Author

Topic: Multichoice new price rate (Read 157 times)

hero member
Activity: 1064
Merit: 501
April 30, 2024, 02:16:49 AM
#14
The recent development reaching out be sae, Tribunal don go stop Multichoice plans of increasing price of DStv and GOtv wey go start on May 1st. However, the old remains valid while the new price increase plans no go work again since the Tribunal don pass of judgement against the planed increase.

Link to info: https://punchng.com/tribunal-restrains-multichoice-from-hiking-dstv-gotv-subscription-rates/?fbclid=IwZXh0bgNhZW0CMTEAAR3OFcHDZGKiVNUYPZ9TEdYnuv4swQWkCvECGxfl0kwqsiqoyK6qcRGhSCg_aem_Ab3CUrP36cCZKOHnAgGy9NJcXMpmh-wUazIWNmPY6sj1j1427V73YBisFFSvf6s7fInIs3YwRYeoNHKDgT6G1S4S
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
April 28, 2024, 05:01:32 PM
#13
I believe sae, most of us here never hear or done about the hike wey Multichoice wan do concerning the increase rate package of DSTV and GOtv wey go start on May 1st 2024.
Baba I see d news ooo, I don even commot hand for DSTV matter, me wey I Dey do 10,500 naira sub before, dem increase am go 12,500 I no complain I still Dey lock up Dey do am, now na 15,700 like say person no get better thing to do with money, funniest part be say dem no Dey show better things self even if you do d sub, dem go just dey repeat movies wey dem do show before, and na old movies dem Dey show self, again light no Dey even Dey to watch the DSTV. Seriously the government should do something about it the subscriptions are too high, e no really make sense now.
You see all this increase wey Multichoice d do, na because them never get strong competitor for Nigeria and ontop that our government d give them upper hand base on wetin they agree with them to be paying.

I know of how many times wey this matter don come up for Senate House concerning how the DStv d operates for Nigeria towards their services of no light, peso subscription go still d read, at the end of the month peso no go enjoy the subscription wey em do for their hand.

Now, they don come with increase subscription, I think the current Senate House has to revisit the Multichoice case ones again of why they are increasing their subscription when Nigeria's no d get a steady power supply. Whether this time, will be good if na to do am like pay as you watch kind of subscription cos em no make sense for peso to pay big amount for subscription em no go enjoy em monthly subscription. That one na big cheating
hero member
Activity: 896
Merit: 586
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
April 28, 2024, 02:58:31 PM
#12
I believe sae, most of us here never hear or done about the hike wey Multichoice wan do concerning the increase rate package of DSTV and GOtv wey go start on May 1st 2024.
Baba I see d news ooo, I don even commot hand for DSTV matter, me wey I Dey do 10,500 naira sub before, dem increase am go 12,500 I no complain I still Dey lock up Dey do am, now na 15,700 like say person no get better thing to do with money, funniest part be say dem no Dey show better things self even if you do d sub, dem go just dey repeat movies wey dem do show before, and na old movies dem Dey show self, again light no Dey even Dey to watch the DSTV. Seriously the government should do something about it the subscriptions are too high, e no really make sense now.
As price of things dey skyrocket, he better say make we too trim down our expenses to meet up with the current situation. I no think say I go dey happy to pay these multi choice new rate because enough expenses full ground remain. Na only ball I dey watch sef and e be like say I go start to dey go watch Ball for somewhere else.

If this new package make sense, na e be say them go shame multichoice people wey think say we no go fit do without them. I know just know why instead of this new administration to look for high to reduce inflation na how to go manipulate dollar price to Naira be their problem. How long them go fit dey waste our money to bring down dollar price wey no dey show any significant change for price of other commodities.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
April 28, 2024, 02:31:04 PM
#11
Nothing de surprise me again for dis country, especially as e concern constant price increase of goods and services, so dis multichoice matter na part of normal thing for di country. But where dem matter de pain me pass be say we no get constant electric power supply for di country, infact you go de for days make you never take your eyes see NEPA light, and how many people de switch on dem generator regularly because of high fuel price, still your DStv or gotv subscription go de run, e no de fare at all.

I no know weda stertimes, still de operate for dis country again, e don tey wey I here about dem, if dem subscription de lesser and dem de show beta channels, den people go switch to dem services. This na opportunity wey oda TV subscription companies go take di advantage show interesting channels and change small money so people go patronize dem.

If e de possible for dis TV subscription companies to de charge per minute or hours wey dem customers switch TV on, dat one for beta pass.
sr. member
Activity: 854
Merit: 451
April 28, 2024, 01:09:36 PM
#10
I believe sae, most of us here never hear or done about the hike wey Multichoice wan do concerning the increase rate package of DSTV and GOtv wey go start on May 1st 2024.
Baba I see d news ooo, I don even commot hand for DSTV matter, me wey I Dey do 10,500 naira sub before, dem increase am go 12,500 I no complain I still Dey lock up Dey do am, now na 15,700 like say person no get better thing to do with money, funniest part be say dem no Dey show better things self even if you do d sub, dem go just dey repeat movies wey dem do show before, and na old movies dem Dey show self, again light no Dey even Dey to watch the DSTV. Seriously the government should do something about it the subscriptions are too high, e no really make sense now.
sr. member
Activity: 392
Merit: 277
April 28, 2024, 12:43:25 PM
#9
But Nigerians should help demselves about this subscription issue with these people. I remember one of the customer guys calling me sometime regarding subscription of their package onto say make I renew sub, I ask the person say him dey live for naija? Abi whether him no see say electricity no even dey to take watch even thing wey you pay for. If you want to watch then you go still need to go buy fuel take run generator, omo dat no make sense. Moreover, after the sub end for the month them no go even say make dem leave one Nigerian station behind, so na who dey fool who. People don even dey manage free to air these days as things take be. Na business people dey need dem now because for individual, you go need use generator except na house wey dey powered by solar.
if not for my kid sisters and mum, all this gotv and DSTV would have rotten if they are waiting for me to make any subscription after this increase in price and this kind of power outage we have frequently in my area. To know that most of the programs they are showing are damn boring and ancient and you don't even have enough power supply to have been able to watch them whenever you want to ease off.

They should continue increasing there price untill they loose all thier customers one day. Now that with your tablet you can watch all your  league matches and and Netflix when you feel like they don't want to know that there regime is gradually coming to an end? When all this our parent that are fans to Africa magic starts getting very old and the primary users are now this jen z that are into social media and more of Netflix, they will learn in a hard way.
sr. member
Activity: 434
Merit: 254
DAKE.GG - CASINO AND SLOTS | UP TO 230% BONUS
April 28, 2024, 12:40:48 PM
#8
I believe sae, most of us here never hear or done about the hike wey Multichoice wan do concerning the increase rate package of DSTV and GOtv wey go start on May 1st 2024.

This kind increase rate wey Multichoice wan do at this time wey everything for the country d increase like madt, both the dollar sef. How una perceive am wey be sae, no steady light supply and peso subscription for their DStv and GOtv go d ready without considering such.

Link to info: https://www.channelstv.com/2024/04/24/multichoice-announces-fresh-increase-in-prices-of-dstv-gotv-packages/amp/

I sae make I bring this here, so that wey go put mouth for the matter cos things for this country is getting out of hand. Everything just d increase without minding whether money d flow for the country or not.

I learned about a new TV channel called SLTV through FB post when people d complain about the hike wey Multichoice company wan do so.
Quote
Don't leave your TV on channel 100 because of high subscription fees, move to the SLTV side of life.

Metro Digital SLTV has over 50 HD channels with 10 Sports channels that show live football matches from the Premier League, Champions League, Laliga, Seria A, Europa etc

This is available nationwide

▪Decoder (1 month subscription inclusive)- 23,500.

▪Monthly subscription- #5,000  and 2,500.

▪A dish pan will be needed for installation. Any can serve.

▪If you do not have a dish, you may purchase the SLTV dish-#8,500.

Send us a DM for more info or call and WhatsApp: 08174637583 to find a dealer near you.

#metrodigitalSLTV

In your own reasoning as a Nigerian would you continue using DStv or GOtv despite their hike? As for me, I go find another alternative to the TV channel wey I go d use.

If am not mistaking, this year alone I think DStv has subscription before this current increment that was how they did last year too, so the question is do they also this in sought Africa where the company is from or are they doing this because of the corruption in Nigeria, I think our country is very porous in terms of corruption ordinarily a country that want to grow we want come clean for a good representation in the parliament, we our president pretend that he is not our of this outrageous increment by multi choice company or are they happy with milking the public indirectly for their selfish reasons, I have always though of this, I think the government and their cohorts are involved in this devilish act because if they are not involved they will want to caution.this company considering the hard time being faced by Nigerian citizens, from the day this increment was announced till this moment they governmmet has not reacted that should make us to know that we are doomed in this kund of rulership without conscience.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
Vave.com - Crypto Casino
April 28, 2024, 12:17:15 PM
#7
But Nigerians should help demselves about this subscription issue with these people. I remember one of the customer guys calling me sometime regarding subscription of their package onto say make I renew sub, I ask the person say him dey live for naija? Abi whether him no see say electricity no even dey to take watch even thing wey you pay for. If you want to watch then you go still need to go buy fuel take run generator, omo dat no make sense. Moreover, after the sub end for the month them no go even say make dem leave one Nigerian station behind, so na who dey fool who. People don even dey manage free to air these days as things take be. Na business people dey need dem now because for individual, you go need use generator except na house wey dey powered by solar.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
April 28, 2024, 10:35:10 AM
#6

Multichoice don too dominate the subscription-base cable TV for Nigeria, their monopoly do too much and no be today dem dey increase their price anyhow. Based on the economic realities right now, na people wey don chop belle full go fit afford premium packages on DSTV and GOTV. Any paytv wey try to surface like fstv, trendtv, daartv etc, Multichoice go fight them. But I thank God say their monopoly don come to end based on the ruling of the court of appeal and we want see competition for the sector. For people wey no fit afford dstv and gotv, Metro Digital na better alternative.
full member
Activity: 252
Merit: 57
Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty
April 28, 2024, 04:18:14 AM
#5
I believe sae, most of us here never hear or done about the hike wey Multichoice wan do concerning the increase rate package of DSTV and GOtv wey go start on May 1st 2024.

This kind increase rate wey Multichoice wan do at this time wey everything for the country d increase like madt, both the dollar sef. How una perceive am wey be sae, no steady light supply and peso subscription for their DStv and GOtv go d ready without considering such.

Link to info: https://www.channelstv.com/2024/04/24/multichoice-announces-fresh-increase-in-prices-of-dstv-gotv-packages/amp/

I sae make I bring this here, so that wey go put mouth for the matter cos things for this country is getting out of hand. Everything just d increase without minding whether money d flow for the country or not.

I learned about a new TV channel called SLTV through FB post when people d complain about the hike wey Multichoice company wan do so.
Quote
Don't leave your TV on channel 100 because of high subscription fees, move to the SLTV side of life.

Metro Digital SLTV has over 50 HD channels with 10 Sports channels that show live football matches from the Premier League, Champions League, Laliga, Seria A, Europa etc

This is available nationwide

▪Decoder (1 month subscription inclusive)- 23,500.

▪Monthly subscription- #5,000  and 2,500.

▪A dish pan will be needed for installation. Any can serve.

▪If you do not have a dish, you may purchase the SLTV dish-#8,500.

Send us a DM for more info or call and WhatsApp: 08174637583 to find a dealer near you.

#metrodigitalSLTV

In your own reasoning as a Nigerian would you continue using DStv or GOtv despite their hike? As for me, I go find another alternative to the TV channel wey I go d use.
My brother the day wey I hear say multichoice don increase their monthly subscription again I was speechless, because their last increments never reach 7 months now and people never recovered from that one then now still add another increments, one thing wey I just alserve from multichoice na too much customers, dey just feel like say as na only them they operate for this country Dem can do anything wey Dem like and people no go talk because say we no get any option, this one wey we dey see like this na just the beginning because if another company wey go dey like them or wey go pass them no enter market e go still dey Worst pass like this.
hero member
Activity: 2212
Merit: 805
Top Crypto Casino
April 27, 2024, 05:59:03 PM
#4
I won't blame Multichoice for choosing to hike up their prices. The prices of almost all goods and services in the country don almost go 3x to 4x. The bare minimum is 2x sef so as I been already know say Multichoice go increase their prices, na just matter of time. In recent times, the following companies don increase prices:

  • Internet Service Providers
  • Electricity distribution companies
  • And now, Multichoice

This is why I was absolutely gutted to learn that FG was seriously burning money to suppress dollar price rather than tackle the issue of limited exportation head-on.
full member
Activity: 560
Merit: 100
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 27, 2024, 05:40:13 PM
#3
First and foremost, I hate the service being render by most of this company. They are indirectly robbering the citizen. I have stopped my subscription for long. A country where you will do subscription and may not enjoy it for 24 hours because of power failure. I think this company should run using a pay as you go service. But they don't and with this they are still increasing the price of their products. Although this may be caused by imposed tax they pay to the government and the influence of the present inflation. But nevertheless, they should consider the masses and try to make it affordable for them.
We should get in line with our problems, I'm always doing what we think is best for us and not withstanding the pressure that follows. Our beloved country have turn to be something else. These companies have zero concerns with the current situation of Nigerians, most of them are even struggling to survived and talking of raising money to match up the subscription fees of these increased in price of multichoice cable. It's inappropriate and not encouraging for most of increase in price.
full member
Activity: 588
Merit: 119
April 27, 2024, 12:27:21 PM
#2
First and foremost, I hate the service being render by most of this company. They are indirectly robbering the citizen. I have stopped my subscription for long. A country where you will do subscription and may not enjoy it for 24 hours because of power failure. I think this company should run using a pay as you go service. But they don't and with this they are still increasing the price of their products. Although this may be caused by imposed tax they pay to the government and the influence of the present inflation. But nevertheless, they should consider the masses and try to make it affordable for them.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
April 27, 2024, 07:41:40 AM
#1

Jump to: