Author

Topic: Lady cries out as ex-boyfriend reclaims container shop... (Read 76 times)

sr. member
Activity: 490
Merit: 325
My naija people things dey happen o. Wetting man eyes dey see for were women dey this days no be small o. Every day deferent news on how man train woman for school after graduating she go Mary another man of her choice.
Sometimes you go put Dem for were dem go learn work
 After everything them go choose another person..

This one now after him boyfriend spend money funished shop for am she come say she no do again. Now the man don go hire truck come carry the shop.
https://www.facebook.com/100063582880382/posts/pfbid032dNNRZDErAsZMNxjXwPTYUZeQxayxLsZDVtHChhN7AAnGyNG7paciJ9Xye3gGEhTl/?app=fbl

So wetting I dey ask now be say we go stop to dey help girls wey we never mary? Abi we go just continue.. so wetting ona think about this matter?

Sorry to say, but this kind of topic, na off topic. Bring in topic wey dy economical and other crypto related topic wey go help the community and not some random post on facebook, not saying your post is a waste but no be this kind discussion you suppose they bring for this community.

Bring topic like them
-politics
-Economy
-bitcoin
-Altcoins discussion
-crimes
-gambling
-education.
This will improve community and maybe that merit source wey we dy work hard to get, e go give them confidence to approve am. Sorry that I say your topic is off discussion. Lips sealed
sr. member
Activity: 504
Merit: 389
The great city of God 🔥

Jump to: