Author

Topic: How we go deal with police brutality for our country (Read 134 times)

hero member
Activity: 868
Merit: 574
This matter just tire me so I say make I post am.. The way police dey worry youth for road whether you get car or not as long as say you be guy..Them don assume say you dey do yahoo.. Person no go fit drive car or use expensive things again for this country..
Abeg make una help join mouth for this matter...

This issue of police officers frustrating youth in this our country too much and it getting out of hands.but if anyone want to avoid frustration from police officers or any security personnel we need to be addressing decently all time because many people and police officer believes that bad addresses are done by bad people.so addressing properly is what we always need to consider to free ourself from this police officers harassment because I always found see that youth addressing decently are always free from frustrations.to be honest police officers were not that acting in this manner to youths before but some few  years back these are know to police officers that many youths are doing illegal things  now are days like take drugs or they are sources of income is more not legal.

One adage goes, "It's one bad apple that spoils the bunch," which means that simply one poor apple among many can cause people to assess everyone else negatively.Someone might not be a nasty person, but depending on how it may address them, they might think you are one of them.Therefore, if police officers are attempting to separate the bad from the good, I do not see that as harassment but many are just simply perceiving it in that way but they are doing their duty to protect the citizens, so if you are not doing illegal things, I think you should allowed them search you, sofar it is their duty too.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
The thing move me to intervene for the matter before them drive off, but who I be, dem go end up arresting me join the guy, îîand if I no get person wey go bring money to bail me, my name go be sorry. Na fear make me no record them, because them dey see me, assuming say I record, them go intimidate me, collect my phone to hide evidence and arrest me
 I don see am happen well well. We need serious police reform for this Nigeria.
The harassment don too much now for Naija. E come be like sey those police officers don forget wetin happen during endsars. The next time wey dis thing go happen e fit to worse pass endsars wan wey happen for 2020 because frustration and hunger don wet ground now. Anoda thing be sey e good as you nor begin record those police guy brutalizing that young man as dem don see you already otherwise na to seize your phone and assault you remain. Una see as Seun Kuti take deal with dat police guy yesterday and how Nigerians rally support for the poor police guy. Tomorrow now, na the same police guy go assault civilians.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
This matter just tire me so I say make I post am.. The way police dey worry youth for road whether you get car or not as long as say you be guy..Them don assume say you dey do yahoo.. Person no go fit drive car or use expensive things again for this country..
Abeg make una help join mouth for this matter...
Police brutality  has been a problem  world wide and especially  for Nigeria  government, police  always  trying  to extort money from civilians and issue of bribe, thank God for the power of social media i saw a video  of police  harassing a young man and a video was recorded  and until later  the police man was dismissed  on a national  TV since they started making  examples  out of them it  will help stop all this  rubbish, the annoying  aspect  of it all is that they feel all young  men do fraud which is a very bad perception but I give a toms up for the inspector general of police.

Wetin you talk na true, the harassment no be here. For Nigeria, the law dey only apply for the poor masses, because if police arrest big men or their family members, them go just call one commissioner of police and the case don close, unless na big man versus big man. Them say bail na free, but make them arrest you, carry you go police station, person wey come bail you must pay money, unless you call one force person
 
One day for FESTAC i see police people  just come down from them motor, begin dey drag one young guy inside them motor
 The boy start  to resist, na so them begin to beat the am, eventually them push am enter the sienna, and drive away. If the young man no be suspect and dem treat am like criminal, e dey very bad.
 The thing move me to intervene for the matter before them drive off, but who I be, dem go end up arresting me join the guy, îîand if I no get person wey go bring money to bail me, my name go be sorry. Na fear make me no record them, because them dey see me, assuming say I record, them go intimidate me, collect my phone to hide evidence and arrest me
 I don see am happen well well. We need serious police reform for this Nigeria.

member
Activity: 130
Merit: 10
This matter just tire me so I say make I post am.. The way police dey worry youth for road whether you get car or not as long as say you be guy..Them don assume say you dey do yahoo.. Person no go fit drive car or use expensive things again for this country..
Abeg make una help join mouth for this matter...
E dey worry we the youth say we no fit waka, sleep or dey do we daily tinz with peace of mind for this country without police or efcc dey raid us. Few days ago around 2am, dem raid one compound wey student dey for my area. Dem beat some people wey dey inside and carry dem go put for their van after dem search their phone come see only BINANCE and TRUSTWALLET Apps for their phone. Dem talk say dem be yahoo boys but dem boys provide evidence say dem be forex and crypto traders. Dem come still collect #300k from dem even though dem no see anything for their phone, just dey beat dem to confess crime wey dem no do.
E be sad💔.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Wetin I go talk for this police brutality of a thing wey Nigeria youths the face for police hand no bam. Our policemen no d try at all. Their minds are evil toward youths. Them they always think sae youths no suppose to the excel for this our country base how the country be like. Na why the IG of police suppose to organize training and seminars for them to make them understand that there are so many legit jobs out there apart from Yahoo that a youth can get himself into and successful in life. A youth wey get car or look flashy no be crime.

Anyways wetin una de Yan here make sense o because  e get the parable way say dress the way you want people to address you. In as much as dressing get side effects for our daily life engagement and activities too e good make we look responsible where ever we find ourselves because dressing follow de command respect too for where person dey and that one too dey pave way for person as well.
Na correct talk you talk so. Em get one phrase wey people d talk so ''the way you dress na so people go take address you''. If peso dress in a responsible way, police no go get mind to embarrass you or begin question you unnecessary via em source of income. I don notice and witness am on several occasions that a young guy wey look responsible hardly draw attention for policemen dem eyes than the ones wey no look responsible. But Inasmuch peso dressing code tells more about peso doesn't mean that those that dress flashy are not cool-headed.

For this our country, it's better to stay and play gentle than to enter police wahala because their accusations no be here once they find out you d stubborn and you go by their bindings
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
Anyways wetin una de Yan here make sense o because  e get the parable way say dress the way you want people to address you. In as much as dressing get side effects for our daily life engagement and activities too e good make we look responsible where ever we find ourselves because dressing follow de command respect too for where person dey and that one too dey pave way for person as well.

Another area too wey I want us to look at too aside this dressing na approach. To be frank with una no be every body wey Sabi approach or even talk to somebody. Some people dey talk like say the person wey Dem dey talk to no be human being. So tell me wey somebody to talk to police man wey dey vex in that manner why them no go harass am. Na una area be this wey people need to look into. Police officers na human being too so make people mind the way Dem dey talk to them too because them too na people husband's, fathers etc. Them deserve respect irrespective of the nature of their job.
hero member
Activity: 1008
Merit: 702
This matter just tire me so I say make I post am.. The way police dey worry youth for road whether you get car or not as long as say you be guy..Them don assume say you dey do yahoo.. Person no go fit drive car or use expensive things again for this country..
Abeg make una help join mouth for this matter...

Most of the cases of police brutality na against the youths and wetin dey cause am most na the way dem dey dress for street. Here no be oyibo land wey you go wear rag and nobody go send you. We get our culture and na dat our culture mindset na him police for our country dey use still discipline the youths. I no dey try justify the brutality against youths for our country but sometimes we suppose know how we go dey dress comot for public, because the way we dress naso dem go address us.

I know of some people wey get money and still dem no dey harass dem but rather respect dem because of the way dem dey dress for society. To the police and we the masses, we all have dis mindset say person wey dey do yahoo dey always dress anyhow and dey made it look so because that’s what dey always do and dis has affects even those that knows nothing about that. If we no wan make dem take us the same, make we know how we go dress and look for public because those men no get joy, before you go explain yourself finish you for don chop beating finish by then. So make we dey careful always and pray all this harassment ends soon.
sr. member
Activity: 952
Merit: 391
Underestimate- nothing
This matter just tire me so I say make I post am.. The way police dey worry youth for road whether you get car or not as long as say you be guy..Them don assume say you dey do yahoo.. Person no go fit drive car or use expensive things again for this country..
Abeg make una help join mouth for this matter...
Police brutality  has been a problem  world wide and especially  for Nigeria  government, police  always  trying  to extort money from civilians and issue of bribe, thank God for the power of social media i saw a video  of police  harassing a young man and a video was recorded  and until later  the police man was dismissed  on a national  TV since they started making  examples  out of them it  will help stop all this  rubbish, the annoying  aspect  of it all is that they feel all young  men do fraud which is a very bad perception but I give a toms up for the inspector general of police.
full member
Activity: 798
Merit: 134
I was made to understand about our dressing codes that whatever way you dress that is the way you would be address. If your dressing looks so catchy or rough in eyes then people will address you with what they see from you but if you dress a decent way despite any expensive phone you are using I don't think if police man will badge into your privacy wanting to know whom you are or not, or even seeing you to be a yahoo boy and whatever they feels. With the way I do dressed I have never come encounter with any policeman for any reason instead others will be embarrassed while they leave me to go my way because i always looks responsible.
sr. member
Activity: 770
Merit: 445
This matter just tire me so I say make I post am.. The way police dey worry youth for road whether you get car or not as long as say you be guy..Them don assume say you dey do yahoo.. Person no go fit drive car or use expensive things again for this country..
Abeg make una help join mouth for this matter...
Police just de frustrate people life for dis country, people wey suppose de protect us na dem de humiliate us, but d new Inspector general no dey take rubbish from police ooo, if police harassment u for road now and u see video do and u post am for social media, if him see am, him go just invite them to Abuja to face panel, either u are sacked or u are demoted.

Police been pursue one car last month for my state, de come get accident, fight wan come start since then Commissioner of Police for my state don talk say make de no search anybody phone again, incase if police stop u and de search ur phone, him drop number wey u go call, since den police no de search people phone again, if de stop u now na to just check ur documents, if e complete de go beg u make dash them something but harassment don stop for now.
jr. member
Activity: 86
Merit: 2

Jump to: