biggest problem. Cement is too cost and now he is taking over the fuel industry and fuel price is on the peak. Dangote is the problem.
Dangote is the problem? But not proven. All I see is that Dangote has helped Nigeria, also Nigeria helped him to accumulate wealth. The problem of Nigeria is because they depend to much on imports. Buhari time also just get as e be.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
You do not want domestic products, but instead prefer foreign ones like Elephant cement and other alternative products to what Dangote is producing? Or how is Dangote business affecting Nigeria than he is employing people and increasing the country's gross domestic products?
Charles-Tim my man, I must tell you from di way see am, Dangote and di ruling class nai dey suffer Nigerians. I don't know if you are from Northern part of the country. I never read di op Tori sef but your comment just call my attention. Dangote as the richest man in Africa, has a very big influence in Nigeria politics. That means he can tell di president to regular the goods and services in the country but Dangote sell is product higher in Nigeria than the way he is selling them in other countries. If Elephant Cement is still selling in the Nigeria, it would not sell #6,000 per bag but Dangote is selling one bag 6k. Ibito cement is much more better than Dangote cement yet the Nigerian Senate said, Ibito cement should not be sold. Dangote Refinery at the North is exporting fuel to other countries right now but Nigeria fuel price is very high.

Tinubu did not remove fuel subsidy, fuel subsidy was removed by Buhari and Tinubu came and implemented it. They know what they are doing. For me in Nigeria Dangote is my biggest problem. Cement is too cost and now he is taking over the fuel industry and fuel price is on the peak. Dangote is the problem.

Jump to: