Author

Topic: Hope I haven't miss alot (Read 114 times)

member
Activity: 70
Merit: 10
March 31, 2024, 04:39:10 AM
#9
I greet all of Una.

I've been in this cryptoworld, but I nor anything about this forum until one of my friend recommended it to me. E con give me some few tips about this forum and e con say e don leave the rest for me Shey got to learn am mi self I was like okay oh as I registered (2022 December 25) that's around Christmas day Omo mi eye turn me the forum con dey confused me bcus of the many features and boards wey dey.

Omo I was like I go fit run this stuff self, so I decided to try mi best so I started with reading rules and regulations mi self eventhough mi friend Don first explained am to me. I was like dis nah forum for only Bitcoin nah wide like this! That dem dey call am baba of all the cryptocurrencies.

So decided that I won't post until I get d gist of this forum small I con dey understand am, I con dey see Shey pipo go post while other people go dey bring their opinions sometimes dem dey help person make e dey find am hard to understand about cryptocurrencies and Bitcoin. So I con still dey like Dat Una know Shey nah after pesin learn b4 e go know d area to ask questions.

Den I went on hiatus due to some stuff. Una know Shey we still get normal life stuff we still got take care of. During those periods mi friends where still telling me some updates sha. Now I'm to continue the journey mostly this period wey market dey green. But I still invest on Bitcoin during d break So I wish to continue to learn  more thing from dis forum and to contribute too. Still got some catching up to do.

But I hope  haven't miss much.

There is something I have I learnt about this life,there is not a time that’s to late to start an investment or program.except you have not done you research and visibility study’s about what you want to engage in.so you have to be focus so you can achieve anything you desire and put your mind to do.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
December 16, 2023, 01:11:58 PM
#8
Op you are welcome back to the forum, omor you sef nor try oo, since on the 25 of this month 2022 wey you create your account, na now be the first time wey you dey post, if to say I get this forum update by that time I for don turn Sr member going to hero, shaiii, see opportunity wey people dey carry play, however you don miss so many things, despite the knowledge wey you get now about Bitcoin, if to say you dey all this while you for don get more from discussion and post wey dey here, and anything wey you no understand you for ask and other go still put you through,  by now you supposed to don join signature campaign if to say you been dey active with quality post.
hero member
Activity: 2478
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
December 16, 2023, 11:14:50 AM
#7
It is always an interesting time to join btc parol when the bull run dey approach like we dey feel am now, like you say you don invest in bitcoin, so I no think say you miss anything at least the bull run never start proper and the btc price still dey around $42k.

So you don already dey read about things wey concern d forum and how to make your own mark follow others. Na procrastination na im dey kill dream, make you no allow fear stop you from wetin you don set out to achieve.
full member
Activity: 392
Merit: 236
Bitcoin in Niger State💯
December 16, 2023, 04:34:27 AM
#6
You will never miss anything from a lively platform like this Bitcointalk forum. Na anytime wey you come join, na him be your own time, so you will only need to build an understanding around the order of the day and get yourself acquainted with the rules and regulations of the forum so you don't find yourself wanting of breaking rules in the forum.

Since you been talk say na your friend bring you come here and no be say you just read about it somewhere and decided to join, I don't think you need to ask this question here since your friend already understands virtually everything and is up to date, you should journey you through all that you need to know about the forum. You fit use the Help navigation bar and the Beginners and Help board too. You just need to understand the way the crypto world operates which I think you already know.

You fit ask your friend about those things wey forum no they tolerate which includes Shitposting, Spamming and/or using derogatory languages amongst other things so that you can last long here. Also, you need to maintain originality and avoid being a copycat as you can be banned permanently if you're found wanting of a copyright infringement.

Goodluck!
hero member
Activity: 812
Merit: 675
December 15, 2023, 02:24:38 PM
#5
Den I went on hiatus due to some stuff. Una know Shey we still get normal life stuff we still got take care of. During those periods mi friends where still telling me some updates sha. Now I'm to continue the journey mostly this period wey market dey green. But I still invest on Bitcoin during d break So I wish to continue to learn  more thing from dis forum and to contribute too. Still got some catching up to do.

But I hope  haven't miss much.

You have registered in the forum for a very long time and this is your first post in the forum, welcome back from exile. You didn’t make any post since that period till now, hope you are now back to learn and grow your knowledge in the crypto world? If you’ve been here all this while since you registered, you would have become a better bitcoin enthusiast by now with what you would have learned through this forum alone.

Welcome back, you have not missed anything if you are really looking to learn as you’ve said, everything starts in a day and how you put effort into learning a new thing determines how long it will take you to be better in it. The forum is all about bitcoin (firstly), every other discussion are secondary to it. Read, learn, understand and ask questions anywhere you’re lost and that will help your journey here faster to know more about bitcoin.

The problem we are having is that, after been introduced by our colleagues, some of us go ahead and be violating the forum rules because if I am not mistaken, our Nigerian newbies that get banned through plagiarism are much, so make you try abide by the forum rules, avoid plagiarism and also make sure you are posting good content that worth attention. Never abuse someone and always ask questions when you need more explanation.

The key to success even when you’re been introduced by someone is seeking to learn more and abide by the rules guiding that place. If they want to always do it the smart way without following the due learning process, they end up violating rules that will make them be penalized immediately. Involving in plagiarism is claiming to be wise and when they are caught, they are immediately penalized for it. Those that introduce them may have told them about the rules but some of them seeing it as a strict rules tends to unfollow the rule, some are warned not once because they are newbies, while some learn from it, some continue plagiarizing which is why they get banned for it.
full member
Activity: 224
Merit: 195
December 15, 2023, 02:23:41 PM
#4
Your highly welcome, we dey very happy to see our 9ja brothers they hop into this forum, normally we no dey take last for this kind era wey be say Bitcoin na the talk of the day.
Many better things full for this forum wey go benefit you a lot only if you go follow due process by first getting more knowledge as you say you already get small insight about crypto, so here go expand wetin u carry come inside. Some come here when they never know anything about Bitcoin but few months wey dey spend inside here dey read useful topic thread dey don acquire knowledge wey dem dey use progress for their Bitcoin journey.

One advise I go also give as per wetin dey give me na to do more of reading than just creating topic thread as e go build our knowledge in Bitcoin.
sr. member
Activity: 420
Merit: 262
December 15, 2023, 01:05:09 PM
#3
Welcome to Bitcointalk forum, u never miss anything because anything wey you need u go fit get am here if you read the previous threads available and if you use the forum search; also if you ask questions the forum users will explain further in case you get lost somewhere.

The problem we are having is that, after been introduced by our colleagues, some of us go ahead and be violating the forum rules because if I am not mistaken, our Nigerian newbies that get banned through plagiarism are much, so make you try abide by the forum rules, avoid plagiarism and also make sure you are posting good content that worth attention. Never abuse someone and always ask questions when you need more explanation.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
December 15, 2023, 12:24:30 PM
#2
I greet all of Una.

I've been in this cryptoworld, but I nor anything about this forum until one of my friend recommended it to me. E con give me some few tips about this forum and e con say e don leave the rest for me Shey got to learn am mi self I was like okay oh as I registered (2022 December 25) that's around Christmas day Omo mi eye turn me the forum con dey confused me bcus of the many features and boards wey dey.

Omo I was like I go fit run this stuff self, so I decided to try mi best so I started with reading rules and regulations mi self eventhough mi friend Don first explained am to me. I was like dis nah forum for only Bitcoin nah wide like this! That dem dey call am baba of all the cryptocurrencies.

So decided that I won't post until I get d gist of this forum small I con dey understand am, I con dey see Shey pipo go post while other people go dey bring their opinions sometimes dem dey help person make e dey find am hard to understand about cryptocurrencies and Bitcoin. So I con still dey like Dat Una know Shey nah after pesin learn b4 e go know d area to ask questions.

Den I went on hiatus due to some stuff. Una know Shey we still get normal life stuff we still got take care of. During those periods mi friends where still telling me some updates sha. Now I'm to continue the journey mostly this period wey market dey green. But I still invest on Bitcoin during d break So I wish to continue to learn  more thing from dis forum and to contribute too. Still got some catching up to do.

But I hope  haven't miss much.

First of all, you talk say your friend recommend this forum for you and now you dey ask wether you go fit run am lol, I laugh because I go say you know know watin you done miss so far, because looking from the very first month way you register for this forum, if to say you really dey serious to learn about crypto currency (Bitcoin as number one) you for done go far ajd still gain enough knowledge too.
Although, no be everybody go join something one time but as you done come back, you really dey welcome bro, here as long as say you are ready to learn about crypto currency, then there is nothing to worry about because you are on the right place.
Many people done come here get Bitcoin knowledge and so many other good stuffs too.
newbie
Activity: 19
Merit: 2
December 15, 2023, 10:36:59 AM
#1

Jump to: