Author

Topic: Discussion wey concern top 5 Europe league for pigin language (Read 63 times)

legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
Abeg, help us lock this thread, e no dey necessary at all. This na one  means to spam and we suppose dey avoid this sort of thing, watin we wan con dey talk about other nations league for we naija hangout for, e no make any sense at all and una too dey create topic. The once way dey, we never discuss am exhaustively and yet, we don dey see another unnecessary thread again. E be like when we been just get hangout, e been dey easy to behave but now, everybody just wan create one thing or the other. Abeg eh, try luck this one. E no make brain at all.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
What’s the need for another version of these gambling threads? What problem does it solve? Gambling discussion is often seen as a board full of spam threads, that’s why there are very little merits distributed there. I’m very active on the gambling board, and I know many of our people are active there as well. What’s special about making gambling posts in local board and not on the main board? It’s reasonable if you’re focusing on our local league and sports but all the leagues you listed are all European.
sr. member
Activity: 560
Merit: 418
I need the approval of the senior men for this our side if e go make sense to drop them here, because if you check am e makes sense to talk about naija league oh but how many times you don pay attention to the league and drop even if nah small comment on the matter wey concern am?
So nothing still spoil if we get out own EUROPE LEAGUE discussion here, naija own dy no wahala so nothing spoil

Abeg senior bros and my oga them at the top, make una reason this matter so...
sr. member
Activity: 560
Merit: 408
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
My oga na correct work you do, is good to dey talk about football here make we carry each one along and the talk go make sense.
As this one be local board and u said pidgin we dey yan here make charity start from home na. Has dey no get fans so make we live am like dat if we no be there fans now who go be tomorrow. Loving dis Europe league good remember say na watin dey want be dat make we forget our own football and love their own. Let d love start from home our 9ja league first no matter how bad its, 9ja na our own league
sr. member
Activity: 560
Merit: 418
My ogas in the house, I dey hail o. I don dey here for some time now, even if e neva tey but I observe say we no get discussion about sports for pidgin becos most pipo for ya for like spice their opinions about the top 5 leagues the way e dey dem.
 Nothing spoil if we talk about football for our own beloved pigin language, because me I dey enjoy am well wen we back the sports wey dy happen for we local parlance. Since if we check am, our local league no too get much followers
So I say make I drop the leagues for here and see if e get approval by our Chairman dem, then I go properly arrange am one by each.

EPL

BUNDESLIGA

LA LIGA

SERIE A

LIGUE 1
Jump to: