What is happening to kuda app na?
Where do I go from here 😪
Oboi wetin dey sup na? Hope say the matter don dey alright by now? To put your life savings for bank wey no dey physical dey very risky o. I love them for their fast transaction processing but I no dey put plenty money wey be say if anything happen to am e go break me down inside am. Whi so many complains about kuda recently? I only had one encounter with dem wey be say till now I dey fit see my money inside and I no fit withdraw am, since then I don leave the bank for dem because I no dey use am do anything again till dey release that my money wey I dey see and I no fit send or withdraw am.