Efcc has done well to discover such a place. It's so sad that foreigners will be so comfortable in our country deybdo something like this. Wey dem nor go fit do in their country and na Our country people they aid them
O this country really Don spoil finish, is good they arrested them, they should face anti corruption law, thought Efcc will still take bribe and free some as usual. But this is a big shame to our country, our public image is so disgusting. You see reason why people outside chat trust you once u mentioned Nigeria. The country is in a mess.
These foreigners know say our system no tight dem no value am at all and this people fit be the ones wey Dey responsible for most of the scams in the country and outside (dem join Dey give us bad names). I for like make dem punish them severely use them set examples for other foreigners and make dem try find out more coz e sure me say no b only that building and organisation Dey naija right now.
If possible they should not be extradited but rather judged here