Author

Topic: Joe Biden Appoints Two Nigerians As Special Advisers (Read 91 times)

hero member
Activity: 784
Merit: 589

Brings us to talking about the revenue this country dey generate from the Nigerians in Diaspora and how that has equated close to nothing. As researchers talk am all over the space, the money wey our fellow Nigerians wey dey another country dey remit come back our country na over 21 billion dollars in one year. Make you try calculate am for our currency and the fear go catch you more. Now, these same people na serious work carry dem go and dem wey work tire for another man land to come remit this kind huge money for us. But make we talk truth o, wetin e dey amount to? Closed to nothing. Dem self no fit account for am. Na these same people na hin no dey fit vote o. And you same make dem no run collect appointment for Biden hand? Dem don try so tey the old man see their efforts come say make him carry them gum body. If no be this government wey dey try impress us about them efforts to fish out the BIG FISHES and make good use of them, how many potentials don leave abroad come back con turn wreck.

I like my country well, well o. But dem ogas at the top no dey try at all o. Dem senior men in the upper echelon na mugus (no be all sha).

But the buttom line is; as you dey take your national pledge to support Nigeria to your last blood, make dem too dey work with consciousness to deliver their duties na. Mans, we don see life, blue and black for this country o. No be childs.
Nah good info you wrap for here but if me and you dey tok the same thing, you go know say our country get enough bright minds but if there's no nepotism involved, you no go fit get better jobs. So if these pipo dey abroad they get appointment nah beta thing, but e dey pain me say we Govt no notice their talent instead nah anoda country man notice and with their brilliance, them go help grow him country. You know how much moni dem go bring give him country? But our pipo just get myopic view.
 I no dey blame any body wey wan Japa from this country because e no easy to spend 4 years for uni only to come out dey struggle to get jobs, e come b like say the sch nah scam so I no get issue with them wey him give appointment, I just wish say if e wan push naija name forward, nah to recruit those wey dey the naija already..just like scout.
full member
Activity: 238
Merit: 151
Make we speak the truth those people are more American than Nigerian, yes they may have dual citizenship where they are American and still Nigerian but many times they would always give allegiance, to the united states of America than to Nigeria, we had seen the ex president who was from Kenya and I believe Many Kenya citizens would have celebrated but there was no gains and correct me if I am wrong but I don't think there is any documented record of him in country before during his tenure as the president.

You're right, irrespective of dual citizenship, those Nigerian are more like American because they devote their time and service to the United States government unlike Nigeria so all of these works in favor of the American because sometimes there are some terms and conditions that are attached to these appointments.

We should note that despite the fact that Nigeria is a member of the united nations, the Americans cannot do something that they will not benefit from. So in conclusion, the appointments of these Nigerians are still to the advantage of the Americans so there is no big deal about it
full member
Activity: 392
Merit: 236
Bitcoin in Niger State💯
Nah good news but wetin I wan ask nah say dem for receive appointment if say them no dey the abroad already?
Ms joy nah two time WNBA All star and commentator for ESPN while Mr Imasogie nah registered broker/dealer all based in the States. The US president don see their impact to him country and decide to give them bigger responsibility to keep them growing the country while for their homeland, such talent for dey well appreciated. Well, you no go blame am or them for even accepting because this nah further step up on their careers but then again, these people are already made. We'd congratulate such an effort if he bin come d naija fan gan fan and make him selections. Well, at all at all nai bad pass. So congratulations to them.

Brings us to talking about the revenue this country dey generate from the Nigerians in Diaspora and how that has equated close to nothing. As researchers talk am all over the space, the money wey our fellow Nigerians wey dey another country dey remit come back our country na over 21 billion dollars in one year. Make you try calculate am for our currency and the fear go catch you more. Now, these same people na serious work carry dem go and dem wey work tire for another man land to come remit this kind huge money for us. But make we talk truth o, wetin e dey amount to? Closed to nothing. Dem self no fit account for am. Na these same people na hin no dey fit vote o. And you same make dem no run collect appointment for Biden hand? Dem don try so tey the old man see their efforts come say make him carry them gum body. If no be this government wey dey try impress us about them efforts to fish out the BIG FISHES and make good use of them, how many potentials don leave abroad come back con turn wreck.

I like my country well, well o. But dem ogas at the top no dey try at all o. Dem senior men in the upper echelon na mugus (no be all sha).

But the buttom line is; as you dey take your national pledge to support Nigeria to your last blood, make dem too dey work with consciousness to deliver their duties na. Mans, we don see life, blue and black for this country o. No be childs.
sr. member
Activity: 1316
Merit: 379
#SWGT PRE-SALE IS LIVE
At least I don see one good news wey fly come we board this time haba my eyes don tire to dey hear this that and that this.. Normally na so e support this na to show say we people dey effort everywhere to make sure say their face show and their shoe shine even though say we 9ja no wan put smile for we face onto say greedy people seat for we throne no mean say we no go scale through all over the world so I believe say we dey represent still na 9ja remains the giant of Africa.
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
Make we speak the truth those people are more American than Nigerian, yes they may have dual citizenship where they are American and still Nigerian but many times they would always give allegiance, to the united states of America than to Nigeria, we had seen the ex president who was from Kenya and I believe Many Kenya citizens would have celebrated but there was no gains and correct me if I am wrong but I don't think there is any documented record of him in country before during his tenure as the president.
hero member
Activity: 784
Merit: 589
 Nah good news but wetin I wan ask nah say dem for receive appointment if say them no dey the abroad already?
Ms joy nah two time WNBA All star and commentator for ESPN while Mr Imasogie nah registered broker/dealer all based in the States. The US president don see their impact to him country and decide to give them bigger responsibility to keep them growing the country while for their homeland, such talent for dey well appreciated. Well, you no go blame am or them for even accepting because this nah further step up on their careers but then again, these people are already made. We'd congratulate such an effort if he bin come d naija fan gan fan and make him selections. Well, at all at all nai bad pass. So congratulations to them.
hero member
Activity: 812
Merit: 675
Nigeria has been know for long to house bright citizens and we dey always prove am anywhere we enter for dis world. The fact wey be say our people dey engage in oda illegal act and tarnish d image outside d country no mean say we no get significant number of good ones wey even surpass the oda ones dey do good things for us. Dis na sign wey we go emulate to continue to be a good ambassador wherever we are and find ourselves in dis world.
sr. member
Activity: 350
Merit: 335
This one na correct good news because e go help show say no be only bad things our people sabi do. We need plenty good people to show the world say we legit and can contribute positively for something wey go make people to dey proud of us.

I dey sure say this people deserve the appointments because America no dey use ojoro follow this kind matter. So therefore I go support make we follow them happy because na good thing for we country.
full member
Activity: 392
Merit: 236
Bitcoin in Niger State💯
This one na good news o. Make una help the Nigerians celebrate. At least, it shows our efforts out there and how the world continues to scout out for us regardless of the disparities and differences flaunt out there.


Source

American President Joe Biden has selected two Nigerians to join his Advisory Council on African Diaspora Engagement.

Biden’s 12-person council will now include two Nigerian-Americans; Osagie Imasogie and Chinenye Joy Ogwumike.

Reacting to the development, executive chairman/CEO, Nigerians in Diaspora Commission (NiDCOM), Hon. Abike Dabiri-Erewa, congratulated the duo on their nomination, according to a statement by the Commission’s Head of Media and Public Relations, Abdur-Rahman Balogun.

Dabiri-Erewa wey be Chairman for Nigerians in Diaspora Commission talk am today, that the nomination of the two great Nigerians into the advisory council was a welcome development, adding that their recognition and appointment into the 12-member advisory council is a motivation for other Nigerians and Africans in general.

31-year-old Chinenye Ogwumike is a Women’s National Basketball Association (WNBA) star and ESPN basketball analyst.

In 2014, she and her sister, WNBA star Nneka Ogwumike, launched a UNICEF fundraiser following the kidnapping of Chibok girls by Boko Haram.
She is one of the only full-time professional athletes to also currently hold a full-time regular national sports media broadcast position.

In August 2020, she became the first Black woman to host a national, daily sports talk radio show.

However, Osagie Imasogie is a serial entrepreneur and Chairman of the Investment Bank and SEC/FINRA registered Broker-Dealer, Quoin Capital, and Quoin Advisors.

In addition, Osagie is a co-founder of PIPV Capital, a private equity firm that is focused on the life sciences vertical and has invested over $1 billion into that industry.

Prior to co-founding PIPV Capital, he established GlaxoSmithKline Ventures and was its founding Vice President.

Source: The White House
Jump to: