Author

Topic: Dem dey Fund people sports bet account for election [Unconfirmed] (Read 102 times)

jr. member
Activity: 36
Merit: 23
Nothing is ever impossible in a country like Nigeria, we call government stupid but if we can look very closely and be honest then we know that we are the most foolish out of them all, today we fight for this and the next day we are after little favors that will still end up badly and have to suffer for it in a long time. If they should take because of funding their gambling accounts to decide on their votes then goodluck to them.
sr. member
Activity: 854
Merit: 451
I don’t know how true the information wey u post Dey, but it sounds somehow to me. I no fit talk say Wetin you post na lie, because all of us sabi d kin country wey we Dey, and we Dey see things wey Dey happen, our politicians are just full of surprises, and they are ready to do even crazy things just to win election.

If no be say country don too bad, how dem  go even Dey use that kin thing bribe people wey wan vote, they just Dey spoil people life more than, because people wey don Dey into spotybet well really understand Wetin he Dey about, they know how e don spoil some people life, and na Wetin our own politicians Dey encourage be that, and people wey no really get sense go Dey happy Dey accept things like that.

People wey we suppose Dey challenge make dem work if dey win, we no really need their money, but make dem work for us if Dey enter finish.
full member
Activity: 196
Merit: 91
Although I don't know the authenticity of this story in the OP but I won't doubt that it can not happen, Nigeria, is a place where election is by desperation, do or die, politicians will use material things to entice the poor and ignorant people to vote for them. I know that they share money and other edible items in the polling station with a promise that you will vote their candidate, it's not a new thing in Nigeria. How about delegates that votes for candidates of their parties, it is not a secret that money are being shared in the voting ground. As a matter of fact, somewhere in Ajegunle, area of Lagos, they cooked food and if you vote for their candidate they will give you a takeaway pack containing jollof rice and soft drink. We have desperate politicians in our country, when bribing voters doesn't work, their tugs will snatch voting materials.
sr. member
Activity: 700
Merit: 270
Honestly I nor really dey interested for all these our Naija elections but e get something wey catch my attention and I say make I bring am come here. I for post the main gambling discussion board but e go dey some how.

So yesterday Ondo State hold their governorship elections but that one nor be the matter. The matter be say I see for Twitter though na unconfirmed but e definitely fit be something wey people fit do.

See am below
Quote
APC dey load youths Sporty Bet accounts for polling units in Ondo State 💔💔😭😭😭
https://x.com/dafuture1da/status/1857791911206990222?t=xUFYUoom87W6G6e3LGKtZw&s=19
How una see this matter so?
Nor be mumu thing be this?

The way things be now for the country, anything fit happen, so I no too dey surprised, but I get one major issue, if them dey load the money for their sporty Bet account, them no fit withdraw that money until them carry am play game way enter oh, that is to say, until you win bet with that money, you no fit make withdrawal.

Why them even bring out the idea of using a sporty Bet account, what happened to their usual vote buying with physical cash. Just as somebody said, APC wants to turn Nigeria to a one party state, they are rigging every and anything that comes their way as election, sadly we are just mere spectators observing the sham they call democratic election.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I do not know how true this is. But if it is actually true, it is not new at all. I know more about election during my service year. They give money to people at the time including the people that are conducting the election. I see it not right and I do not think that can change in this country. They do not call it bribe but they give it because they just feel like giving it. It is definitely a bribe in my opinion.
sr. member
Activity: 756
Merit: 454
Honestly I nor really dey interested for all these our Naija elections but e get something wey catch my attention and I say make I bring am come here. I for post the main gambling discussion board but e go dey some how.

So yesterday Ondo State hold their governorship elections but that one nor be the matter. The matter be say I see for Twitter though na unconfirmed but e definitely fit be something wey people fit do.

See am below
Quote
APC dey load youths Sporty Bet accounts for polling units in Ondo State 💔💔😭😭😭
https://x.com/dafuture1da/status/1857791911206990222?t=xUFYUoom87W6G6e3LGKtZw&s=19
How una see this matter so?
Nor be mumu thing be this?

OP I like as you no make this post for gambling board if not e for dey some how, like say nah only Naija piple dey always get yeye things wey dey happen for the Nation. This news abi post e fit be true and e fit be lie too but e get wetin our government no fit do to get to that position them want? For me oh I go say make we no too dey surprised about this matter because e fit happen after all them I mean the government dey look for easy ways to get to youths to support them when election time reach.
sr. member
Activity: 392
Merit: 277

But if this thing nah really through them this our country is doomed because the government know exactly one problem way some youth they face and them just chose to use am for their own advantage, dem wan use to fund account for youth carry buy their mind to vote for them and also at the same time them they ruin the youth life more and more cuz watin them really they tell them nah make them just go gamble their life away.
sometimes when we talk about the government, we make it look like they are not the same set of people that came from the street and that understand what's happening in the street and knows how best to get the people in the street to their advantage whenever and however they want.

I've been in a setting where politicians give out cutlass and matchet in exchange for votes, some give out two cups of rice and they understand the vulnerability of the citizens and only use it to their advantage when they want to get into office. i don't blame them sometimes because we are the ones that gives them that guts to think that we are that cheap that funding our betting account will warrant us to oblige to them.

sr. member
Activity: 686
Merit: 398
I just go search for this news online nah only for Twitter the news they trend maybe them no get direct proof  to the whole story way make news platforms never really carry am.

But if this thing nah really through them this our country is doomed because the government know exactly one problem way some youth they face and them just chose to use am for their own advantage, dem wan use to fund account for youth carry buy their mind to vote for them and also at the same time them they ruin the youth life more and more cuz watin them really they tell them nah make them just go gamble their life away.
hero member
Activity: 1190
Merit: 901
Livecasino.io

Jump to: