Author

Topic: Make we keep our pigin unique (Read 368 times)

sr. member
Activity: 1288
Merit: 231
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
April 21, 2024, 01:27:13 AM
#23
This na one wey I no fit help but sincerely agree to, everything wey op talk na nothing but the truth, me no fit lie say I no dey use comment post for this our local board before, but most of the time after making such posts or comment in English, I dey always con dey reason am say, wetin be the essence of say we get local board, meanwhile, na still the same English wey we dey use for global boards na im we still dey use for here, say e no make sense, this na why sometimes, I dey always try to force myself type and post in pigin regardless of the fact say, I dey always type faster when I dey use English.

Though I no know how una go see am, but my suggestion for be say, as soon as we don get Nigerian moderator for this our local board, make we enforce, or make am mandatory say, every post or comment for this board must be with pigin, any post wey any user post here with English, moderator go delete am, this go help us dey promote our own, same way wey other local boards dey promote their own.

I agree with wetin u talk so, and me I like as we get local board self, if I dey write for pidgin, I dey more likely to express myself than to write in English, na one no be say I no fit write for English o but I dey dey more free in pidgin, but I dey wonder why some people go just dey write for English wen be say here na local board, if they say make them comot local board or mk they put rule say no more pidgin for this local board, na still those people wey dey post with English na e go complain pass, infact for this world nothing person dey do wey everybody go like, e get some wey go oppose, e get some wey go agree too, humans are just unpredictable because if u dey, dey go complain, if u no do dem go still complain. So for me i go say mk dem either leave local board like this anyhow person won post or comment for here whether English or pidgin o, as far as person dey read dey understand wetin the person mean, we are good to go.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
December 19, 2023, 04:27:22 AM
#22
Other local boards they speak their own language which they understand very, and I think in their country English might be an official language which they also learn in school.  But the essence of the local board is for them to use their own language to explain thing very well for them to enjoy discussion in their board.  As for we the people of naija English is not our language,  it is a borrowed language that most of that went to school and graduated with good grade we still find it difficult to speak and write English very well.if we must speak English here I don't see any why we should have naija local board.

English is mostly spoken in countries colonized by Britain, but not all countries are speaking English. Some countries are not speaking English at all and they use their local language to communicate which is good that way.

Nigeria has many languages and non we accept on this forum. Pidgin is derived from English and not a local language. Pidgin is also not our language if your regard English not to be out language. Pidgin is derived from English.
full member
Activity: 560
Merit: 161
December 14, 2023, 02:22:12 PM
#21
Op you talk well, and I understand your reason of creating this thread. The thing dey pain you when someone use pidgin English and non local pidgin speakers dey understand. But one thing I will also talk be say, we Nigerian we no get our own ABC like Chinese people dem get their. Own way of writing. And for those wey dey do di translations dey use different words in many of their choice of words. Dis use of pidgin English in dis our local board, we don talk tire so we just let everyone to use anyone they can. Everyone dey bring different different ones. Some say make we no dey use abbreviations and Nigerian pidgin English e dey full with abbreviations so we no even no where we dey for now
To use abbreviations for pidgin English na the worst thing to do especially for forum like this where one go need to express himself so that others go understand.
I no really they bothered about whether to use pidgin or not because to me once a true Nigerian see the pidgin English words used, e go relate immediately and follow suit for the matter wey they for ground.

Pidgin no wetin go make sense make dem dey write am in full, the main pidgin wey we dey use for naija is abbreviated and na only a topical naija man na go fit understand am. E go make sense make we dey write our pidgin in a way wey e go be only us wey from naija na go fit understand it, after all if you go other local board they write in their own which nobody wey no from their side no go fit understand ahm  e dey sweet me wella when I dey express my self with naija pidgin.
sr. member
Activity: 504
Merit: 254
December 14, 2023, 06:24:29 AM
#20
If is about maintaining a traditional language as a culture, you are right but the truth is that Nigeria does not have a traditional language rather we technically adopt the use of the pidgin English intended to be a unifying general language which yet not everyone in the country could flow with it but doesn't mean those who can't flow with it doesn't have their own local traditional language.

I will doubt to who so ever to say that pidgin has a dictionary proper way of spelling. What the pidgin does is recognize is to just spell the World with which ever alphabets as long it can be understood by those who speaks the language (pidgin).
Remember this is a borrowed language collaborated with some local traditional languages English language and the slangs.
The best part of writing in the pidgin is to atleast make your alphabets pronounceable at when creating word (s).

The essence of this local board is not a compulsory of breaking down or mandates that we must communicate with the pidgin language here rather it was approved and created because
* It is a cordial respect to recognizing the citizens of Nigeria in the sense that they have been in much qualitatives and has contributed effortlessly to the reasons why this platforms existed

* An encouragement considering the volumes by which Nigerians has speculated the Bitcoin technological systems and the appreciatable number of Bitcoin users in the country Nigeria in a global comparison.

* Also as we could have enough privileges to argue, deliberate and discusses about the occurances specifically about our governments, individuals, societies and globally. So, it is assumed that we merited it and honoured that we are liable to communicate relaxingly and comfortably communicate with our pidgin English language (that is willingly to those who chooses to go with the pidgin language).

On the other hand, there is nothing to be made secretive in this board and not even in any other Local board as long it is translatable.
Bet me, a lot is us has visited other local board sticking to their traditional languages but yet we could be angle to read and understand what they are talking about through the use of translator technology.

I have come across a thread one of the merit source @CryptopreneurBrainboss made making it clear about that the pidgin language is being comprised in the local board in the sense that some members doesn't make clear and readable in their contexts so, it is likely not mandatory that the use of pidgin language must stand in use.
That is to say if you mak constructive words with the pidgin here, there is an alternative to flow with the general English everyone can relate with.
So what is most important here is that for we to make constructive and quality discussions that would render positive measures to the platform as a whole and not where we could just catch fun.
I sincerely don't mean to oppose.
full member
Activity: 952
Merit: 232
December 13, 2023, 06:21:28 PM
#19
Op you talk well, and I understand your reason of creating this thread. The thing dey pain you when someone use pidgin English and non local pidgin speakers dey understand. But one thing I will also talk be say, we Nigerian we no get our own ABC like Chinese people dem get their. Own way of writing. And for those wey dey do di translations dey use different words in many of their choice of words. Dis use of pidgin English in dis our local board, we don talk tire so we just let everyone to use anyone they can. Everyone dey bring different different ones. Some say make we no dey use abbreviations and Nigerian pidgin English e dey full with abbreviations so we no even no where we dey for now
To use abbreviations for pidgin English na the worst thing to do especially for forum like this where one go need to express himself so that others go understand.
I no really they bothered about whether to use pidgin or not because to me once a true Nigerian see the pidgin English words used, e go relate immediately and follow suit for the matter wey they for ground.
full member
Activity: 560
Merit: 161
December 13, 2023, 03:57:37 PM
#18
Let us be sincere with ourselves. Is there any use of the threads translated in Pidgin than to earn merit? I found those translated posts not useful because we all Nigerians on this forum understand English. We can read and post in English because we were taught in English in school right from basic schools to tertiary schools. There is nothing like Pidgin in school.

Informally, we Nigerians use English, Pidgin and local languages to communicate, and because of that we accept English and Pidgin on this local board. We did not accept local languages when we voted.

Loyce is a female name, but LoyceV is a man. That was the name that came to his mind when he wanted to open Bitcointalk account.
Other local boards they speak their own language which they understand very, and I think in their country English might be an official language which they also learn in school.  But the essence of the local board is for them to use their own language to explain thing very well for them to enjoy discussion in their board.  As for we the people of naija English is not our language,  it is a borrowed language that most of that went to school and graduated with good grade we still find it difficult to speak and write English very well.if we must speak English here I don't see any why we should have naija local board.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
December 13, 2023, 03:54:06 PM
#17
OP this level wey you dey talk so na old matter. Even before we get local board we been don talk the matter well well. Las las we come settle for English and pidgin as official language wey we go dey use for here. So this leg wey you dey bring say the pigin nor tight. Just carry am for mind say English sef na official language here too so people fit decide to make only post for English even for here.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
December 13, 2023, 03:33:23 PM
#16
Op you talk well, and I understand your reason of creating this thread. The thing dey pain you when someone use pidgin English and non local pidgin speakers dey understand. But one thing I will also talk be say, we Nigerian we no get our own ABC like Chinese people dem get their. Own way of writing. And for those wey dey do di translations dey use different words in many of their choice of words. Dis use of pidgin English in dis our local board, we don talk tire so we just let everyone to use anyone they can. Everyone dey bring different different ones. Some say make we no dey use abbreviations and Nigerian pidgin English e dey full with abbreviations so we no even no where we dey for now
full member
Activity: 462
Merit: 196
December 13, 2023, 11:04:09 AM
#15
I greet oo my pipo
Wen I first com dis forum I shock wen I  see say my contree 9ja get local board.asin eh e muzz me buh e sti increase my respect 4 naija.on a norms pigin suppose b we we language based on say almost  all state 4 9ja de use am.but nowadays pigin 4 dis our local board com get as e b. E com b like watin no b original again.most times wen pipo de make translation 4 we local board Dem no de take their time break am down to we pigin and dis matter no sharp as other pipo way sabi English go com fit read am well and no b so e suppose b bcos na pigin no b English. e nova too tay way I pm Loycev for one translation matter like dat but em ansa no gimme joy at all.i 4 post screenshot of E reply but based on say na pm ND I message am say I won post am buh e no agree.buh him reply na say E fit read most of the pigin so e no see much use of am. And no b so e suppose b. I no de point finger give any pesin but watin I de try talk b say if u wan use pigin type type am well.if na translation u de do no de rush settle down type am well remember say d way Dem go reason dis board na wit our post quality.
9ja board de grow on a steady so make we keep am dat way.If u get small issues no de fear to pm fellow local board members as Dem go hep u out wella.Sometimes sef pipo like Dem Fivestar4everMVP Makus Wiwo and even sokani don help me with some info way I need especially wen I b wan create dis post.
Tank u my pipo.
Keep 9ja board unique.
this pig in matter na better matter when we need yarn for ourselves on a serious note.

The issue with our local board be say as we no really get a unique local language when no de associated with English e de always de difficult before we go create post when an outsider when we smart no go fit decode wetin we de try talk.

If like say our general language na something like Hausa, Igbo or Yoruba,  e for no b problem because we for easily yarn am without a third party knowing what we are even saying.

Another thing I de see as a minor problem be say some of us for real life fit no de all that good for the pigin English and even when once in a while dem fit just use am write, as e be say the normal English don master them, dem go always see themselves going back to the use of pigin on a regular bases.

But in the midst of all this things, make we still de try to de post more often with pigin. E go show the uniqueness of the local board. I know say most of us including me don fall serious victim of using more of Goood English pass pigin but we go try improve sha.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
December 13, 2023, 10:35:34 AM
#14
Let us be sincere with ourselves. Is there any use of the threads translated in Pidgin than to earn merit? I found those translated posts not useful because we all Nigerians on this forum understand English.
To some extent, wetin you yan dey correct. But this translation matter no be today e start, even some reputable members here don run de matter hang boot. So no be bad thing if upcoming users do the same thing, de most important thing na do a perfect job. I no know about you or other persons but anytime I look through topic where the original author compile the various languages wey dem translate him topic, come see pidgin among the list, e dey give me joy say we dey build something beautiful here.

so if you ask me,  next time,  if it not mandatory to inform the original thread owners that you want to translate into pigin,  you no need to pm them,
Personally, I go say e show some kind of respect by contacting the author prior to the translation.

Also, to some authors e dey mandatory to get their consent before translating their topics. An author don complain to me before about a user wey translate him topic without him approval and for that reason, him no appreciate the translator effort.

Though I no know how una go see am, but my suggestion for be say, as soon as we don get Nigerian moderator for this our local board, make we enforce, or make am mandatory say, every post or comment for this board must be with pigin, any post wey any user post here with English, moderator go delete am, this go help us dey promote our own, same way wey other local boards dey promote their own.
About the preferred language for our LB, we just gat stick to wetin we agree, just as BB been don talk before, when the right time come we go put am to a vote.
sr. member
Activity: 462
Merit: 355
The great city of God 🔥
December 13, 2023, 03:01:02 AM
#13
I think say na only me notice this matter. I dey always check for other country local board dey see wetting them dey do, and I dey dey impressed because you no go see any English language there. Except say you use translator. But we 9ja we go dey struggle to dey speak gramer like say we dey do grammar competition. So make we dey try to dey embrace our 9ja pidgin English. since e be say we no get general language like china and India but the pidgin wey we dey speak we dey understand ourselves, so make we try.

The reason I see many people dey like speak pure English na because of:
1) make them no come dey conversant with pidgin sotay Dem go go another board, go write pidgin dey think say na 9ja board them dey.
2) for the sake of international people wey dey always visit the board, wey fit merit some quality post wey make sense. Because I no think pidgin get translator and if those people come and them no understand wetting you dey talk or Dem no fit translate am Dem go pass. If ona check out most foreigners wey give people merits for we local board, na base on say Dem speak English and them see reason to wetting Dem talk, naim make them merit them.
sr. member
Activity: 224
Merit: 195
December 13, 2023, 01:26:11 AM
#12
Basically eh, this our local board na of two language the English and pidgin anyone wey u choose to use e no concern anybody as e go dey very possible to read and understand base on say all of us here go school even if some no forward their education and to understand the pidgin we get am inbuilt as Nigerians.
When I come the local board sef I just feel say here go be mostly of pidgin cos na wetin the forum know us about, if not then no need to give us this our local board cos all our question and post fit go for other boards. Second reason why dey fit also give us this local board na base on say we fit also talk things here or share informations about waiting dey happen inside our country.
So make we no too reason am, just anyone u choose to use post no go matter but I go like make we use more of pidgin here than English
sr. member
Activity: 574
Merit: 252
December 12, 2023, 05:46:06 PM
#11
This na one wey I no fit help but sincerely agree to, everything wey op talk na nothing but the truth, me no fit lie say I no dey use comment post for this our local board before, but most of the time after making such posts or comment in English, I dey always con dey reason am say, wetin be the essence of say we get local board, meanwhile, na still the same English wey we dey use for global boards na im we still dey use for here, say e no make sense, this na why sometimes, I dey always try to force myself type and post in pigin regardless of the fact say, I dey always type faster when I dey use English.

Though I no know how una go see am, but my suggestion for be say, as soon as we don get Nigerian moderator for this our local board, make we enforce, or make am mandatory say, every post or comment for this board must be with pigin, any post wey any user post here with English, moderator go delete am, this go help us dey promote our own, same way wey other local boards dey promote their own.
This one sweet me. Nah just the truth make we dey try dey use pidgin for here I know Shey normally to they type with English don master must of us for here but reason dey y dem call am local board, so Abeg make we try adjust small I know shey e nor dey easy even for me self b4 I even complete this reply  make I make so,  you know how many corrections I do. Nor b Shey because most of us good for English Shey we go call leave the fact  Shey nah Naija local board we dey so Abeg we still try dey use our pidgin well for here. Even though Una one speak English make pidgin still join.
legendary
Activity: 2422
Merit: 1083
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
December 12, 2023, 04:31:28 PM
#10
This na one wey I no fit help but sincerely agree to, everything wey op talk na nothing but the truth, me no fit lie say I no dey use comment post for this our local board before, but most of the time after making such posts or comment in English, I dey always con dey reason am say, wetin be the essence of say we get local board, meanwhile, na still the same English wey we dey use for global boards na im we still dey use for here, say e no make sense, this na why sometimes, I dey always try to force myself type and post in pigin regardless of the fact say, I dey always type faster when I dey use English.

Though I no know how una go see am, but my suggestion for be say, as soon as we don get Nigerian moderator for this our local board, make we enforce, or make am mandatory say, every post or comment for this board must be with pigin, any post wey any user post here with English, moderator go delete am, this go help us dey promote our own, same way wey other local boards dey promote their own.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
December 12, 2023, 04:26:56 PM
#9

9ja board de grow on a steady so make we keep am dat way.If u get small issues no de fear to pm fellow local board members as Dem go hep u out wella.Sometimes sef pipo like Dem Fivestar4everMVP Makus Wiwo and even sokani don help me with some info way I need especially wen I b wan create
Na as I see notification for this thread mentioning me I come go back to that pm I received from you some time back,  come see say na the same member be this,  any ways,  the issues of either to write in Pidgin or English have been settled long ago even before we get our local board,  so I dey try to avoid any discussion were go carry us go back and forth,  but then on the issue of either person pigin bam or not,  e come be say we no fits talk because pigin no too get uniformity,  because like person were grow for street,  him pigin go dey different from that of market women,  so if you ask me,  next time,  if it not mandatory to inform the original thread owners that you want to translate into pigin,  you no need to pm them,  but all that you need to do is to put in the effort to create something out of the ordinary and give us something new and unique to read,  that we're,  the quality of the content will stand you out from others.

I no blame Loycev for discouraging you from translating his thread,  his decision may have been born out of many past experiences with many of other Naija local bord members who had translated his threads before,  who have followed almost similar pattern of writing which make their work look like copy of each other works,  and that is what many Nigerians are doing,  once they see one person do a new pattern and it got attentions,  everyone will jump on that pattern just to grab whatever reward that os available,  but if you put in extra efforts you will always stand out.

So based on the thread,  if there is no law that mandates you to seek the original thread owner of your intention to translate the thread, you can go ahead with your translation and let see what you have to offer based on your claim of bringing in a pour pidgin version here,  and I can see that from the way you write in this thread.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
December 12, 2023, 04:06:35 PM
#8
I greet oo my pipo
Wen I first com dis forum I shock wen I  see say my contree 9ja get local board.asin eh e muzz me buh e sti increase my respect 4 naija.on a norms pigin suppose b we we language based on say almost  all state 4 9ja de use am.but nowadays pigin 4 dis our local board com get as e b. E com b like watin no b original again.most times wen pipo de make translation 4 we local board Dem no de take their time break am down to we pigin and dis matter no sharp as other pipo way sabi English go com fit read am well and no b so e suppose b bcos na pigin no b English. e nova too tay way I pm Loycev for one translation matter like dat but em ansa no gimme joy at all.i 4 post screenshot of E reply but based on say na pm ND I message am say I won post am buh e no agree.buh him reply na say E fit read most of the pigin so e no see much use of am. And no b so e suppose b. I no de point finger give any pesin but watin I de try talk b say if u wan use pigin type type am well.if na translation u de do no de rush settle down type am well remember say d way Dem go reason dis board na wit our post quality.
9ja board de grow on a steady so make we keep am dat way.If u get small issues no de fear to pm fellow local board members as Dem go hep u out wella.Sometimes sef pipo like Dem Fivestar4everMVP Makus Wiwo and even sokani don help me with some info way I need especially wen I b wan create dis post.
Tank u my pipo.
Keep 9ja board unique.

I no go lie you, wattin you Yan about our pidgin language na tru, because even me sef dey guilty of am, I believe say my pidgin dey very easy for externals Dem to read and I don still try to make am look very hard but, na wattin dey come out for my mouth naim still dey come out from my hands, so that dey very difficult for me to change, and if I say make I start to dey use dip pidgin slangs I no sure say even 10% of naija go understand me clearly, based on where I stay for warri , our pidgin too get many words to just express one thing, so e fit dey hard for others to understand. Anyway sha, I go still try my best but e for good make other too take this correction.
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
December 12, 2023, 03:13:57 PM
#7
Also remember that not everyone here is  a good grammatical speaker thus making pigin easier for them.
It doesn't really matter, your English doesn't have to be impeccable, even when you are communicating in the English sections of the forum, the thing is, whatever you say should be understandable, and it is quite easy to do that; you don't have to worry about the syntax, just covey your message in a way that everyone would understand.

Having said that, i don't have a problem communicating in the two accepted languages in this local board (English and Pidgin), right now i am using English, another time it is pidgin, it basically depends on my mood and what i want to say. I think we've had enough discussions on the language of use in this our local board, let's move on.
hero member
Activity: 938
Merit: 605
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
December 12, 2023, 02:28:43 PM
#6
Omoor the reason for the local board nah to make it be say certain things we get to discuss make the oyinbo man no understand and no com the know wetin we the tok as a local communiti. Our pidgin no be to use am please any oyinbo man at all, if anybody chose to use am pls oyinbo man that one nah him own choice. When  I dey enter anoda LB them like Germany, Russia and more others them no the write their local language in a way way go pls people wey no from there. In as much as their local board people understand their post and the message the post the bring.

So abeg make we leave all this tok, on a normal we know say na merit mattas, else nothing com board. Must we do evrytin to pls oyinbo man? Nah which ones oyinbo man don do to pls we? If I decide to type simple English for this local board na my choice but say nah to type pidgin make oyinbo man so him fit undastand that one nah lie and inno make sense na inferiority complex level we don the go be that.

I just say make I tok my mind, evrywher guuud Grin
sr. member
Activity: 476
Merit: 299
Learning never stops!
December 12, 2023, 01:55:41 PM
#5
You are quite right Charles-Tim but don't forget that without this pigin of a language 9ja board won't be of much use.so since pigin is one of the sole reasons 9ja board is 9ja board isn't it worth typing properly for when posting ? Also remember that not everyone here is  a good grammatical speaker thus making pigin easier for them.
I can point out topics that this board is of use to us Nigerians if need be. There are some discussions that are pertaining to Nigeria and just Nigeria. There are some discussions on the English board that we can make more visible on the local board. There are some bitcoin and crypto discussions that is about Nigeria.

India board existed in English and no problem among them. India

This is quite  true , most of us  ( 90%) among others understands English even if its not fluent we aren't speaking it though , although it  might not be accurate while expressing them in words just as the owners.  However, I found  the use if pidgin much more useful in the aspect of sensitive  stuff in which we don't want majority to quickly understood our statement,  it could be very useful though as most of our pidgin could be translated sometimes with  patience and careful reading of pidgin contents.  

Nigeria is a different ethnic country itself, so if we are to speak our native languages  o guess we will have to divide  the board into group and sub groups  as the major language still have sub languages  Grin.  Nevertheless, I guess the pidgin is almost understood by individuals and its more of a scattered English  Smiley so we could twist some Content we feel like we don't want someone who is just glancering through our posts to understand  quickly , I guess I'm a fan of chipping in pidgin at some areas of my content but English  is more satisfactory  Smiley
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
December 12, 2023, 12:31:24 PM
#4
You are quite right Charles-Tim but don't forget that without this pigin of a language 9ja board won't be of much use.so since pigin is one of the sole reasons 9ja board is 9ja board isn't it worth typing properly for when posting ? Also remember that not everyone here is  a good grammatical speaker thus making pigin easier for them.
I can point out topics that this board is of use to us Nigerians if need be. There are some discussions that are pertaining to Nigeria and just Nigeria. There are some discussions on the English board that we can make more visible on the local board. There are some bitcoin and crypto discussions that is about Nigeria.

India board existed in English and no problem among them. India
sr. member
Activity: 448
Merit: 560
Crypto Casino and Sportsbook
December 12, 2023, 12:14:28 PM
#3
Let us be sincere with ourselves. Is there any use of the threads translated in Pidgin than to earn merit? I found those translated posts not useful because we all Nigerians on this forum understand English. We can read and post in English because we were taught in English in school right from basic schools to tertiary schools. There is nothing like Pidgin in school.

Informally, we Nigerians use English, Pidgin and local languages to communicate, and because of that we accept English and Pidgin on this local board. We did not accept local languages when we voted.

Loyce is a female name, but LoyceV is a man. That was the name that came to his mind when he wanted to open Bitcointalk account.
You are quite right Charles-Tim but don't forget that without this pigin of a language 9ja board won't be of much use.so since pigin is one of the sole reasons 9ja board is 9ja board isn't it worth typing properly for when posting ? Also remember that not everyone here is  a good grammatical speaker thus making pigin easier for them.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
December 12, 2023, 11:55:20 AM
#2
Let us be sincere with ourselves. Is there any use of the threads translated in Pidgin than to earn merit? I found those translated posts not useful because we all Nigerians on this forum understand English. We can read and post in English because we were taught in English in school right from basic schools to tertiary schools. There is nothing like Pidgin in school.

Informally, we Nigerians use English, Pidgin and local languages to communicate, and because of that we accept English and Pidgin on this local board. We did not accept local languages when we voted.

Loyce is a female name, but LoyceV is a man. That was the name that came to his mind when he wanted to open Bitcointalk account.
sr. member
Activity: 448
Merit: 560
Crypto Casino and Sportsbook
December 12, 2023, 11:36:37 AM
#1

Jump to: