Author

Topic: Inferior personality to superior personality (Read 68 times)

sr. member
Activity: 504
Merit: 254
Abeg oh... As I dey inspired 2 do diz post, tins like smiles, high tension and cautiousness dey my mind cuz no be all big men dey like corrections from boys or people dem dey obviously bigga dan.

Now I imagine a big cat like CryptopreneurBrainboss or Bills Gate as the name implies "Boss" say him really as my reality boss, say I correct am for a mistake or say I figured something abnormal for him business area way I be employed or serving boy, I get to confidently talk to am in other to fix
the wrong things up or my just dey obey orders even thou e no normal?
Jump to: