Hunger is the major challenge Nigerian is facing now and this has affected both the rich and the poor as price of food is increasing on daily basis. Although the rich are a little bit leverage to this situation than the poor because irrespective of the metamorphism of the increment of the of price of food across the country they will still have some money to afford food stocks but the poor are left with no choice than the mercy of hunger and suffering. It's funny to see a country that is well known for agriculture as means of export going through this level of hardship and hunger.
All of us for this country already know say this country if you be lazy man or woman you no go fit survive because even Bible sef done already talk am say no food for a lazy man/woman.
Although, no be only Nigeria be the place wen e be say person wey no dey work de dey hungry, nah so e still dey all over the world, nah unless say somebody pity you just dey assist you nai you go fit dey chop.
Nigeria na country for pipo wey get hustling spirit, if your spirit no be the hustling type my guy you go kpeme under 2 months.
As a Nigerians you must work with smartness, no be every job wey you see nai you go work with strength, sometimes you also gats apply wisdom put en side.
Less I forget, I know say you be new member but my concern about you be say no be everything you hear, see or witness you go carry create thread, yesterday I
see this your thread for politics and society board but we no like am at all.