Author

Topic: How we fit benefit from FG clampdown on Binance? (Read 170 times)

full member
Activity: 350
Merit: 157
The whole country know say federal government dey give Binance serious wahala for the past one month now. Them say the exchange follow make naira dey fall. How them take reach that conclusion I nor know but that one nor be wetin I won discuss with una today. As kasala don jam Binance, e nor go bad make our local crypto platforms step up to fill the space wey Binance don leave. Bitcoin Chief, Patricia, Roqqu and the rest for seize the opportunity, add more features to their platform, instead of just being p2p platforms, them fit become exchanges. With the problems Binance users for Nigeria dey face, e nor go hard for them to get the volume in a year or two.
E go make sense but I doubt say me I go gats do anything concerning some of those exchange wey you just mention especially that Patricia platform because I remember vividly not too long ago they actually had some problems with their platform and I think some persons coins sef been hang for that place.

But for the case of Nigeria and binance, well watin I fit talk be say people don already move on like this, although me still dey use binance very well but na for other purpose den and again there are other reputable and big exchanges wey men still dey trade their coins on a steady like kucoins, bybit and yellowcard.
Omor e no make sense o. Make i just tell you the truth. The Nigerian platforms no fit manage things well. I no fit trust them for securities, and i know someday somebody for their team. Maybe one of their developers go fit betray them write some code wey go theif people money. Me ah no go put my money for these exchanges because e get how our things they be sometimes.

Another thing be say i these exchanges stand up and take their place, you go come dey see so many fake ones go they come out to use fraud people, this na go come tarnish the image of the good ones wey done exist.
member
Activity: 75
Merit: 16
You get better idea like this o but my brother nothing wey Nigerian person dey handle wey dey end well at all so if this people wey you mention so enter into running exchanges for Nigeria here, I go tell you say e no go even waste time wey the platform go crash because since e be say na our person get the platform, so many people go dey behave anyhow and the platform no go fit dey as solid as other foreign platform of exchanges them be so make we just leave this binance and federal government matter make e be as e be for them after all as them ban Binance people no move to other exchange platforms? So na so e be, when one door closes another one go open because me I see am say binance sef no even get head if not with the number of people wey they use binance dey do exchange for Nigeria, Dem for don settle dia matter wit FG and continue, now even if Dem come back people go dey fear unto say e go come be like say government eye go dey binance well well.
sr. member
Activity: 224
Merit: 195
One should be even scared of using this local platforms, who knows how long the FG must have drafted their plans to attack Binance, it would not take them a day towards this local exchange if they raise concern to any of them. We can see the attack was on Binance and this Roqqu instantly went and disabled their trading/swapping of USDT/NGN, I would not suggest this as a good source, instead Kucoin is best to serve better at this current situation.
My issue with Kucoin is their merchant can give someone high Blood Pressure. My experience there and on OKX was mehn. I feel Bitget would be our best bet for fast transactions like we had on Binance. You may check it out tho.
What's wrong with their merchant, I have seen no problem using their services since Binance was taken down, I don't know what must have transpired but if it's about fast transaction and high rate compared to other exchanges then i stick to Kucoin, also I would avoid sharing my details just to every exchange. I haven't tried OKX, it's been talked about countless times but I don't just feel the need to check it out, me and Kucoin are very compatible.
sr. member
Activity: 644
Merit: 262
The whole country know say federal government dey give Binance serious wahala for the past one month now. Them say the exchange follow make naira dey fall. How them take reach that conclusion I nor know but that one nor be wetin I won discuss with una today. As kasala don jam Binance, e nor go bad make our local crypto platforms step up to fill the space wey Binance don leave. Bitcoin Chief, Patricia, Roqqu and the rest for seize the opportunity, add more features to their platform, instead of just being p2p platforms, them fit become exchanges. With the problems Binance users for Nigeria dey face, e nor go hard for them to get the volume in a year or two.
This tok you cap like dis just make sense full ground as it go be say na part of the campaign of promoting our locally owned platforms wey the do well for the cryptocurrency space, if them fit take the initiative as in now wey e dey hot them go for sure capture good number of users whereby increasing their userbase within no long time. But another kasala I the think for mind nah the so much regulatory control the government go get over them to our own disadvantage as users.

Just take the case of binance for instance, if say nah Naija person own am our asset for just freeze there as this kasala the go on but because binance no dey under control of we government na make you see say even as the matter the happen we fit still the move our asset. Take the local banks for example, see the so much control over how much we fit dey withdraw from ATM match or from on the counter, just 5k or 10k for ur own money oh. So the fears to patronize this local platforms even if them the do well with features, the fear e long oh
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
In everything we dey do we dey also consider reputation and if those platform wey you list above been don face any issues e go hard them to gain back their trust and for people to start flucking as usual e go hard instead people go prefer other exchange to do their trading and p2p transaction without any compromise. Talking about we government as me see am somethings just be like say people no get sense because even as them attacks binance Naira never still fall back to 800 or 700 instead e still dey within 1598 to 1600 per dollar, she what is the benefits of attacking binance?
Reputation is one of the most important thing to acquire in this life and you don't have to lobby to get am but you doings (characters). Me now apart from government sef, I no dey too like Binance before sef cos their vendors dey misbehave well well. Sometimes dem go buy coins and when dem never send di money dem go tell you shey dem don pay make you release coin. And me if I no see alert, I no dey release any coin for dem until I see am for my account. Their characters e no good at all. But our federal as other e don talk am before na lack of knowledge dey worry dem.

How den go accused Binance say na dem dem make di naira dey fall and now dat Binance no dey do country and dollar now dey increase like tomorrow no dey, dem even ask dem sef question at all. Because di way I dey see sef di president no even know weti dey happen edis country.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
Na true say opportunity de create opportunity and as Binance don get wahala for Nigeria, wey make dem suspend dem p2p services, na di opportunity wey our indigenous p2p platforms go take gather our local customers to de patronize dem services, but di problem be say dem trust ratings never reach di foreign exchanges dem levels. Dis issue of Binance p2p na di opportunity wey Patricia, for take collect plenty of dem Nigerian customers, but dat hack wey happen to dem and dem customers funds still de hang, don spoil dem reputation.

As for roqqu, I no know much about dem, and just like most Nigerians na foreign exchanges de more popular and reputable, so for now no be about patronizing indigenous platforms for our exchange matter, na to use exchange wey don gain reputation for di crypto market, na im matter pass.
hero member
Activity: 882
Merit: 800
In everything we dey do we dey also consider reputation and if those platform wey you list above been don face any issues e go hard them to gain back their trust and for people to start flucking as usual e go hard instead people go prefer other exchange to do their trading and p2p transaction without any compromise. Talking about we government as me see am somethings just be like say people no get sense because even as them attacks binance Naira never still fall back to 800 or 700 instead e still dey within 1598 to 1600 per dollar, she what is the benefits of attacking binance?
newbie
Activity: 120
Merit: 0
One should be even scared of using this local platforms, who knows how long the FG must have drafted their plans to attack Binance, it would not take them a day towards this local exchange if they raise concern to any of them. We can see the attack was on Binance and this Roqqu instantly went and disabled their trading/swapping of USDT/NGN, I would not suggest this as a good source, instead Kucoin is best to serve better at this current situation.
My issue with Kucoin is their merchant can give someone high Blood Pressure. My experience there and on OKX was mehn. I feel Bitget would be our best bet for fast transactions like we had on Binance. You may check it out tho.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Em no go bad make our local crypto platforms take over from Binance but will they give Nigerians the benefit of doubts if we trust them with our funds? If we can remember vividly Patricia had our trust but what did we later experience? Nigerians can't be able to withdraw their funds on their crypto exchange because of the hack they  experience. After the owner don been d live a buga lifestyle d buy expensive cars and lifestyle for himself

Nevertheless, Nigerians don learn to trade their ussdt to naira on a reputable exchange. Since Binance don close naira to usdt on their platform, em go make way for other reputable exchange like Kucoin, and Huobi to take over Binance from where they stopped from naira/usdt exchange.
sr. member
Activity: 224
Merit: 195
One should be even scared of using this local platforms, who knows how long the FG must have drafted their plans to attack Binance, it would not take them a day towards this local exchange if they raise concern to any of them. We can see the attack was on Binance and this Roqqu instantly went and disabled their trading/swapping of USDT/NGN, I would not suggest this as a good source, instead Kucoin is best to serve better at this current situation.
member
Activity: 66
Merit: 5
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Making use of this opportunity shows the real definition of entrepreneurship. they say entrepreneurs are opportunist which means they should be able to make us of every single opportunity that comes in. but here the mention P2P platforms shows that they are not opportunist in nature or perhaps they are really doings things underground without the public notice.

It would be nice if we have our own national exchange but that's only if taxes will not kill them or chase them out of business, because the FED is not really interested in making things better rather they are interested in charging people to extort money from them.

Perhaps, Patricia as a platform had many flaws, including other too but that withstanding with the level of knowledge and experience they have gathered in the platform should put them on the grand of becoming an exchange.

Fun fact; or soon our igbo billionaire brothers will get a hint of this issues and maximize the opportunity, those men can do the undo sometimes. lol
sr. member
Activity: 700
Merit: 470
Hope Jeremiah 17vs7
... Bitcoin Chief, Patricia, Roqqu and the rest for seize the opportunity, add more features to their platform, instead of just being p2p platforms, them fit become exchanges. With the problems Binance users for Nigeria dey face, e nor go hard for them to get the volume in a year or two.
To be frank I never expected anyone to recommend this two exchange especially Patricia but I guess not everyone is aware of the news surrounding them. Last year it was reported that they were hack and then customers funds were seized and even till now majority of the customers have not gotten their coins back while during this time they made  their customers swap their bitcoin for exchange tokens which they were still unable to withdraw though not all of their customers took the step of swapping their coins, check the reply of his posts on X(Twitter) since no official information about them till for long https://twitter.com/Fejizzy/status/1762244717956206707

Roqqu has not really been good customers have suffered one way or the other in their services, I have longed heard about individuals complaining about their services and I don't think they offer swapping usdt to NGN base on this news Roqqu disabled all trading/swapping of USDT with the Naira with immediate effect

To be frank, Nigerians have moved to other exchanges offering p2p like Bybit, Okx, Kucoin, Bitget and others while if you are looking for non-kyc exchange, this site is helpful kycnot.me or if you want a trusted local exchange service then use {Active} BrainbossXchange Service {BTC/NGN Altcoins/Stablecoins/NGN} only.

You should note that, Nigerians can still use Binance except from p2p or anything relating to our fiat NGN which has removed from the exchange
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
Binance made an announcement that today that they restricted a good number of Nigerians accounts and it is only those who have hear will understand the language of Binance. I have been saying and others too that we should remove our coins from the exchange and don't use it in fact delete the app but some people still have faith with the exchange. And what Nigerian government is doing with Binance in is misplacement of priority. The best way is to restructure their policies and send the monitoring agents to all the institutions and monitor their exchange processes.

Now today dollar rate is N1,615 and it was N1,500 and this shows that they are still not doing anything to reduce dollar instead focusing on their nonsense policy to  without monitoring agents.
sr. member
Activity: 504
Merit: 279
The whole country know say federal government dey give Binance serious wahala for the past one month now. Them say the exchange follow make naira dey fall. How them take reach that conclusion I nor know but that one nor be wetin I won discuss with una today. As kasala don jam Binance, e nor go bad make our local crypto platforms step up to fill the space wey Binance don leave. Bitcoin Chief, Patricia, Roqqu and the rest for seize the opportunity, add more features to their platform, instead of just being p2p platforms, them fit become exchanges. With the problems Binance users for Nigeria dey face, e nor go hard for them to get the volume in a year or two.

When an international association or entity is facing a issue the local competitors actually step up to fill those gaps and then use that period to create awareness that’s not the case in this space. For a cryptocurrency exchange to grow in volume I think the developers have to have large funds themselves to Carter for things, which is a big obstacle for this local platforms.

But you know why I think this local exchanges wouldn’t get that needed recognition? It’s because the early ones have damaged their reputation and credibility. One of the issue is the slow response to support requests and that’s the most frustrating aspect, also most of them charges way too high then some international exchanges. This reasons are why people are very skeptical about using them.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
The whole country know say federal government dey give Binance serious wahala for the past one month now. Them say the exchange follow make naira dey fall. How them take reach that conclusion I nor know but that one nor be wetin I won discuss with una today. As kasala don jam Binance, e nor go bad make our local crypto platforms step up to fill the space wey Binance don leave. Bitcoin Chief, Patricia, Roqqu and the rest for seize the opportunity, add more features to their platform, instead of just being p2p platforms, them fit become exchanges. With the problems Binance users for Nigeria dey face, e nor go hard for them to get the volume in a year or two.
E go make sense but I doubt say me I go gats do anything concerning some of those exchange wey you just mention especially that Patricia platform because I remember vividly not too long ago they actually had some problems with their platform and I think some persons coins sef been hang for that place.

But for the case of Nigeria and binance, well watin I fit talk be say people don already move on like this, although me still dey use binance very well but na for other purpose den and again there are other reputable and big exchanges wey men still dey trade their coins on a steady like kucoins, bybit and yellowcard.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555

Jump to: