Well almost half of the people living in this country dey use this fintechs, na him be the main reason why dis government wan still go into the aspect be that, and i have two thought for that , the first one be say i think by so doing the revenue generated from this fintechs go help the economy and the whole country which i also though about the kind of leaders we have in we country ,nah them go later launder all the money wey dem collect from this fintechs any we go day hear on or two story wey no go help us at all, and that revenue suppose day useful for the poor people in the country oo.
I don't think this step is necessary, why not facing security and fuel problem wey we have for this country, how poor man go do should he be facing poverty or insecurity or hunger or this new FGN charges. I don't really understand this our new administration.