Author

Topic: INEC lament as voters shun PVC's in Kogi, Bayelsa and Imo states coming election (Read 137 times)

full member
Activity: 448
Merit: 163
As Kogi, Imo and Bayelsa states elections draw closer INEC don dey lament say voters no even send to com out colet their Parmernent Voter's Cards (PVC's). And the headline com sound laughable wen I first read am but then at same time com send strong message say we Nigerians no longer get faith and trust for INEC. Meaning say, INEC no get beta reputation to stand on base on how dem use their own hand assist rig the just concluded 2023 general elections for we country.

My people's for kogi, Bayelsa, Imo states make una shine your eyes oo our Old grandpa give proverb say if your hand don enter Fire before next time if you see am you go run, so make una no go made mistake again she una see waiting dey happened for us in Nigeria present now. we waste our energy live time of our work go vote for them and at last dey disappointed us.

We be the one that excot them go and their left us at back, even does INEC people na the same position i dey keep them as de see say election don get close dey don start de move around of people say, may dey com collect their permanent voters card (PVC). After una carry them from Sun to shield now at end of day una go be the one that dey will take to Sun.
sr. member
Activity: 700
Merit: 270
Our people say if snake don bite you befor if you see long black rope you go run without person tellin you to. And for this tori INEC na be the snake while Nigerians na be the befor beaten victim by the snake.
Source: https://twitter.com/MobilePunch/status/1707321146410938423?t=_z7bXaJHPXads3wyAWxhqA&s=19

As Kogi, Imo and Bayelsa states electionsdraw closer INEC don dey lament say voters no even send to com out colet their Parmernent Voter's Cards (PVC's). And the headline com sound laughable wen I first read am but then at same time com send strong message say we Nigerians no longer get faith and trust for INEC. Meaning say, INEC no get beta reputation to stand on base on how dem use their own hand assist rig the just concluded 2023 general elections for we country.

No body wan waste their energy, time on sumtin wey dem know say las las e go end as selection process by INEC wit support from the bastardized court processes and judgement. ( He popular slogan: if u don't lik it go to court).

Many many people for social media don dey even say as INEC don destroy their credibility wit their own hands PVC, BVAS, IREV all don turn useless bcos INEC go still announce results in favor for who dem want as winner.

How una see dis matter. Is it possible say INEC fit redeem the trust people bin get for dem thru dis Kogi, Imo and Bayelsa states elections by doing the right thing as what ought to be?  Or say na just same road dem go still take as dem do for the general elections? Abeg share ur thoughts with me!

Make INEC no even complain this kind complain, because this is what they ever wanted to. They've decided not to comply with their own guidelines and yet they are expecting people to come out and waste their precious time in something they already know the outcome.

The kind of society INEC wants Nigeria to be, is where the majority doesn't have a say, and the minority highjacking the entire democratic structure of our country, so that the country will continue going backward.
Let INEC live to it's responsibility and Nigerians will support them but for now, they will continue to see low voters turnout.
hero member
Activity: 938
Merit: 605
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

How una see dis matter. Is it possible say INEC fit redeem the trust people bin get for dem thru dis Kogi, Imo and Bayelsa states elections by doing the right thing as what ought to be?  Or say na just same road dem go still take as dem do for the general elections? Abeg share ur thoughts with me!
De caption dey make me laugh. Why dem dey lament na, dem never see anything yet, no be wetin dem dey fine? So after dem don rig de last presidential election, INEC still dey expect people to go cue under de sun again, waste their time and energy so that camera go capture their faces say election take place and las las dem go do their thing. I bin think say this time around we go get am right but dem don successfully crush de spirit of many Nigerians and we no get fate again in INEC and de electoral process.
People really felt disappointed wit the attitude of INEC wey them use handle and conduct this past general elections. As in INEC no show any form of respect and fear for Nigerians based on how they worked hand in hand with this evil politicians at the expense of their own integrity and credibility, now them wan call pipul out again mk them use the pipul achieve their aim. If Nigerians go fit dey united to shun PVC's and act blind towards participating in election lik dis it go send a strong message to inec to work on their trust and integrity to mk pipol blib them again.
hero member
Activity: 1008
Merit: 629
 I see the caption and was tempted to pass because just looking at am dey make my temperature rise. Them still get liver dey complain say no voters to collect PVC after wetin them don do? In short, them sopoz cancel the election and appoint new leaders as nah so then dey do before because no matter the numbers of people wey cast votes, as long as them go do mago mago nah who them chose go come out winner.
 This electioneering wahala don tire me. I feel say them dey bothered because if them no get voters, there is no way them fit falsify records.
Even if them sack all the members for INEC appoint new ones, all go still dey corrupt so winning back the trust of the masses go hard. See how people dey suffer because of bad governance all for say who them elect dey more concerned about lining their pocket than developing the area e dey govern.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441

How una see dis matter. Is it possible say INEC fit redeem the trust people bin get for dem thru dis Kogi, Imo and Bayelsa states elections by doing the right thing as what ought to be?  Or say na just same road dem go still take as dem do for the general elections? Abeg share ur thoughts with me!
De caption dey make me laugh. Why dem dey lament na, dem never see anything yet, no be wetin dem dey fine? So after dem don rig de last presidential election, INEC still dey expect people to go cue under de sun again, waste their time and energy so that camera go capture their faces say election take place and las las dem go do their thing. I bin think say this time around we go get am right but dem don successfully crush de spirit of many Nigerians and we no get fate again in INEC and de electoral process.
hero member
Activity: 938
Merit: 605
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

How una see dis matter. Is it possible say INEC fit redeem the trust people bin get for dem thru dis Kogi, Imo and Bayelsa states elections by doing the right thing as what ought to be?  Or say na just same road dem go still take as dem do for the general elections? Abeg share ur thoughts with me!

It is up to Kogi, Imo and Bayelsa states resident to do the needful, which is walk up to INEC registration offices and pick up their permanent voters card; it is also duties of friends, relatives and far relatives to encourage natives to walk up and pick up their voters card.

Your vote is your power, we must ensure to educate the masses about the consequences of voter apathy, and with irev and bvas in use, rigging is reduced; if 80% of the masses can get their voters card and vote the "rigging" will be a thing of the past in Nigeria elections.

Remember, once you fail to pick up your voters card, or vote; you are contributing to the ills of the Nigerian state!
I just wan ask few questions mate:

1. What is the needful thing you think Imo, Kogi and Bayelsa people wan do now wey people all over the federal no do for the general elections wey mk INEC and court still mk the people's effort to seek for a better governance fruitless?

2. You fit tell me of any time the electorates were so much educated about the importance of elections and why they should get involved compared to how the level of voters education was in the 2023 general elections, were private individuals provided their own resources to mk sure we get tins right on the election day but still nothing changed. So what's the power in there?

3. If collecting of voters card nah go stop rigging for Nigeria nah for this 2023 election nah e for happen bcos this year nah people collect PVC pass in all other elections in the history of Nigeria but yet politicians with the hep of INEC and the court make people look foolish. So how u wan tk stop rigging now for sometin  u no fit stop for general elections?
member
Activity: 421
Merit: 47

How una see dis matter. Is it possible say INEC fit redeem the trust people bin get for dem thru dis Kogi, Imo and Bayelsa states elections by doing the right thing as what ought to be?  Or say na just same road dem go still take as dem do for the general elections? Abeg share ur thoughts with me!

It is up to Kogi, Imo and Bayelsa states resident to do the needful, which is walk up to INEC registration offices and pick up their permanent voters card; it is also duties of friends, relatives and far relatives to encourage natives to walk up and pick up their voters card.

Your vote is your power, we must ensure to educate the masses about the consequences of voter apathy, and with irev and bvas in use, rigging is reduced; if 80% of the masses can get their voters card and vote the "rigging" will be a thing of the past in Nigeria elections.

Remember, once you fail to pick up your voters card, or vote; you are contributing to the ills of the Nigerian state!
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
No body wan waste their energy, time on sumtin wey dem know say las las e go end as selection process by INEC wit support from the bastardized court processes and judgement. ( He popular slogan: if u don't lik it go to court).

Many many people for social media don dey even say as INEC don destroy their credibility wit their own hands PVC, BVAS, IREV all don turn useless bcos INEC go still announce results in favor for who dem want as winner.
No be lie, the snake don bite and e bite deep and nasty. No be small faith our people don put inside INEC following there plenty declarations, promises and inventions just yo ensure credible election but, even INEC no fit follow en own laws, disregard international observers and credit just watin money buy from them.
Them don show Nigerians say them sabi sell market and as e be like that, Nigerians don learn say, no need to go dey price watin dem no go fit buy again. As them dey sell highest bidder for backyard like this, make them come in the open and dey sell am. No need to dey provide the crowd way them ho use as cover to dey sell there market.

There lamentation no be because of the cards, na say them no get crowd to use cover watin them plan sell. Na so I dey see am. INEC whirl enough power to change this country but, then just too selfish.

Make them forget am, no need to go dey carry watin no dey work.
hero member
Activity: 1022
Merit: 744
INEC had the opportunity to win back the trust of Nigerians during the last presidential election but choose to throw our trust on the ground. I f anyone still decides to vote during any election in this country that involves these cabals, the person really tried.

We are in a very pitiable situation where although we want to vote for our choice of candidate, we are almost certain that the powers at the top will still make the final say and our votes might not really count.
The citizens hope were thrown to the mud by INEC without them having to lokk back the consequences of their actions. After raising the hopes of many Nigerians for a credible and free fair election dem com boldly slap us on the face by helping the politicians rig de general elections nah make people no fit get mind com out to pick their PVC

cos dem go just tink say nah journey in futility cos who Dem  go vote no go even count on that day.  I beliv say e go take a new INEC chairman and administration to take convince Nigerians says dem fit do well again cos right now no hope and trust on dem
Oyinbo man talk say "once beaten, twice shy", we all don see wetting de happen for this country; before I de think say na religious difference or ethnicity, but now I understand say na them them big men they use our head for this country as a result of that when next election come, make them vote themselves put for office because we wey de give them votes them no de even remember say we de again after winning the election.

Although na our right as citizens to vote for the candidate of our choice, but we do get turned down with the results we do get after we put in our efforts to vote our desire candidate if the candidate is not the INEC favorite; but nevertheless, we have to stand up and make this country better, we can not rely on what they are doing to us and not cast our votes as citizens because it is our right to vote.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
Vave.com - Crypto Casino
INEC had the opportunity to win back the trust of Nigerians during the last presidential election but choose to throw our trust on the ground. I f anyone still decides to vote during any election in this country that involves these cabals, the person really tried.

Me I think say na judiciary spoil everything. That court judgement wey even uphold INEC plea say them fit throwaway bivas and irav uploading of results real time, na them I blame. The court confirm say them don already select the person wey be next so the only thing to do na to enter street but them sabi say naija youth no go like risk their lives. Electronic voting and transmission of result wey INEC themselves introduce wey law back am up, them still no use am especially for presidential because dem no say the person wey them want for government no win.

For the voters card collection, people dey even burn theirs . Why will you risk your life go vote wey be say at the end of the day , where election no hold dem go bring result wey favour their person.

The Jennifer Seifegha woman wey thugs carry bottle stab for eyes still dey voters mind and people no go want stand against who dem don select to win. Make dem just do wetin dem want as deir wish.

sr. member
Activity: 182
Merit: 120
This one no come to me as surprise at all... democracy don die for Nigeria after that sham them do for 2023. This one na even small; you know how many wey don burn their voters card? The political apathy don start already.

By 2027, they will be beating people coming to campaign self because na waste of time and energy. Make INEC kuku dey write results give who them want we no send them. NA MUMU DEY VOTE!
Wahala for who dey put hope and trust for INEC. Nothing go come out las las, na money politicians go still give INEC, bribery and corruption.
Na the new name wey I give our politicians, before things go better for this country na God go help us.
Normally you say na mumu dey vote but I think you're wrong because you no go blame any person wey dey vote na the country system you go blame because every citizen get the full right to vote there choice. Na people wey dey sell there vote be mumu and na them I go blame but even if I go reason the matter again I no go blame who dey sell vote because even if you sell your vote or not, your vote no count because of corruption
hero member
Activity: 938
Merit: 605
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
INEC had the opportunity to win back the trust of Nigerians during the last presidential election but choose to throw our trust on the ground. I f anyone still decides to vote during any election in this country that involves these cabals, the person really tried.

We are in a very pitiable situation where although we want to vote for our choice of candidate, we are almost certain that the powers at the top will still make the final say and our votes might not really count.
The citizens hope were thrown to the mud by INEC without them having to lokk back the consequences of their actions. After raising the hopes of many Nigerians for a credible and free fair election dem com boldly slap us on the face by helping the politicians rig de general elections nah make people no fit get mind com out to pick their PVC

cos dem go just tink say nah journey in futility cos who Dem  go vote no go even count on that day.  I beliv say e go take a new INEC chairman and administration to take convince Nigerians says dem fit do well again cos right now no hope and trust on dem
full member
Activity: 490
Merit: 225
INEC had the opportunity to win back the trust of Nigerians during the last presidential election but choose to throw our trust on the ground. I f anyone still decides to vote during any election in this country that involves these cabals, the person really tried.

We are in a very pitiable situation where although we want to vote for our choice of candidate, we are almost certain that the powers at the top will still make the final say and our votes might not really count.
jr. member
Activity: 78
Merit: 6
black will always remean black no matter what you do. Nigeria way of conducting election is bad and corrupt no matter what we do about it. I'm not surprise, that such things will happen to this state's. but the worst is yet to come. by 2027 , is then they will know Nigerians. in this states'elections, we are not expecting anything less than rigging. because nothing will change.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 231
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
Eh just they start, but if voters like make dem go take their voters card or make dem leave am, eh no go stop them from conducting the election, eh go appear say Nigerian don lose hope for where INEC they base on the result of the election way them carry mouth conclude and to add to the fact say INEC and their officials no do Watin dem suppose do.

But if them no go take their voters card who them they do? The government look like who even send them, this one nah another opportunity to use as excuse for anything way them wan do for front for the upcoming election make we no forget say this our government they sabi use opportunities well for their own interest.

Me I go say make who get voters card way him never take and him from that side make in go their go take am, make them vote their choice when the time reach for election, nah who no try fuck up, make eh be say them don do their part go vote if eh Favour them better if the officials also wan do wayo eh concern them, but if you no go out go vote how you wan carry know say nah who you been carry for mind really win.
hero member
Activity: 602
Merit: 543

Jump to: