Author

Topic: Depressed people in a Depressed society.... 9ja which way na..? (Read 148 times)

full member
Activity: 560
Merit: 100
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Just for the fact say person from Nigeria na depression already, we dey live for country wey be say we no get say as a people yet Dem say we dey live on democracy,
You talk about education, normally na for Nigeria now, na people wey get money dey enjoy school oo,even lectures for school go use their mouth tell you say school no be for the poor say if you want enjoy school say make you go find money, and if you check na true oo,I know of my course mates that year for school wey be say Dem no dey come class but na Dem dey get better grades because Dem get money and Dem ready to pay anything to lecturers for grades..
 You also talk about health care etc,
See eh in summary if you no want dey depressed for this Nigeria jus try get Money because na rich people dey enjoy the country, if you no get money depression go kill you, cos rich people and poor people for Nigeria now no dey get equal treatments...
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
As our country d so, na life situations(hardship) na em d make people depressed, no be the society we d so. Since the creation of our dear country till now, no time wey we get the basic amenities wey you mention but still yet we d survive am on top.

You see ehnn, Nigerians don train their mind and reasoning for them not to think of suicide no matter how depressed they are. They believe sae one day them go pull through all the life situation wey them dey pass through, if they keep hustling spirit alive. Committing suicide na always the last thing wey them dey reason.
member
Activity: 308
Merit: 32
With this election wey just pass our eyes done open to the kind society we dey,  as a country the simplest obligation this administration or our government in general owes us is a free a fair elections, but the opposite na the case, election no free, full of violence and plenty malpractices, in an election the ballot paper of another local government was sent to another local government just to destroy the voting strength of a particular candidate wey get strong base for the local government.

Untill we get our elections right and elect candidates in a free and fair elections this country no go move forward, becos a country wey no fit hold free and fair elections no fit move forward.
hero member
Activity: 1260
Merit: 765
Top Crypto Casino
Lol we no dey depressed as a society we just have a bad government. Depression na luxury only the rich can afford, this gen z dey use depression catch cruise na anything way them see for tiktok them won do. Who never see food chop no go complain of depression na him belle e go find first. Despite our condition of living, Nigerians dey hardworking and no dey lock themself for dark rooms or tattoo their body say them dey face one thing.
I agree with you, an ordinary Nigerians is self motivate and whatever hard condition that comes their way we dey always adapt to them sharp sharp, so no time to check the time, we move regardless of what happens.

-Depression no dey our DNA, we be sef motivated and always prepared for whatever come our way on daily basis, we may see a few extreme cases of depression,  but that is on an individual basis, and not on national issues such as cash scarcity.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I think suicide are mostly common with the white people not with the Africans, the only areas where I think african could think of is rituals that is the only angles where I think they could reason mostly. Just take a look at what is going on around we country, young girls and boys going into gee or abi na HK they called it self. I have never heard of suicide anymore in our country for long as a matter of fact it has turned to a cruise country where everyone does things for a joke. I know too well that government are to be held responsible for what ever we are facing but we don't have to entirely lay eggs on them rather strive our best to proffer a solution to our dying nation.

There is a says that said " Don't look what your country could do for you, rather think of what you could do for your country". Anyone here can drop the right quote if I am wrongly quoting it.
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
Lol we no dey depressed as a society we just have a bad government. Depression na luxury only the rich can afford, this gen z dey use depression catch cruise na anything way them see for tiktok them won do. Who never see food chop no go complain of depression na him belle e go find first. Despite our condition of living, Nigerians dey hardworking and no dey lock themselves for dark room or tattoo their body say them dey face one thing.
An evidence of a depressed society is a very high rate of suicide. Suicide rate is not very high in Nigeria even with the hardship that our government is putting common Nigerians through. The fact that Nigerians can easily just adjust to any situation is both a blessing and a curse in itself.
U dey talk somtin here nd e mak brain I no go lie u. 2 luk dis matter well, we need parameters 2 carri dey check am nd one of d parameter na d one u jst mention way b suicide rate. Na somtin way dey uncommon 4 our Nigerian society bt dat no mean say e no dey happen. D reasons way dey mak dat kind tin sup 4 our Nigerian society na mainly relationship matter nd som orda matter way go surprise u.
Crime rate na anoda one nd dis one, e dey sup wella. Wen persn no fit endure again, e go con put hand 4 watin e no bin expect say, e go do.

Where e no swt na say, we dey endure am. Na blessin in disguise as u talk bt, e dey kill us more dan e dey mak us. E mak 2 resolv all d issues way dey within us very difficult becus, u go find out say, na watin I ft endure nd dat mak we no ft dey tak activity measures 2 solv wahala.
legendary
Activity: 1498
Merit: 1116
Top-tier crypto casino and sportsbook
Lol we no dey depressed as a society we just have a bad government. Depression na luxury only the rich can afford, this gen z dey use depression catch cruise na anything way them see for tiktok them won do. Who never see food chop no go complain of depression na him belle e go find first. Despite our condition of living, Nigerians dey hardworking and no dey lock themselves for dark room or tattoo their body say them dey face one thing.
An evidence of a depressed society is a very high rate of suicide. Suicide rate is not very high in Nigeria even with the hardship that our government is putting common Nigerians through. The fact that Nigerians can easily just adjust to any situation is both a blessing and a curse in itself. A blessing that no matter the situation we always survive and find ways to  find joy no matter how little, a curse because dem dey use am take advantage of us well well because them know say their idea of we go survive no matter how go ensure say people nor go too take things seriously to the extent of massively protesting like some other countries do at the slightest unfavorable policy or hardship.
hero member
Activity: 1204
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Lol we no dey depressed as a society we just have a bad government. Depression na luxury only the rich can afford, this gen z dey use depression catch cruise na anything way them see for tiktok them won do. Who never see food chop no go complain of depression na him belle e go find first. Despite our condition of living, Nigerians dey hardworking and no dey lock themself for dark room or tattoo their body say them dey face one thing.
hero member
Activity: 896
Merit: 586
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
No matter the challenge that we are passing through in the country, we should keep moving on. Nigeria is a country that has never done anything right be free its citizens from hardship but we are still dey coupe. I know say everything go soon go back to normal,so stay healthy to witness it.

Depression should be for people who have list everything in life and have no one to counsel or comfort them,then they can feel abandoned which will later lead to depression. So make small cashless policy no come put you into depression, instead find an alternative to use follow up.
member
Activity: 308
Merit: 32
Depression starts from the society we live in before getting to us individually,  when a society lack the basic amenities we need , things like quality education, quality health care services, good markets and a health living environment then we can say that society is depressed and a depressed society can make and individual depressed, becos we the basic things we need no dey provided, then life becomes tiring and constant pains and sadness causes depression and if depression is not properly managed it can lead to suicide.

Are we more depressed than the whites dat gets everything working over there for them that small hustle you put in place, you go see say you dun achieve something?  E no mata the situation, when depression when knock for your door nothing go stop am expect you.  Th situation Nigerian dey in no supposed cost depression for maybe because we supposed understand say na everybody face am not only you so why you wan kill yourself when others are looking for means to pass through this phase

E sumthing wan depress you make e be something wey make sense and not generally probably. Cash no dey so wetin, use transfer. If your bank no dey get network, download one of this microfinance banks like Opay, Kuda etc. Although some of them dey dey down at times but e no worst pass the big banks as na customers dey usually make this banks network dey congested as they weren't prepared for this kind of traffic that they're recieving. You're a  Nigerian, we don't give up that easily, we look for loop holes and continue living, do just dat.
Every body for this country no dey happy and na becos of the recent happenings for the country, most people no fit live their regular life again.. and this situation is taking too long to end making we the citizens depressed buy no be the type of depression wey go make you wan kill yourself,  when happiness is postponed for so long from a person's life we fit talk say that person dey depressed, a d generally the society we dey today almost 80% of the populace no dey happy at all,

No money to carry chop and even when you get small one for ur account you no fit use am, for my side na few people dey go POS now, because those people they take advantage of this cash situation come extort money through high charges, Money dey account and you still dey hungry , Omo the country is fucked, after the small hustle wey wey dey do we no get access to the money we hustle for, e no make sense but we pray for a better tomorrow, maybe after election Everything go return to the norm.
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Depression starts from the society we live in before getting to us individually,  when a society lack the basic amenities we need , things like quality education, quality health care services, good markets and a health living environment then we can say that society is depressed and a depressed society can make and individual depressed, becos we the basic things we need no dey provided, then life becomes tiring and constant pains and sadness causes depression and if depression is not properly managed it can lead to suicide.

Are we more depressed than the whites dat gets everything working over there for them that small hustle you put in place, you go see say you dun achieve something?  E no mata the situation, when depression when knock for your door nothing go stop am expect you.  Th situation Nigerian dey in no supposed cost depression for maybe because we supposed understand say na everybody face am not only you so why you wan kill yourself when others are looking for means to pass through this phase

E sumthing wan depress you make e be something wey make sense and not generally probably. Cash no dey so wetin, use transfer. If your bank no dey get network, download one of this microfinance banks like Opay, Kuda etc. Although some of them dey dey down at times but e no worst pass the big banks as na customers dey usually make this banks network dey congested as they weren't prepared for this kind of traffic that they're recieving. You're a  Nigerian, we don't give up that easily, we look for loop holes and continue living, do just dat.
member
Activity: 308
Merit: 32
Depression starts from the society we live in before getting to us individually,  when a society lack the basic amenities we need , things like quality education, quality health care services, good markets and a health living environment then we can say that society is depressed and a depressed society can make and individual depressed, becos we the basic things we need no dey provided, then life becomes tiring and constant pains and sadness causes depression and if depression is not properly managed it can lead to suicide.
For Nigeria today many people dey hungry based on waiting they happen currently and with the way things dey if not properly handled crime rate go increase as we done dey see for some parts of the country.
Jump to: