Author

Topic: How to build relevance in your post and attain higher ranks (Read 90 times)

full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Op the way you sounded you are not a newbie but looks like an alt-account. Well as you said, many people wey dey come here dey think sae na di way dem dey chat for Facebook, Whatsapp, Instagram and telegram di same way dem go chat for here but dem know know sae no be like that. And because of dat many newbies dey create thread anyhow on di local board without knowing the content of di forum. Those links u drop na some of links or threads wey go make u grow up. But there are some motivational threads in the forum which can motivate you to do well and grow faster so you can go and read them. Read these https://bitcointalksearch.org/topic/m.49267880 and https://bitcointalksearch.org/topic/m.61407689

Dis topic really interest me because person fit to dey for dis bitcointalk forum, for a very long time and still im no go rank up, meanwhile you go see some people wey just join after you, sharpaly dem ranking go just skyrocket pass you. So e de very important to learn how di forum de operate. I thank you and di OP for sharing di links, Aldo I don see some of dem before, but e still good to come across dem again, to de refresh di memory. Sometimes sef you fit to de post relevant topics wey de related to bitcoin or cryptocurrencies in general, but still no merit, even sef you go still follow all di forum rules, start new topics, members go de make comments but no ranking up. Sodiafo, I don reason and conclude say, especially for new members like me, na to focus on updating on your knowledge of crypto and trying to follow di rules to make quality posts, eventually top ranking members go notice you and begin to de merit you, and you go rank up.

For me di basic thing for dis forum na to take di advantage of oda people experiences, teachings and informations to expand on your knowledge of bitcoin, in general.
newbie
Activity: 20
Merit: 1
We are all new here, so we need to work together to ensure that we are all learning Bitcoin. Na so ooo we all new here.and our senior members must lower themselves to our level of comprehension so that we can grasp certain terms.The junior members get the chance to respond to questions during these outings so they can fully comprehend.And we're all here to accomplish our aims and objectives and improve our positions in these local bored.
jr. member
Activity: 82
Merit: 2
Op the way you sounded you are not a newbie but looks like an alt-account.
Oga boss nor be so ohh I nor get alternate account if that na wetin you mean you know say to reach out to some people you gats come down to their level so I try talk in such way to make dem understand... I sha nor be newbie but my rank nor too far from am shaa make person grow higher soon shaa ... Thank you for your contribution boss
hero member
Activity: 854
Merit: 1246
Op the way you sounded you are not a newbie but looks like an alt-account. Well as you said, many people wey dey come here dey think sae na di way dem dey chat for Facebook, Whatsapp, Instagram and telegram di same way dem go chat for here but dem know know sae no be like that. And because of dat many newbies dey create thread anyhow on di local board without knowing the content of di forum. Those links u drop na some of links or threads wey go make u grow up. But there are some motivational threads in the forum which can motivate you to do well and grow faster so you can go and read them. Read these https://bitcointalksearch.org/topic/m.49267880 and https://bitcointalksearch.org/topic/m.61407689
hero member
Activity: 812
Merit: 675
These are all good source links you’ve put together for beginners to know about in the forum. And if they can read and digest all that have been said in those threads, there journey in the forum through learning and contribution back to the forum will be a much more easier step to accomplish in the soonest. Only if you are determined and have a prepared mindset of what you want to achieve here that you’ll feel more comfortable and more interactive here. Everything have to pass due process and this forum is like a school to learn and unlearn for those who came for that purpose.
jr. member
Activity: 82
Merit: 2
I don see say some of us new here and e be like we forget why we dey here ohh Omo nor be chat media be this solely ohh we come here to build our understanding of Bitcoin and grow too in that regards so that for outside world we go fit get something to boast with say Omo through this forum see wetin I sabi for Bitcoin and see wetin I don achieve.
Although we nor dey rush here. Na small small we dey take grow depending on how fast you fit learn and dish what you don learn in a palatable manner when you see topic for boards wey you sabi well well but you nor fit sabi well well if you nor wan learn ohh...my brothers and sisters make we learn for here I dey very sure say you go climb to higher rank soonest
I go share links of good good people wey don take time learn come simplify how here be to us then how we go take waka well for this forum and grow too so make una take time go through the links me too dey go through them ohh and I nor lie you I don see a lot too I nor want make una dey behind for knowledge...oya make una see

https://bitcointalksearch.org/topic/newbies-read-before-posting-1689727

https://bitcointalksearch.org/topic/unofficial-list-of-official-bitcointalkorg-rules-guidelines-faq-703657

https://bitcointalksearch.org/topic/guide-a-good-postreply-and-formatting-updated-5224196

Then as you dey climb you want help to still climb you fit view this link make you see your seniors how dem talk say dem go fit help you if you abide by rule...see am ...

https://bitcointalksearch.org/topic/m.62650918

Una doh ohh
Jump to: