Author

Topic: Invest with what you have, no matter how small it is. (Read 85 times)

full member
Activity: 140
Merit: 63
Help me delete this dumb post buddy!
Meaning what? I don see say na you get Nigeria local board I no no wether you be moderator, please if you see my post offensive you pass or you DM me rather than calling my post a domb post. How are you sure you are a good poster because if you dey so good as you speak your activities show say no be today you dey here by now you for don rank up. You dey even dey talk dey say you go report me to igebotz ,how many post I don do wey dey offensive you think say na everything person dey talk for this life dey make sence? Do you really know what is  shitposting? If you report my ACC dem come give am wetting you want them chears to you 👏.

I go lock this thread no be because of you. But if you see my post say E no dey make sense to you then put me for your ignore list because you don dey attack me some days back

member
Activity: 66
Merit: 5
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Help me delete this dumb post buddy!

It sounds like your misguided here, im not making personal attacks on you but puting you in the right direction. I would have love to report this as shit posting to igebotz but I rather correct you first to change your  narrative of being here in the forum.

switch to pidgin- You no try at all thank God say you write this thing for local board, this forum is not a place to make a living from or let's make straight, it's not an employment that your wearing a signature campaign and receiving some cool cash so making it like your whole life depends on it is very wrong.

That small small money wey you dey get for that campaign na just side benefit from this forum and no dey make am look like big deal. anybody wey read this thing and understand how Nigerians dey around the world go vex for you say you want dey bring out people leg because you dey see small money for sig campaigns. be guided no be everything Dem dey cast if you dey benefit no make am obvious like say na weytin bring you come here even though day na really weytin bring you come but just no dey cast am my gee!
full member
Activity: 140
Merit: 63
There is this thing that alway happen to people, when they don't have money they have plan but when the money comes it becomes difficult to execute the plan due to procrastination or felling it not yet time which will indirectly keep you in a stagnating condition. Just like now this incident of our campaign bitvest and that of eloncoin has been paused, is like a reminder that we should try to invest. Not only in bitcoin but other miniature business sothat when situations like this arises you can use business profits to manage till when such issues is resolved.

Jump to: