Author

Topic: Historical Coinmarketcap: ranking for all cryptos at any time from the past (Read 73 times)

member
Activity: 66
Merit: 5
Eloncoin.org - Mars, here we come!
As far as say e concern anything to do with investment normally we supposed dey check the past history to know how we go take invest wey our money no go troway.

Even aside this forum Dem dey always talk say if you want know your future you gats know your past well wey determine your present then your future go dey very very bright that means you go surely make profit.

As the author talk am e go better make we know this past history from 2013 wey be say plenty things sub for crypto space.
sr. member
Activity: 504
Merit: 360
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Original Topic: Historical Coinmarketcap: ranking of all cryptos at any time from the past
Author:1miau



If you wan know coin we been de rein before you fit check the historical version of Coinmarketcap.com. For this version, E dey possible make Dem show Coinmarketcap anytime from the past, and you fit see the ranks wey all cryptocurrencies dey for that time and their price too.

For https://coinmarketcap.com/historical/ they get plenty times wey you fit choose from:




The time wey dey early pass na April 28,2013.

Or you fit do your own URL you go just change the date to weytin you want. The URL get place wey get em date for this kind format YYYYMMDD(year-month-dag):

https://coinmarketcap.com/historical/20140505/

For example now, this one go show Coinmarketcap for May 5, 2014. If you wan see May 6, 2014 you fit just change the link to:

https://coinmarketcap.com/historical/20140506/

But for the first few months of this historical data you no fit do am the way you want because say he no dey give data for everyday.



Jump to: