Author

Topic: make we keep the energy up (Read 188 times)

hero member
Activity: 658
Merit: 545
September 14, 2023, 04:40:47 PM
#20
I no even see dis thread wey u create before, I notice say most of d people wey apply for post review by hugeblack na naija local board full am wey no really make sense, if we get our own merit source, we no go plenty wey go apply for there, but as we no get merit source, and posts plenty for here wey really deserve merit, but most of us wey dey here no get enough smerit, and merit source wey suppose dey help us, na just one dey wey no make sense to me. Now wey plenty of our members don apply for merit source, if all of them get now merits go dey follow well for dis our local board.
Me sef i suprise as i notice say most applicants for there na from this our naija board and e de show say we need merit sources for here bad bad. Our senior ranks de try with us well but the lack of smerit na him de affect them so because you go see plenty quality post wey no de get the deserved merits. Compared to other Local boards you go see say we de back back in terms of this merit because e get one day wey i step leg enter one Local board like dat and i bin suprise d way Merit been de waka for that local board me con de wonder say if we gt merit source too we for de enjoy too and e no go de hard people to de rank up like dat.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
September 13, 2023, 06:19:56 PM
#19
Thank you but still I go still remains whom I be, e be like say most of una no know say I be woman but not offense because I know here na forum wey full with the majority of men so like this I know say una go think say me too na una follow man.
Keep that asides, those guys wey apply for merits no go fit put any fire, but thank God say hugeblack done already accept to dey give us at least 150-200 merits per months meaning say, him efforts go really push us higher even though oga kpakpa no reason our matta e go support us go further small pass as we been no dey.
Wow, I don't really know that you are a woman until date, yes nah true, the rate of men for this forum e dey uncountable but that one no surprise me sha, anyway thank God say @hugeblack way come to our rescue at least the merits go go a long way for us here and as we dey wait for our overall bossman we go for dey manage the one here.
Well, thank you for your efforts way you out to make sure say the whole forum hear the ordor of our local board, you try Wella.
No issues we all na one family for here so I understand say no be everybody sabi me though few people know say but like this I really like this energy wey we local board get since this new update from our friend. The vibe here don increase and people don also start to dey increase in making quality post na so e supposed be normally if theymos approved those of our brothers wey apply for merits sources but as e be say him never put eyes for us how we go do na, make we just chilax first dey wait while our friend help us dey go perminent side.
No be small oo my brother this our local board don dey very active although the activeness been dey since but it's like the rate of quality post them don increase well well. As for our local board getting more merit source na matter of time like you already assume because na only theymos know how and when him day dey satisfied to answer to people request but e sure me die say if the activeness continues like we go our merit sources dem in no time .
hero member
Activity: 882
Merit: 800
September 13, 2023, 03:12:09 PM
#18
Thank you but still I go still remains whom I be, e be like say most of una no know say I be woman but not offense because I know here na forum wey full with the majority of men so like this I know say una go think say me too na una follow man.
Keep that asides, those guys wey apply for merits no go fit put any fire, but thank God say hugeblack done already accept to dey give us at least 150-200 merits per months meaning say, him efforts go really push us higher even though oga kpakpa no reason our matta e go support us go further small pass as we been no dey.
Wow, I don't really know that you are a woman until date, yes nah true, the rate of men for this forum e dey uncountable but that one no surprise me sha, anyway thank God say @hugeblack way come to our rescue at least the merits go go a long way for us here and as we dey wait for our overall bossman we go for dey manage the one here.
Well, thank you for your efforts way you out to make sure say the whole forum hear the ordor of our local board, you try Wella.
No issues we all na one family for here so I understand say no be everybody sabi me though few people know say but like this I really like this energy wey we local board get since this new update from our friend. The vibe here don increase and people don also start to dey increase in making quality post na so e supposed be normally if theymos approved those of our brothers wey apply for merits sources but as e be say him never put eyes for us how we go do na, make we just chilax first dey wait while our friend help us dey go perminent side.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
September 13, 2023, 03:00:58 PM
#17
Thank you but still I go still remains whom I be, e be like say most of una no know say I be woman but not offense because I know here na forum wey full with the majority of men so like this I know say una go think say me too na una follow man.
Keep that asides, those guys wey apply for merits no go fit put any fire, but thank God say hugeblack done already accept to dey give us at least 150-200 merits per months meaning say, him efforts go really push us higher even though oga kpakpa no reason our matta e go support us go further small pass as we been no dey.
Wow, I don't really know that you are a woman until date, yes nah true, the rate of men for this forum e dey uncountable but that one no surprise me sha, anyway thank God say @hugeblack way come to our rescue at least the merits go go a long way for us here and as we dey wait for our overall bossman we go for dey manage the one here.
Well, thank you for your efforts way you out to make sure say the whole forum hear the ordor of our local board, you try Wella.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
September 12, 2023, 05:14:41 PM
#16
Although me don go post there sha but I no know say this thread don dey exist already, normally na good thing you don to dey bring am to our door steps at least this post don bring better for we board as I believe na this topic wey you create wey go bring this our rewards from one of source wey accept to dey reason we board small since theymos no even get plans to listen to any bodi wey dey yan about how him go approved more sources for we board and oda boards as well. Anyhow you don try keep it up if not for anything at least we go remember say na through your post person decides to dey blessed us weekly with some little M wey him get as well.
hero member
Activity: 882
Merit: 800
September 12, 2023, 06:35:32 AM
#15
So I go like make we visit the thread go talk our mind and make we dey always try to make am active so that e go attract eyes than ever, and like this e don dey already gain attention so i go like us to look am then put effort so that we cry go answer sooner or quickly as possible.

Note: make all post be in line with wetin that thread dey talk make e no be like say we spam the thread.
Click here to see the topic
Bro as the matter be so, me I done already go talk my own, and I go like make we 9ja bitcointalkers go talk our own too, make we lite up the fire so that abino them go know say our pains done too much, and make people way never talk go talk because nah for there them go know wader we dey serious or not.
Make we no forget say nah so Nelson Mandela take fight till we all gain our rights and no longer be slaves to abinos as of that time, so make we try talk well for that thread so that them go consider us too because we done suffer too much based on this merit source issue.
Like waytin the OP talk nah true, the people way apply for the merit source them no go fit put too much pressures so that them no go think am the other way round.
So make we try Ginger that thread,,,, ABEG.

Thank you but still I go still remains whom I be, e be like say most of una no know say I be woman but not offense because I know here na forum wey full with the majority of men so like this I know say una go think say me too na una follow man.

Keep that asides, those guys wey apply for merits no go fit put any fire, but thank God say hugeblack done already accept to dey give us at least 150-200 merits per months meaning say, him efforts go really push us higher even though oga kpakpa no reason our matta e go support us go further small pass as we been no dey.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
September 12, 2023, 05:32:57 AM
#14
So I go like make we visit the thread go talk our mind and make we dey always try to make am active so that e go attract eyes than ever, and like this e don dey already gain attention so i go like us to look am then put effort so that we cry go answer sooner or quickly as possible.

Note: make all post be in line with wetin that thread dey talk make e no be like say we spam the thread.
Click here to see the topic
Bro as the matter be so, me I done already go talk my own, and I go like make we 9ja bitcointalkers go talk our own too, make we lite up the fire so that abino them go know say our pains done too much, and make people way never talk go talk because nah for there them go know wader we dey serious or not.
Make we no forget say nah so Nelson Mandela take fight till we all gain our rights and no longer be slaves to abinos as of that time, so make we try talk well for that thread so that them go consider us too because we done suffer too much based on this merit source issue.
Like waytin the OP talk nah true, the people way apply for the merit source them no go fit put too much pressures so that them no go think am the other way round.
So make we try Ginger that thread,,,, ABEG.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
September 12, 2023, 04:30:54 AM
#13
I commend your effort for dat your thread for meta, everything wey you talk for there na true, because with di activities wey our naija board de generate, we suppose get more dan one merit source. And I really feel di passion wey you take talk about external merit source in di name of Hugeblack, to come de help us for merit matter, wey we suppose get our own local members to de run am for us.

Na di efforts wey our members de put for additional merit source na im ginger Hugeblack, to support us with merit distribution. I de very happy and grateful for dis development because di thing don favor me well well since em start am. More merit source for di board go help increase our activities and di quality of our posts. 

You do well as you share the link of dat your thread for meta, i go follow do di needful and add my own contribution for di matter.
hero member
Activity: 882
Merit: 800
September 07, 2023, 04:51:09 PM
#12
So I go like make we visit the thread go talk our mind and make we dey always try to make am active so that e go attract eyes than ever, and like this e don dey already gain attention so i go like us to look am then put effort so that we cry go answer sooner or quickly as possible.
I no even see dis thread wey u create before, I notice say most of d people wey apply for post review by hugeblack na naija local board full am wey no really make sense, if we get our own merit source, we no go plenty wey go apply for there, but as we no get merit source, and posts plenty for here wey really deserve merit, but most of us wey dey here no get enough smerit, and merit source wey suppose dey help us, na just one dey wey no make sense to me. Now wey plenty of our members don apply for merit source, if all of them get now merits go dey follow well for dis our local board.

As you don create another thread and e go make sense make we go support d thread wey u create for there, because if we get more merit source na for our betterment e be for. Higher rank members wey dey here don try for us, we wey dey below make we go support them also, all na better thing dem dey find for all of us.

Thank you because this struggle no be for only me oo, I know say things go better one dey and our oga for the forum never still wake up from sleep and like this we need to keep knocking until him open door make we enter because as we enter jollification go dey for us and e go also help us wella. I hope if this our struggle later come up make them remember how we take put pressure bless us oo, because our people say any hand wey touch for ground sand dey always follow am come go up. Abeg I go like make we reduce discussion here than put am for that side, although una dey free to talk here Sha.
sr. member
Activity: 952
Merit: 391
Underestimate- nothing
September 07, 2023, 04:38:49 PM
#11
So I go like make we visit the thread go talk our mind and make we dey always try to make am active so that e go attract eyes than ever, and like this e don dey already gain attention so i go like us to look am then put effort so that we cry go answer sooner or quickly as possible.
I no even see dis thread wey u create before, I notice say most of d people wey apply for post review by hugeblack na naija local board full am wey no really make sense, if we get our own merit source, we no go plenty wey go apply for there, but as we no get merit source, and posts plenty for here wey really deserve merit, but most of us wey dey here no get enough smerit, and merit source wey suppose dey help us, na just one dey wey no make sense to me. Now wey plenty of our members don apply for merit source, if all of them get now merits go dey follow well for dis our local board.

As you don create another thread and e go make sense make we go support d thread wey u create for there, because if we get more merit source na for our betterment e be for. Higher rank members wey dey here don try for us, we wey dey below make we go support them also, all na better thing dem dey find for all of us.
sr. member
Activity: 588
Merit: 289
September 07, 2023, 04:34:05 PM
#10
Note: make all post be in line with wetin that thread dey talk make e no be like say we spam the thread.
Click here to see the topic
This you thread they very important for us as a reminder for Theymos and other forum members to know say we de active and we need the merit sources our senior colleges applied for.

If you check the forum generally, Naija guys they contribute very well to growth and development of the forum because we are dominating some certain percentage of active users in the forum, with all these, and the statistics you provided we have a good reason to get local board.

We go drop our support in the thread and hope it is useful.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
September 07, 2023, 03:48:38 PM
#9
If I can get you right, those boards can’t have moderators on the local boards again since they have people from their local board that are already moderators on the English board. If that’s what you meant, in the case of our local board, we have no user from here that is already a moderator at the English board. With that, shouldn’t we be considered too?
I mean the local boards that have moderators, that the moderators are mostly moderating English boards too. They are English board moderators that have a local board and they become the local board moderator. But I am not completely correct, there are some moderators on local boards that are not on English board. I will correct that.

Checking from here, our local board have more active participants than them showing on this statistics. I feel that could be a reason they haven’t gotten any and we might get ahead of them if it’ll be considered on whom to give. Merit source should be the paramount as we speak now, hopefully all applications from this local board will be accepted.
Accepted. Although, I do not see it to be that necessary.
hero member
Activity: 994
Merit: 701
September 07, 2023, 03:29:59 PM
#8
If you go through the local boards, the ones that have moderators have the moderators that are moderating posts already on the English board. Aside that, the board will have no moderator. That reduces the chance that we can have a moderator on this board.

If I can get you right, those boards can’t have moderators on the local boards again since they have people from their local board that are already moderators on the English board. If that’s what you meant, in the case of our local board, we have no user from here that is already a moderator at the English board. With that, shouldn’t we be considered too?

Quote
If you go through the local boards again, you will notice that there have been existing local boards that has no moderator. Hrvatski (Croatian), Eλληνικά (Greek), עברית (Hebrew), India, 日本語 (Japanese), Nederlands (Dutch), 한국어 (Korean) and Skandinavisk do not have any moderator. This also reduce our chance of having a moderator.

Checking from here, our local board have more active participants than them showing on this statistics. I feel that could be a reason they haven’t gotten any and we might get ahead of them if it’ll be considered on whom to give. Merit source should be the paramount as we speak now, hopefully all applications from this local board will be accepted.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
September 07, 2023, 03:05:48 PM
#7
I d commend you for your effort of putting up our matter for Meta, concerning merit source. Em d thoughtful of you, cos as the matter d so, we don grow to have other merits source for our local board. No be only our boss ''CryptopreneurBrainboss" go be only our merit source. We need an additional two if it is possible three(although the other member no d kukuma post for here again) no shaking sha. At least them go help out in meriting post wey be quality since there is much engagement for our local board and we d also represent wella for the main board via crypto knowledge and general knowledge of things that are been discussed in the forum
hero member
Activity: 966
Merit: 620
September 07, 2023, 01:42:52 PM
#6
 I really appreciate the way you put yourself out there for that post you create, Op. E show say the labors of our senior men them no go fit go unnoticed and I hope say Theymos go listen and approve of the request to give more merit sources to the local board. Indeed nah true talk you yarn about us gingering to making the process speedy but then again, if you don know who Theymos be, you go understand say him nah person wey dey like take him time do something..abi you no see how e delay for oga Igebotz own and even when @Sceptical Chymist (formerly The pharmacist) apply for name change, e take time?
 Nothing good comes easy and like you advise, we go keep the energy up and continue to ginger till our request is granted. If be say e happen, no be only the merit source go benefit, we too go benefit. I believe say the ones wey be merits sources  dey see plenty quality posts to merit but as e no dey to bless, their hands are tied. Not only do we need more sources, we also wish say the ones wey dey go dey receive steady allocation.
full member
Activity: 1358
Merit: 207
Catalog Websites
September 07, 2023, 12:07:12 PM
#5
You have done a great job to draw our attention to this message OP, I will not lie to you , our senior men in this Naija local board are doing well because they are active all the time to correct some errors to ensure the users improve in quality Post to bring glory to the Nigeria local board users. I think this alarm you raise so will make this message to reach theymos and he will grant those two users that applied for Nigeria local board merits source and it will make others that are feeling not to be active based on one issues or another to come back to join the users to move the local board forward. No place like home, and I have learned a lot of good things from this Nigeria Nigeria local board that is making me to always stand for the progress of this local board forum, and I also challenge other users to join hands with our senior men to ensure there is a constant progress in this forum.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
September 07, 2023, 11:47:31 AM
#4
Yes we go support dat thread because really we need moderators and Merit Sources in this hour local board, so that things go dey flow wella. And I am also using dis time to encourage everyone to support Charles-Tim and Igebotz applications to.one house.
To just show support just for merit source would be more appreciated.

For moderator, I do not think we need moderator on this board, the posts that I am reported are often responded to by moderators, likely global moderator. If we should have a moderator and if we should vote, I am voting for Igebotz which has shown himself not to be biased about the language that we should use. But having a moderator is not likely possible. Why:

If you go through the local boards again, you will notice that there have been existing local boards that has no moderator. Hrvatski (Croatian), Eλληνικά (Greek), עברית (Hebrew), India, 日本語 (Japanese), Nederlands (Dutch), 한국어 (Korean) and Skandinavisk do not have any moderator. This also reduce our chance of having a moderator.

Do not mind my off-topic post, but I think it is worth it. This thread is solely about merit source, I hope that one day, we would be given merit sources.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
September 07, 2023, 11:27:01 AM
#3
I never see the topic before and thank you for bringing this to our noticed we go do in the normal way. Op you know say many of us e no dey go to the Meta Board because there na just like say we dey go there to report ourselves. So we dey doge dat board. Well as you don bring to our notice we go see di thread and tok weti go dey our minds.

Yes we go support dat thread because really we need moderators and Merit Sources in this hour local board, so that things go dey flow wella. And I am also using dis time to encourage everyone to support Charles-Tim and Igebotz applications to.one house.
sr. member
Activity: 532
Merit: 250
September 07, 2023, 10:15:30 AM
#2
Dis your topic make sense and e be like say na him make dem create dat thread wey dem dey help local board members wey don dey contribute to d local board pass. Me personally, I go like make we get wetin oda local board members dey get for here too, so dat e go make our local community here stronger and better togeda. Oda boards even get moderators and other sub-boards which our own board neva get too.

But me I feel say, na dat merit source dey more important dan anything now for our local board, oda tins fit follow later afta we don get dis merit source for our local board. Our board dey very active for among d local boards for d forum, but we get too many unmerited good posts because of lack of merit source here. I pray say Theymos go consider our applicants for merit source wen him wan select new people.
hero member
Activity: 882
Merit: 800
September 07, 2023, 07:51:21 AM
#1
E get topic wey I create for Meta wey we supposed turned out to ginger for that topic based on say the energy wey we dey put no be for only those people but na for our general usefulness.
Na this kind of vibe them wey supposed to dey show face dey ginger make them hear our cry, imagine say na another person accept to dey give us merits every month and this na based on our response in that topic him con consider am to dey give us but of all e supposed be say we turned out in full shake the place small make them know say at least we na community and no be individual and even me self wey dey always raise this issue no be say na me them do give the merit source but, na still our brothers them here and if them too put pressure e go be like say them get interior motives and they only person or people wey fit make am hot na me and you nobody else, so that as them accept them all you go benefits I go benefits as well.

Jump to: