Author

Topic: How ona dey take survive for this our country (Nigeria ). (Read 159 times)

sr. member
Activity: 602
Merit: 306
My people no be small matter be this one ooo. This can topic na waiting them soppuse to dey talk for wazubia or news station. Okay for our country Nigeria way things turn yagayaga like this. From good to bad, president to president. Still nothing dey change for the country. We just dey sofa for our won country way every good thing dey com out from. This conutry dey hot like milk and honey. Waiting dey even happen for the naija self.

Country go soon better till when nah. I pity our country people. God dey. I
Pray for ona to make am so everybody go faji their life. Like in the times of gooduck Jonathan.

My broda, this country matter don tired everybody, we are tired of hearing fake promises, country go better, country go better, since how many years now? We know say e no dey easy to fight corruption in the country but at least we should see a sign that this government's they do something, no be say they are just looking as if nothing bad is going on in this country, e no easy to survive in this country so if naija they favor you try they pray, because dem no gree provide job, everywhere just dey empty. Sometimes the way this country they take hard person go seat down be thinking if this is how we go take they leave in this country forever because nothing want to change, we dey turn from good to bad.

Even Goodluck Jonathan regime wey they talk say people they die anyhow, are we not facing the same thing now? Nothing change that time sef things no cost like this, you can even eat more than three times a day, but what about now if small money enter hand like this calculation don full am, if you reason waiting you want to buy sef, if care is not taking it will pass the money you have. Make we just continue to dey pray and hustle, make we not depend on this governments because nothing go comot.
full member
Activity: 588
Merit: 119
Naija presently na survival for the fittest. Although things are hard presently in the country but when  you keep doing the work and learn to manage your expensive. You will still have your way
jr. member
Activity: 63
Merit: 1
My people no be small matter be this one ooo. This can topic na waiting them soppuse to dey talk for wazubia or news station. Okay for our country Nigeria way things turn yagayaga like this. From good to bad, president to president. Still nothing dey change for the country. We just dey sofa for our won country way every good thing dey com out from. This conutry dey hot like milk and honey. Waiting dey even happen for the naija self.

Country go soon better till when nah. I pity our country people. God dey. I
Pray for ona to make am so everybody go faji their life. Like in the times of gooduck Jonathan.

The only way to survive fr dis hard country wey we dey now broda is to follow them d way things dey happen fr dis hard term country of ours and we shud pray fr beta Nigerian,if na farm we go do to make an make we follow them do,if na marketing business buy and resell is cool to.if na bet9ja people dey play broda follow them play country hard and we no go steal or do fraud, bcoz they way things be now Nigeria na jagajaga e be now just d way YUSUF ADBDULKARIM talk am back in d days buh Sha every hope isn't LOST.
jr. member
Activity: 157
Merit: 8
Hard Times Create Strong Men, Strong Men Create Good Times, Good Times Create Weak Men, Weak Men Create Hard Times.
This is the time nice things should come out of this country...i might be naive with this but we'll survive... Increase in knowledge and hard work.  Wink

Bros you talk something here if we check you go see say this no be the first time things dey hard for Nigeria and the World at large things hard things hard we dey grow older everyday Wetin you wan talk for later when your children ask you papa how you carry survive so so and so year way things been hard For you to fit give them Wetin go fit help dem na if you survive this hard times na Wetin this life dey about, Challenges must come our people say na only dead body no get problem so make we believe say as far as life dey hope dey my secondary school been get one proverb way I no fit forget them say “Tough times don’t last but tough people do”

Right now me I believe Say the way to go na to find way get something to do anything legit way go dey bring money comot hand for anything way go make you waste money focus on learning any skill way near you no knowledge is a waste.
full member
Activity: 490
Merit: 225

Pray for ona to make am so everybody go faji their life. Like in the times of gooduck Jonathan.
although some administration performs better than others, every administration we've had in this country has recorded some level of impact to the citizens of Nigeria.  

The Good luck administration is obviously one of the best administration we've had in this country but that does not in any way mean that people did not suffer. Most of the people when he face hardship and when de complain of bad leadership na people when no even know wetin them want from the government. If you know what you are doing with your life and you have a plan you are working on, even if an administration is good or not, it wont sop you from carrying on your hustle.

I know that if their is good policy in place, it would improve productivity thereby reducing unemployment but let's not always assume that our life depends totally on what the government can do for us. Even if the government decides to employ all the graduates and they are being paid like 100k, will that even help you to live comfortably? Let's know that as much as the government had her role to play in ensuring that the citizens are out of poverty, we also owe ourselves the responsibility of getting the needed skill that will make us employable in a particular sector of the country.
newbie
Activity: 5
Merit: 0
Things don too dare for Nigeria now. For my area, rent don increase by 50% this year. Some landlords just use brain give their tenants quit notice for November last year say them won use their house do something. All those one na format, them won increase rent and them know say the old tenants nor go like pay. My guy, everything just dey high, even pos charges don increase. Who nor get business wey dey fetch money go really hear am this year.

This landlords of a thing is the most annoying part of it most especially in lagos, they take advantage of the economy to increase their rent whereas most of the tenants were jobless atm so many private companies were folding up which increase the number of unemployment, thank God for the yahoo yahoo that boys engage their self into if not the whole country will be messed up like the northern part full of kidnapping and banditry.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Shabi when goodluck  been dey dem say em government bad, na why plenty people even for the south side follow elect buhari put, now dem dey complain. Buhari just come naim e say we must turn farmers, now afa the farm, na em own people from north naim dey come scarter the small farm wey people don find wey get. Nigeria just full with unnecessary hardship, tinubu sef come com remove subsidy, even if e get good plan for the country but e com see say this one na failed project at least e go change em mind. Omor this country tire me, but we go still survive am.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
Things don too dare for Nigeria now. For my area, rent don increase by 50% this year. Some landlords just use brain give their tenants quit notice for November last year say them won use their house do something. All those one na format, them won increase rent and them know say the old tenants nor go like pay. My guy, everything just dey high, even pos charges don increase. Who nor get business wey dey fetch money go really hear am this year.
hero member
Activity: 672
Merit: 546
My people no be small matter be this one ooo. This can topic na waiting them soppuse to dey talk for wazubia or news station. Okay for our country Nigeria way things turn yagayaga like this. From good to bad, president to president. Still nothing dey change for the country. We just dey sofa for our won country way every good thing dey com out from. This conutry dey hot like milk and honey. Waiting dey even happen for the naija self.
This our country don really turn into something else and e just be like say the more we de go forward na so things just worse for us. Things gradually getting worse for us and it seems more like the country is just on an auto pilot mode as it seems more like the presidents are really not doing enough to help the country. Back in the days during president Olusegun Obadanjo regime we always complained how bad the country was and wished for a better leader not knowing that things would only get worse. Now most Nigerians wish things was the way they were during those years.

It’s now down to everyone fending for themselves and looking out for their loved ones and pray we get a good leader that will turn things around for us so let’s not give up and keep praying for a better tomorrow. We don too suffer nah so we sef don try, we suffer so tey we don adapt and even as price of things de cost we no de too complain again like before. I just believe say one day story go change and we go look back at all these times and smile.

Country go soon better till when nah. I pity our country people. God dey. I
Pray for ona to make am so everybody go faji their life. Like in the times of gooduck Jonathan.
Sincerely me i sha don comot mind for everything na just pray i de pray for this country now so anything wey dem like make dem do i sha believe say if our time no reach we no go die.
member
Activity: 117
Merit: 4
Hard Times Create Strong Men, Strong Men Create Good Times, Good Times Create Weak Men, Weak Men Create Hard Times.
This is the time nice things should come out of this country...i might be naive with this but we'll survive... Increase in knowledge and hard work.  Wink
full member
Activity: 560
Merit: 161
Desperate how the country is hard, Nigerians knows how to survive. The economy is bad , no job, inflation is very higher that price of goods and services is very expensive but Nigerians are still surviving very well doing in their business, spending money on their projects despite how the economy of the country is. Even if inflation rate increases more than what it is right now Nigeria will still survive and even if the government is unable to prevent job for Nigerians common Nigerians will still survive.
sr. member
Activity: 602
Merit: 260
Bless God for blessing humans with the ability to adapt. Because just imagine now as the president they changed nah so things they hard for this period nah this thing applied well no food for lazy man now and days you go see the way small children tey dey hustle. You wey con mature nor wan con do anything hand go meet you. If you take notice more money they enter hand more expenses they come if you sit down for one place they complain say government are not doing that or are not doing this. Bro nothing will still change because your complains nor matter to them that energy you tey dey complain channel am for something wey be say go help you financially.
newbie
Activity: 28
Merit: 1
How ona dey take survive for this our country( Nigeria).

Sincerely speaking, the ways of living in this country is really unpredictable. because one can hardly made his way just to survive, for this country e just be as if everybody for theirselfs or any man for himself, because nobody won dea reason another person matter, our government con make everything worst.
INCREASMENT OF FUEL
Them make everything cost for Niger and so many  souls don lost because of this same high rate of everything in Nigeria, abeg make we try help ourselves to keep so many lives save for this country because e no easy for Nigeria,nah only God go help us.
newbie
Activity: 8

Jump to: