Pages:
Author

Topic: Dem Oga at the Top Talk Say Crypto Machines Fit Spoil Economy - page 2. (Read 215 times)

full member
Activity: 490
Merit: 225


Las las sha, dem talk say anything wey person nor understand, na so e go dey fight am.
normally, there is a high knowledge gap between most of this people at the forefront of our major agencies and what's really obtainable today. What they are just trying to do is to link the fake dollar they ceased to crypto source since they've successfully painted a narrative that the problem of this country revolves around the dollar and the best way to do it is by just talking about crypto machine without knowing how crypto works. Is there anything that's even called a crypto machine in the first place?

It's just a disgrace that they are fighting against what they know little or nothing about. If you ask that man how the supposed crypto machine will affect the economy you will know that he obviously knows nothing about cryptocurrency. How many persons in this country has even considered going into mining of Bitcoin? That's even if he is talking about mining machines. Even if it's a mining machine, is mining machine that small? If they are even wise and updated about what's happening in the county they should know that such thing isn't even feasible in a country as ours.

No be only small cryptocurrency machine that can do a lot of harm to our economy 😂
Shebi the machine corrupt pass our politician abi?
hero member
Activity: 1190
Merit: 901
Livecasino.io
Na today I confirm say our oga dem at the top no sabi anything about crypto currency. When we talk about crypto currency, all dem sabi be say e nor good. And i nor go blame dem. The CBN governor don already say na crypto spoil our naija economy and with wetin dem don do to Binance and wetin dem dey plan do to P2P, i nor sure say light dey the end of this tunnel at all.

Make e nor be like say I dey talk too much, recently our customs intercept some items wey dem hand over to the Nigerian Army. Normally, all these kind news nor concern me, but na as dem mention say dem seize crypto mining machine na there I come put my ear down. Wetin burst my head wey make me talk say these people dey display their ignorance for the whole na say, the custom oga wey seize talk say, the cryptocurrency machine, him nor even talk say na mining maching , him say e fit cause damage to the economy.

I transrcibe that part:
Quote
...and then these are the cryptocurrency machines and their wallets they are so tiny you may think they are nothing but they can do a lot of har to the Nigerian economy...
https://x.com/AIT_Online/status/1788686059301175449

My pipo wetin we go call this one biko nu...how crypto mining machines go fit to casue harm our Naija economy abeg?

Las las sha, dem talk say anything wey person nor understand, na so e go dey fight am.
Pages:
Jump to: